Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,192 members, 7,818,630 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 08:13 PM |
Nairaland Forum / Rumpleslitskin's Profile / Rumpleslitskin's Posts
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 10:01pm On Jun 09, 2021 |
E be like say rock don chop ban again make I try |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 6:40pm On Jun 09, 2021 |
Uduak how far you wan try again or should I. |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 8:20pm On Jun 07, 2021 |
The rock5555 account has been suspended so I would be posting on his behalf. |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 7:07am On Jun 06, 2021 |
*I forgive her jare, God said we should always forgive..*[b][/b] Like say you get choice yimmu. Na only death fit separate una. I go like know wetin finally separate una. But wait of if no be ment ungun known woman call you say na wrong number but for some weird reason she dey your state, infact she dey stone throw from your location your mumu mind no suspect anything. Be like say akamu dey your head, thank God for francis you for just go fall hand again . |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 11:51pm On May 28, 2021 |
Therock5555: Omo boy you make 10000 words looks like 10 secs But wait fess which one be the married life shey you dey whine me ni. The best revenge you could think of is Marrying her. I don talk am say the relationship na till death do you part. Great story man I no dey ever tire to read your work Baba you bad. |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 7:09pm On May 27, 2021 |
Uduak where art thou. Biko pity me na |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 9:11am On May 23, 2021 |
Omo uduak the relationship na do or die affair oo. This kind relationship weh person no even japa get as e be oo, any time you wan break oo na death dey follow. Till death do you part 2 Likes |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 11:13pm On May 18, 2021 |
Rock eh my brother from another mother that I am yet to meet. Guy you too much Tiri gbosa for you. See as you make me dey imagine things like say I dey watch film, your writing prowess is superb. For one chapter I laugh, I get boner, I vex, I even felt the heat from the football hall to show how captivating the story is. You come leave of with this cliffhanger weh go dey make person reload nairaland every hour. Baba you get mouth 2 Likes 1 Share |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 1:33pm On May 16, 2021 |
Twoclans: As per headmaster weh him be |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 10:01am On May 15, 2021 |
Rock when season 3 dey come out |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 8:40pm On May 14, 2021 |
Omo rock that babe wicked po but I trust say you go do your own back cause forgiveness is a sin. See as babe rub you inside gutter still dey feel fly Grace thunder fire your left breast. See as you humble almighty rock. Baba dey suck pussy like say him life depend on am 2 Likes 1 Share |
Technology Market / Re: The Xiaomi Thread Store by Rumpleslitskin: 3:14pm On May 13, 2021 |
Any high end xiaomi for sale location lagos |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 4:23pm On May 11, 2021 |
Guy this update funny mad. I just dey picture Francis face lol but you no suppose laugh am like that 100k just went up in flames lol |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 9:31pm On May 04, 2021 |
I was eating and reading together peter your story make my food cold because i just concentrate like say the story go come out for jamb. Nice writing skills man. Till i read finish i no look my plate. I am addicted 1 Like 1 Share |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 10:40am On May 04, 2021 |
Rock you remember that year weh i work for betting shop, gambling wan frustrate my life I had to quit working after losing 500k through virtual soccer. Thank god i am now a repented gambler say no to gamble it ruins lives. Bet9ja make me dey reason to end my life lol. The lose don too much. I don quit almost all my vices except alcohol and woman. Alcohol and women are everywhere its hard to do away with this two. If person die you drink alcohol, if person born alcohol, if you sad alcohol, if you wan celebrate alcohol. I doubt i can quit alcohol in a long run. Then after drinking konji sets in 1 Like |
Literature / Re: Black Maria 4 (Nemesis) by Rumpleslitskin: 9:23pm On May 02, 2021 |
As per peter na soothsayer Oga larry you no tell us say peter possess super powers na |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 12:42pm On May 01, 2021 |
Tha boss eh you wan kill yasef abi toto na food. This bonus sweet die but you later go meet grace e be things. But the best time to cheat na when you and babe get issues the thing dey sweet gan. I know of a guy whenever he wants to go out without the babe and come back late, he would make sure they quarrel first before leaving the house lol, so even if him come back late and to just settle 1 Like |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 11:15am On Apr 30, 2021 |
Tha Boss thanks for this wonder piece, omo e don teh weh i concentrate dey read like this. Story so captivating more pussy for you brother man. As for grace she deserves what she got. People go always wonder say person get beautiful babe but still cheat on am or break her heart, most of this so called fine babe no dey give person peace of mind. Na only if you date them you go know say all that glitters is not gold. |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 8:26am On Apr 27, 2021 |
For ike mind now him don arrive based on say funds dey e go shock am for every relationship money is important but common sense is importanter. |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 8:03am On Apr 27, 2021 |
But how person go wan do birthday party when him no get money Birthday party no be by force if you no get leave am, but no because people dey do you self wan do now see disgrace. Na why if person invite me for birthday i no dey carry person follow body. If the party make sense my luck, if the celebrant dey Jones i can't easily cut out. No be say i go carry you person come now party no go come make sense, omo shame fit kill me. |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 11:27pm On Apr 25, 2021 |
Toto sweet but wetin dey sweet dey kill o |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 9:56pm On Apr 18, 2021 |
Uduak how far na no use suspense kill man pikin. |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 10:33pm On Apr 11, 2021 |
Uduak you no even fit update your homeboy say you don post no be so ooo. All this fine babes weh dey make person heart skip sef |
Romance / Re: Hell Hath No Fury Like A Woman Scorned!!! A True Story. by Rumpleslitskin: 8:56am On Apr 10, 2021 |
Oga rock welcome oo I can't wait for the next episode 2 Likes |
Literature / Re: Number 225 Katakata Street by Rumpleslitskin: 9:15am On Jan 02, 2021 |
Thanks for all the stories that was recommended but I am done with all. |
Literature / Re: Delayed Diagnosis by Rumpleslitskin: 9:35am On Nov 01, 2020 |
Wow the story is superb I love it The story got me glued to my screen for hours, I wondered how I had missed it when it started. Great work |
Literature / Re: Number 225 Katakata Street by Rumpleslitskin: 10:12pm On Oct 11, 2020 |
tunjilomo: Rumpleslitskin: jenifer007: Thanks |
Literature / Re: Number 225 Katakata Street by Rumpleslitskin: 6:42pm On Oct 11, 2020 |
jenifer007: Can I get the links please |
Literature / Re: Number 225 Katakata Street by Rumpleslitskin: 3:40pm On Oct 11, 2020 |
As we wait for the second coming of centino please can someone recommend a story or 2 for me. Black Maria n katakata Street are the only stories I know |
Literature / Re: Black Maria 4 (Nemesis) by Rumpleslitskin: 9:32am On Oct 01, 2020 |
Larrysun you just dey blow ma blow ma mind. Nobody saw this coming. |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |