Ryda's Posts
Nairaland Forum › Ryda's Profile › Ryda's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 81 pages)
psky: You no see the picture?No him eye wear bra....e no see am ![]() |
statemanui: guy i swear u no get brain at all ..... Wetin concern celestial wif dis subjet matter.... Abi other churches member no be apply bleaching cream...... Holy michael sword go jst cause havoc for ur brain sharply..... Mumu lyk u.... ![]() |
Aigbofa: At least he had shoes. His boss didn't have any shoes for a long time.NP_ I remeber i have no shoes by Ryda ![]() |
aanumama: na waoNa tuwo o |
sharks776: why should you blame him for supporting and protecting corruption after all the rehabilitation he has under gone. abeg front page jor Abati Goat papa ![]() |
SLIDE waxie: Collect N350k make me and u no meet again...nd if we meet i shoot ur thin leg ![]() |
O.p u sure say u wan sell am ![]() Tokunbo cars dont have fixed price na...abi u wnt mke dem steal am b4 u sell am ![]() |
Erm abeq O.P ur Gluthathione dey kill bedbugs, cockroaches, and houserats ![]() |
Plz who knw where i can do some xmass shoping Got loads of gift to give out cuz i'll be recieving plenty too ![]() |
Amen o ![]() Buh try paragraph ur post na |
![]() |
Treat 'em d way they treated me. |
. |
martyns303: My worst moment was when I created a thread "Nairaland girls are ugly" Nairaland babes almost finished me, ogugua n some chicks heaven knows where they came from. My best moments are too many.Na xo Ogunguwan ugly reach ni? ![]() |
kayboy4y: My best moment was the day I met a Fellow nairalander and worst moment was when replied my comment wt an insult without a reasonThe next day her thread made it to F.P "A NL Beat his Fellow NL to Coma" |
Am yet to have one Buh na Ban be mah problem |
UR farts dey break soakaway see ur scata scata teeth like rambo bullet ![]() see ur baldn head like mah granny cooking pot u drink zobo dey shout.....i be vampire see ur big eye like ojukwu ![]() see ur big teeth like Bob d builder shovel ![]() |
blalalalalalalalalallal ah don hear |
highyo: No wonder Jesus always finish his letter to the seven churched with he that has ear, let him hear what the spirit is telling the churchMe sef i notice am . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . I notice say u high on poli ![]() |
Hahahaha 150,000 Cant stop laughing i wonder how many tribes apart from hausa go take d remaining 50,000 position |
[quote author=C.Ovo]Open your eyes.The water and the flogging u receive in that church has blinded you.[/quote]Seconded ![]() |
Na ghost picture be dis sef? ![]()
|
Ur fadahahahahahahaha omo ehn O.p u dey mad for head ba? |
O.p abeq wetin dem use beat d woman with d baDoo spirit? ![]() Broom, Stick, Koboko, 2by4, fanbelt, All these materials ehn could determine hw worst d spirit is ![]() The one i saw whn i was stil a churchgoer was whn dis sLim lady with big ukwu scattered d chairs from d entrance of d church reach alter she nearly hit me o...but i dodge her ![]() Alakoba she want somebody to hold her to halt. |
Luxiana19: @Op u no dey shame. Copy and paste from beginning to the end. Mtcheew.Park well jor Amina babe |
Guy i dey feel u jor ![]() Is like we go create prison for nairaland sef, so once u get ban na to lock ur account |
Tah different Car accident with different scene How come u took some pictures at night nd the others midday ![]() |
D kid fat no be small ![]() |
ULSHERLAN: You wanna know who is crushing on you right?Nah |
shizzle11: UNLIKE!!!Addicts reacts strongly to how they feel about something...possibly addicted to opposing other peoples opinion. Get a life dude |
[quote author=][color=#000030]Feels great. [/color][/quote]U lied again buahahahaha ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 81 pages)




