RitaNL's Posts
Nairaland Forum › RitaNL's Profile › RitaNL's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 25 pages)
Hmmmm . . . this one hard die ! My woman gat to be both otherwise i'll cheat on her if i pick the second one ( Good mother). |
Make una free this chick na. Anybody wey the MUAH dey pain for body make the person drink cement na. adivce una no gree advice na muah una dey vex for.Make una invent una own word too na. |
:p :p :p :p |
Some ppl are not just used to sayin sorry but it's not like they dont feel bad thou but they cant just say SORRY. If she's a lover and u cant stand not saying sorry,tell her to bounce but if she's a wife,she's your cross you have to carry it, that means you have to live with it. |
@ poster From the time wey you don shag that woman,you suppose know say you don enter one chance. You slept with your wife's friend while your wife was home ? That's terrible !! If you tell your wife,she's not gonna take it lightly cos she was home while you were fckin the woman,you could have reached for your wife you know ? Look for somebody your wife respects so much, confess to the person and then tell your wife while the person is there. Your wife should be able to chase the woman from you . . . . It is only your wife that can help you . I hope say you use condom when you wan boskolo the woman cos she fit come for story of belle oo and na that one go bad. |
Cant you raise your kid alone ? If you dont have a Job,get not just one Job but 2 Jobs.Do this for your kid and forget that man.Dont take a penny from him anymore.Tell God to give you the strenght to raise your kid in all good ways. |
It better to close your legs on the first date and lose him rather open those legs and still lost him, then you kept thinkin it was becos of the first date thing but you wont know you are meant to lose him first date or not. I personally will do it on the first date if i feel like but i'll know right there and there that ,that is just a fling nuffin more.I'll do it not becos it's a first date or not but becos i feel like. |
What are you too doing with a kid ? *singin** If she say she wants it,If she say she needs . . . If she say she wants it give it to her plz ![]() |
Prostitutes better pass some chicks wey dey coded sef. |
Na muah-moi lecture we dey receive here ? |
OYINBOGOJU:No we cant but we wont stop complainin |
@poster My guy you no be sharp guy at all cos if you be,na the chick go dey tell you say she wan come spend weekends. Your games no tight mehn. |
How can she be Bi-sexual ? adiona !!! source oooooo Dont come here and spoil my future wife, I know brad will let me have her nxtyear. |
She sha still fine pass all your girlfriends. ![]() |
Join them and have the last supper . After dat call off the marriage. |
chelseabmw: I mean say she still fit wan dey chop cane . |
I killed him today Father !!! |
16 |
He looks like my dead Ex |
Cooked hotdog What is your favorite number? |
9ice - Kinda life |
Mess |
None of the above |
Hot G |
God dey |
![]() |
chelseabmw:You are even honest. Tell her you dont love her anymore and you dont wanna keep her waiting. But she still fit wan dey chop banana na bros, no dey stingy na. ![]() |
POSAKOSA1:That na why I gbadu you, I no say you no send dem mama. |
Bros the girl no love you,so just free yourself sharp sharp. May you no get moni or u no fine cos if you do,her friend too would wanna shag u. |


