Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,841 members, 7,813,831 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 07:26 PM

Rexia's Posts

Nairaland Forum / Rexia's Profile / Rexia's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)

Nairaland / General / Cameroon Pidgin Dictionary by Rexia(f): 8:15pm On Mar 03, 2018
Dem- they Dem too say I foolish
Petit frere- small person or small brother
Kana kana- all kinds of
I don see all kana kana witchcraft
Dem se sef- even them
Dem se sef dey no know
Wusai- where
Wusai you dey
Banda- roof or ceiling
You di sleep na for banda
E- she or he
E don chop
Gi mi- give me
Gi mi dat moni
Levam- leave it
Abeg levam so
Checkam- check it
Checkam fine
Comot- go out or leave this place
Comot for my room
Wukop- get up
Wukop for di bed
Chop chair- person to take over from an heir or a boss
You be chop chair?
E don tey- it's been long
Ngar or chap- girl or girlfriend
Na ma ngar dat
Wuna- you guys
Wuna be do weti?
Kam- come
Wuna kam for here
Weti- what?
Na weti?
Waka- walk
Waka di go
Lookot- be careful
Lookout before I beat you
Nack- to hit
I go back you
Haff die- half dead
I dey me na haff die
Die man- dead person
Na die man e house dat
Cry die- funeral
I di go cry die
Born house- baby shower
We di celebrate born house
Die place- place where people sit and mourn
We be dey die place today
Na na so- now like this
I di go skul na na so
Drawback- to report someone
I go drawback wuna
Trowey- throw away
Trowey all dat doti
Doti- dirt
Mimbo- juice
Wuna take mimbo di drink
Mimba - to remember
Abeg mimba me
High like garri- to get angry
Abeg high like garri I no care
Man pikin- boy child
Na man pikin dat
One beh-one spoon
Abeg for one beh of ya chop
Mala- food
I wan chop ma mala
Njaka- person
Di njaka di chop na rice
Pikin-child
Na my pikin dis
Langah or long throat- always begging food
You ova like langah
Fear fear- too afraid
You ova like fear fear
Two side cutlass- traitor of fraudster
You bi two side cutlass
Kontoh - stingy
You ova kontoh
Ah muff!- Ah! Get away!
Kwatta- neighbour
Mop- mouth
See yah doti mop
Hambuck- to disturb
No di hambuck me for night time
Wandas- wonderful
Chai Wandas!
Hear cut- to have shock
Ma heart jus cut
Bad fashion- bad habit
Stop di yah bad fashion
Close- dress
Abeg wear da close
Drose- pant
I no get drose for wearam
Chakara-scatter
All man chakara
All man- everybody
All man di go sleep
Weigh- to minimize
Abeg no eva weigh me so
Eva- never
No eva go e house again
Kosh- insult
Abeg no kosh e so
I salot- I'm greeting
I salot all wuna
Nkongossa- gossip
I di hear nkongossa
Njoka- to have fun
Make we go njoka small
Like Cameroon flag- like a trophy
E carry dat bad fashion for e head like Cameroon flag
Makabo- to have someone's time
You ova get ma makabo
Ova- too much
You di ova chop
Ngambe- a traditional doctor
I no di go ngambe
Mbolo- witchcraft
You chop mbolo
I ni- I can't or I won't
I ni dowam
Meetop- to meet
We go meetop tomorrow
Sharp sharp mornin- early in the morning
We go see for sharp sharp morning tym
Kaba- a big and long traditional gown worn in Cameroon
I go wear ma kaba
Seeka- to look for
You di waka di seeks na weti?
Ashia- sorry
Ashia for work
Di man- this person
Di man you di worry
Nyanga- show off
Di ngar ova like nyanga
Achombo- puff puff and beans
I go chop achombo today
iishi- said when something is nasty or disgusting
iishi! that is nasty!
Pays- country( it is actually in French but used in pidgin) ma pays na Cameroon
Bier bier- hair
You get long bier bier
Mukala- a fair person
See dat mukala for dey
Gengeru- an albino
You be gengeru?
Popintos- cartoon
I wan see popintos
Bolo bolo- a ballon
I wan buy bolo bolo
Wan- want to
I wan go toilet
Fap kolo or kolo fap- 5000frs
You get fap kolo?
Insai- inside
E dey insai house
Hard na hard- too difficult
Di test ova hard na hard
Tori- story
De tori no clear
Bobi- breast
Da woman get big bobi
Kombi or paddy man- friend
Na ma kombi dem did or na ma paddy man dem dis
Numba- smelling
Di place di numba
Na die- to die for
Ya shoe na die
Juju- scary mascurate
Dat man na juju for village
Dry dry- too dry or skinny
Di chop ova dry dry or dat boy ova dry dry
Lef me- leave me alone
Lef me make I go
Nyash or shyio- ass or butt
E get big nyash or e get small shyio
Witti- with
Chop fufu witti hand
Chack- fine or alright
All tin dey chack
Sun kain sun kain- somehow or some type of way
De tin jus dey na sun kain sun kain
Na war? - is it a problem?
Ma broda no be war.
Mash- to smash
I don mash doti
Soil or rob- to disgrace
Abeg no go soil
Muvam- remove it
Muvam for insai house
Lewa- school
Da njaka dey na for lewa
Wise peri- wise person
You be wise peri
Janga insai salad- trouble has come
No put njanga insai salad
Bayam sellam- food sellers
You be bayam sellam?
Wolowos or panthere- a prostitute
Da woman na wolowos
Scizos- scissors
Abeg for sizos
Hed tie- head tie
You get hed tie?
Conshort- shortcut
I di take na consort
Mami watta- mermaid
E be mami watts
Wish bird- evil bird
Na wish bird dat
Mbororo- Muslims
Mbororo dem dey for dat side
Pussi- cat
I no like pussi
Ngong dog- dry dog
Da one na ngong dog
Oye- oil
Gi mi small oye
Tiff man- a thief
You be tiff man.
You so- you like this
I di tok na for you so
Tok- to speak or to talk
I ni di took na for Spanish
Begin di boil ya beans- keep saying nonsense
Shidong quiet- sit quiet
Wuna shidong quiet
Wuna two- two of you guys
Wuna two wuna kam so
Helep- to help
Helep me carry di tin
Kam we stay- to stay with someone but not married to the person
Halla- to shout
Why you di halla me so?
Soffa pikin- suffering child
You no be soffa pikin
Clando- a girl who eats boys money
E be clando for wa kwatta
Wa- our
You don see wa house?
I no fit- I cannot
I no fit tok na so
Ngeme go nkele- hunger will come
Ngeme don nkele
Belle- stomach
Ma belle don big
Hot- paining
Ma belle di hot
Koro koro- small rashes on the body
Koro koro dey ma skin
Miyanga- a type of oil that people rob to be fair
You di rob na miyanga for ya skin?
Doh- money
I no get doh
Banga or cigar- cigarette
Make I smoke small cigar
Lefter- someone who uses their left hand to do most thing
Dat boy be lefter.
Watch night- night guard
Dat repe be watch high
Repe- father or old man
Na ma repe dis.
Gada- to gather
I gada ma men dem
Ma- my
Ma anti jus comot house
Beta- better
Ya own case beta pass ma own
Some pesin- somebody
Na some pesin e chop dat
Pensi eye- eye liner
I wan put pensi eye ontop ma eye
Pensi mop- lip stick or lip gloss
Ma mami put pensi mop today morning
Don- have
I don kam back from work
Bone- to frown
You di bone with who?
Boning fish- roasted fish
I wan chop boning fish
Culture / Re: Whats The Difference Between Warri Pidgin And The Standard Nigerian Pidgin by Rexia(f): 6:23pm On Mar 03, 2018
Efewestern:


