Ryda's Posts
Nairaland Forum › Ryda's Profile › Ryda's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 81 pages)
Na wetin mke u dey pay contractors mke dem break people house ba? Mr Gomina |
I swear to God ah go beat T Billz ehn ![]() |
Na so the mothers mumu reach? |
9ja girls ke? They prefare spending 2hours rubbing their marykay than doing 15minutes roadwalk...that is Laziness |
Am from planet earth...dont knw about u |
Academically Stubborn Ungrateful Union. |
![]() |
Ondo former Govenor slump and die Son of Chief Olu Falae crash and die Bernard Olayiwola crash and die Ondo Lawmaker slump and die Who is the next in line to die? |
Baskard u wanna change our opinion so we can think u are better than the rest of your pot bellied politicians...enter office mke u do rubish firzt |
So dah idgit has been bribing NAFDAC officials for eight good years Mehn how nigeria go better? |
Wetin una find go there So nigerian soil no good for prayer again? |
Sing wizkid song for her "DIE ON TOP UR MATTER....dont forget d lyrics |
[quote author=donnypool][/quote]Er'bady get their own strategy of stealing o...Bankole used his so as the boy Am not encouraging stealing but killing the boy won't undo d damages |
I dont hate them and their church...their way of worship is entirely different from the pentecoastal, catholic, cheriubim and the others They claim they are the true followers of jesus christ |
Brave Men Is like they are from the family group of Usain Bolt or they might be somehow related to him ![]() |
Haba wetin happen na...death sentence just like dat? D boy no steal reach 500k o What of JIMMY BANKOLE nd CO All those pot bellied politicians D judge should be tested jor even if na 20yrs improsonment e still dey ok Choi d boy go die just like that ni? |
In summary the man dey fvck up |
Shebi una dey see wetin ASUU strike dey cause? ![]() |
BabaJOLANTERN abeq you know how to place things in order Stop being a puppet. |
Ehya RIPP |
AMEN NA MA NAME AM MEAN NA ME |
NO NO AND NO |
vizkiz: r u frm dis planet?? When ah don dey watch season 9 onlineNo i be Alien na...so am surfing the net from another planet Golugo like u |
[quote author=FBI/CIA]Sam and dean winchester[/quote]Have u watched the complete season8? |
For those in a relationship ![]() |
Nna ehn we dey follow up no Lele |
[quote author=C'est moi]I might someday. [/quote]Yes mam |
everyday: Can I use it to wash my clothes?Your choiz |
Donbounce: on daily basis for how many daysInfactu dey use am bwush your teeth ![]() |
armadeo: Quickly dials the winchestersSupernatural ![]() |
Handsomeemmy: Mod am sorry, i don't really know if i posted this on the right, anyway just want ask my fellow nairalander how Nysc orientation camp was during their various years of service. A friend told me about how there was scarcity of condom at the osun orientation whereby guys queue up at the phamacy to but condom because the one they bought was exhausted, tales of free sex was only the order of the day, Married women removing their ring in order to be part of the ''gutter thing'', Please share your experience during your time at the camp,Pass me d poli abeg |
Dem plenty o...buh letz use those two simpleton for a start |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 81 pages)


