Robi55's Posts
Nairaland Forum › Robi55's Profile › Robi55's Posts
1 2 (of 2 pages)
Hahahahaha confirmed mbiama boy wit too much swag. |
ado ok: i wish this is your last xmas as nigerian president.get it right we are hungry and tired, coupled with insecuritysomtimes u just shut ur mouth if u hav notin important to say,EWU |
What do I know about techno,am so not in it.ping me sha 3301AF9E |
I don't care about banks I only care about makin new friends evryday so add me now 3301AF9E |
And he will win,All GEJ haters abeg make una go die |
Lossing the only woman I ever loved(celia)cos of my ignorance |
[color=#006600][/color] |
God rest u my oga but u sef don too chop money,make u sef rest small abeg |
So oga chris u are God now abi? No worry God dey c u. |
Nonesense honeywell wheat wen dem dey carry disturb my views wen I dey watch football match |
Is this really suppose to make fp,we all know this already. |
So many too numerous to mention |
kulyie: I've lost countperhaps I'll be d first person today.will u be my gf? |
Am from mbiama in river state and even though its a small town,I love it likenotin else in the world |
Mine is a blackberry phone,bold5(blackberry 99100) |
Abeg porto or chelsea make una com sign me for free na,I be gud attacker o. |
If God no purnish d person wen do dis one na me em go purnish? |
[quote author=Rexsul]i wil pray 4 hm wen ASUU strike is cald off...#team Haters my man na wah for u o |
Ghadafy: I wish him the ability and knowledge to understand that 19 is greater than 16. guy u be monkey o, don't even know wat is happenin |
Hahahaha na their grammer go tie raper |
[quote author=slim fit ]I have nothing good to say.[/quote]don't even say anytin |
;DU statrt na,no be ur topic? |
AtlanticBreeze: Ngige says APC will not participate in themy frnd go sit down,u sef dey rig na,now dem won do u u dey shout loud like mumu |
Eze Promoe: [color=crimson]PDP is not great again because Jonathan has vandalised your money siphoning pipeline[/color]eze y do u speak like ur just a baby,what has gudluck really done wrong to u haters?can't u speak without callin his name wit critics? |
emmddy: make una check this police man well well e go be akwa ibom man or calabar. that place na ph dioub, close to wike houseoboy u sure say u neva smoke somtin similar? |
Just imaging,and they want to arrest and jail people? |
Don't arrest dat mentally derained guy,just kill him at d spot |
:oThere's no powere at all now ![]() |
Merkki: Jonathan looks very old. The weight of Nigerian problems are weighing on him. I don't like where Okonjo-Iweala stood in the picture, she should be standing right next to Bill Gates, not acting like one Secretary in a far-away corner. By the way, where is PEJ?bros wetin concern u,PEJ na ur mother?y e be say evrytim una dey fine way to insult my broda GEJ? |
[quote author=MR. WHINNIG]There is no need to panic. We are currently experiencing a shortfall in power supply due to repair works going on at the Afam VI power station. Everything will return to normal when it has been fixed, possibly before the week runs out.[/quote]bros abeg no talk dis kind tin again nd for God sake make una giv dis power contract back to phcn,they are far better dan dis tcp. |
I no sure say dis guy get sense at all.u tink say d thief na mumu,wat if em com den u carry police arrest am.abeg if ur phone don loss just forget am jor. |
Why don't we(nigerian)give dis GEJ d chance to rule?why critisize him always?pls allow d guy to rule he's a gud man we all know dat |
1 2 (of 2 pages)
guy u be monkey o, don't even know wat is happenin
Just imaging,and they want to arrest and jail people?