shoo, d smallie join dose make cast everywhere or na jonkey? grin

lol, waje dat shenkes on claim area, if we start with am en she go run.. be like na from Cameroon she dey yarn 4rm, she too they feel warri.

na we dey run am..
I di feel warri e own but I ova like ma mboko took yah.Make no man fool you.
Culture / Re: Whats The Difference Between Warri Pidgin And The Standard Nigerian Pidgin by Rexia(f): 6:22pm On Mar 03, 2018
onuwaje:


You feel say if we start to de yarn the cabashing ur mendolla go fit chest am?
Abeg perica no be so I tok. Njaka abeg takam molo molo.
Culture / Re: Whats The Difference Between Warri Pidgin And The Standard Nigerian Pidgin by Rexia(f): 4:42pm On Mar 02, 2018
onuwaje:
As e be so
Warri pidgin nothing de hard na base on say d way we de vomit am come out as e de hot. Na d accent na make us de different.

Efewestern how u see dis marras wen de ground so..

Lol I just understood everything you said.
Nairaland / General / Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 4:39pm On Mar 02, 2018
cpapa:
yea ;Dalso your reme
Reme actually means mother.
Culture / Re: Nigerian Pidgin English And Their Meanings by Rexia(f): 7:04pm On Mar 01, 2018
mayblossom:
Interesting!!!
What's interesting?
Culture / Re: Nigerian Pidgin English And Their Meanings by Rexia(f): 7:04pm On Mar 01, 2018
Nicheey:


lol this one pass me,biko jejely
Hahahahaha!!! You didn't understand what I wrote?
Nairaland / General / Ask A Nigerian by Rexia(f): 6:49pm On Mar 01, 2018
Why can't Nigerians understand Cameroon pidgin?
Culture / Re: Whats The Difference Between Warri Pidgin And The Standard Nigerian Pidgin by Rexia(f): 2:50pm On Feb 24, 2018
[quote author=Sinistami post=65327737]
Warri pidgin isn't as hard as they all say[/quote
I think that is kind of true.Are you a Nigerian?
Politics / Re: Nigeria Has The Best Spoken Pidgin English And Various Variants Of It. by Rexia(f): 2:49pm On Feb 24, 2018
JiggamanGh:


