Rodriogo's Posts
Nairaland Forum › Rodriogo's Profile › Rodriogo's Posts
1 2 (of 2 pages)
Best is just don't keep a female frend with know string attached |
Op why u know put viewers discretion for dz pix nah? |
Op why u know put viewers discretion for dz pix nah |
Just go for her frnd . .u know girls nd dia curious nature nah she go wan kwn wetn dat her frnd see for ur body wey make her to fall for you. .she come ball bck to you,its left for you to decide weda to chop nd clean mouth wit toothpick join or ditch dat her frnd nd date her |
Bn too selective. . Some girls nd dia dream man mentality |
Wen ur ugliness is nafdac certified |
Swag toh bad oh. . trouser just dy like wetn one of ma nigga use dy climb pamie tree wen hm wan tap wine |
Scream hallelujah |
u kwn fit try dz rubbish wit adolphus our goat nah. .na headbutt she go juz u instantly |
all dz galz wey talk say is nt about moni.....if i ehn nod una ehn., |
I dont have any bizness wit a lady dat cooks porty.,...dn talk more of dat she dnt even kwn's hw 2 cook. |
Dm kwn dy gree oh! I dnt kwn weda na laziness dy cause am! Don abeg mia sis tire mk she dy folo me do sme of dz situp exercise wy i dy bt she kwn dy gree after she go cum dy ask dat her stupid kwesion...she i'll b like iky....(datz mia name) z mia tummy gettn bigger? Dn i go talk i no no,...d tin go cum pain her wella hmmm.. |
The worse part be say if u ask goggle z toto dikeh a winch? Him go tell yes or smtin related 2 it. ![]() |
lie lie boy.... |
Damn! I kwn dat gal, she wz once a receptionist at julius beggar nig plc. ![]() |
Dat pitch luks horrible....(e dy lyk wia dm dy plant rice 4 abakalika) |
bcuz of *huz boi tinz*simple |
in chinwetelagu's voice#kur'm okor'na ikpererish mu#....(s***tch me in my blokus)* ![]() |
Use A-z grease nd tnk me later |
Wetin concern me! if dm lyk make reduce 2 30naria per lit non my biz wax.....i get plenty nkuu(firewood) 4 my barking yard. ![]() |
after dat gal cald nneka merem'ife.........av learnt 2 put my money in mia pocket. |
*in yuezudo's voice* her upu stair nd down stare. |
iamteaser: Why do girls take good men for granted?because gud guyz are 2 nice.... nd dy find it boring. |
cus 90% of gud galz are mostly attracted 2 dier opposite....i luv gud gal tho jz dat they alwayz forming hard 2 get |
my pencil mouth bokuxers! Cuz i want mk breeze dy enter my blokus nd also rats(okey)..... cuz my xprience last month wazn't funny, if nt 4 obatala maybe nw dn 4 dy do me blokus transplanting ![]() |
showing her mia wallet |
she no get boyfriend? |
Clemzy16: It is very obvious that this write-up is meant for the ladies. What about guys like me who also have oil in the face. Firstly, i don't do make-ups, secondly, i don't like powder. Lastly, what kind of fat foods should i avoid.avoid fry foods especailly fry eggs n egwusi soup.nd ermm,..rememba 2 wash ur face 2twice daily wit clear dark spot glycerin transparent lightening soap. I tink price z around#250 or #300 |
na idyediot nah.. ![]() |
go nd meet yuezudo mia bloda *lemme serious nw*see ermm... u beta go nd learn a trade,if not dat moni will jz waste. |
Stylaay: No b say me wan chat dem up. Buh i jes feel there are so many honies walking around wit bottled up anger/frustration. Frowning accelerates the development of wrinkles on your face u know.u 4 jz go meet her.dn u tell her say....ur name na richard voucher card..dn watch wetn go happen |
1 2 (of 2 pages)



showing her mia wallet