I agree Nigerian Pidgin is the best. I hate Sierra Leonean pidgin it sounds so
Aggressive. Ghana doesn't really speak pidgin.
What is so aggressive about sierra leonean pidgin.I like it
Culture / Re: Nigerian Pidgin English And Their Meanings by Rexia(f): 2:42pm On Feb 24, 2018
Sinistami:

WUS kain news na
WUS mean say weti?
Nairaland / General / Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 2:37pm On Feb 24, 2018
cpapa:
he says it wen he is with a girl
That surely means he wants to sleep with her.
Nairaland / General / Re: Cameroon Slangs by Rexia(f): 2:22pm On Feb 24, 2018
OceanmorganTrix:
There will be no pidgin as the one in Nigeria
I can personally testify to that
Why are u saying it like pidgin English originated from Nigeria? It didn't. The truth is Nigerians speak what is called broken English while the one Cameroonians speak is more like a krio maybe that's why it's sounds like a different language. Cameroon pidgin is made up of a mixture of different languages. A lot of Cameroonians will be able to understand Nigerian pidgin but most Nigerians will not be able to understand Cameroon pidgin.Cameroonians formed their own pidgin while that of Nigerians was taught by the British.
Nairaland / General / Re: Cameroon Slangs by Rexia(f): 2:14pm On Feb 24, 2018
chukxie:


Thanks. I'm all for diversity and fostering of cultural integration with my fellow Africans and the world at large. One of my best friends currently is a Cameroonian.
Well good to hear that.
Nairaland / General / Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 1:40am On Feb 24, 2018
cpapa:
What's I want to tuma
What do you mean?
Nairaland / General / Warri Pidgin by Rexia(f): 1:08am On Feb 24, 2018
Is warri pidgin the original Nigerian pidgin?Cause it seems other Nigerians seem to like it.Some also say it is difficult to understand especially with the slangs added into it.
Nairaland / General / Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 9:24pm On Feb 22, 2018
cpapa:
My ngar dey come nd I don flop those are d two words my guy use to say when he came back from Cameroon
I think he has been cameroonialized.
Culture / Re: Whats The Difference Between Warri Pidgin And The Standard Nigerian Pidgin by Rexia(f): 9:16pm On Feb 22, 2018
valentineuwakwe:
hmm...silly question...if you wnt to know why not go to warri and find out your self
I don't think the question I'm asking is silly.I'm a Cameroonian but I think I can really understand warri pidgin.But I dare not speak mine cause if I do, everyone here will get confused trying to understand what I just wrote.

1 Like

Culture / Re: Nigerian Pidgin English And Their Meanings by Rexia(f): 9:11pm On Feb 22, 2018
Sinistami:

Try me they were many of my relatives in Cameron and they came back during the bakasi crises they brought back what my dad called Bad pidgin grin and I picked it up somehow. So Abegi yan us small Mboko pidgin make dis Bayelsa boy hear.
A say eh ma paddy man you dey na how? You monch na weti do mornin time?
Nairaland / General / Re: Hot White Guys by Rexia(f): 5:45pm On Feb 22, 2018
Adding more

1 Share

Nairaland / General / Re: Hot White Guys by Rexia(f): 5:39pm On Feb 22, 2018
More pics....

1 Share

Nairaland / General / Re: Hot White Guys by Rexia(f): 5:38pm On Feb 22, 2018
Loading more.....

1 Share

Nairaland / General / Re: Hot White Guys by Rexia(f): 5:36pm On Feb 22, 2018
More pics

1 Share

Nairaland / General / Hot White Guys by Rexia(f): 5:33pm On Feb 22, 2018
Pics

1 Share

Nairaland / General / Re: Beautiful Cameroon Girls by Rexia(f): 10:25pm On Feb 21, 2018
More pics

Nairaland / General / Re: Beautiful Cameroon Girls by Rexia(f): 10:21pm On Feb 21, 2018
Adding pics

1 Share

Nairaland / General / Re: Beautiful Cameroon Girls by Rexia(f): 10:19pm On Feb 21, 2018
Pics

1 Like 1 Share

Nairaland / General / Re: Beautiful Cameroon Girls by Rexia(f): 10:17pm On Feb 21, 2018
Loading more

1 Share

Nairaland / General / Re: Beautiful Cameroon Girls by Rexia(f): 10:14pm On Feb 21, 2018
More

1 Like 1 Share

Nairaland / General / Re: Beautiful Cameroon Girls by Rexia(f): 10:11pm On Feb 21, 2018
More pics

1 Like

Nairaland / General / Re: Beautiful Cameroon Girls by Rexia(f): 9:31pm On Feb 21, 2018
[quote author=haywire07 post=65264031][/quote]
Really? What is funny?

1 Like

Nairaland / General / Re: Beautiful Cameroon Girls by Rexia(f): 9:30pm On Feb 21, 2018
Mariangeles:
Are you Cameroonian...? You all are gorgeous.
Yes I am.

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 58
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.