SABA2002's Posts
Nairaland Forum › SABA2002's Profile › SABA2002's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
The prophet of the Federal Republic of Nigeria has spoken.......... |
Shouting enough is enough is likened to someone have a mouth diarrhoea ![]() Stand up and to something Mr kaduna elders. |
wetin do our own Universities?? very soon oga common sense go begin shout buy naija to grow naija.... Thunder fire all of una dia.... Nonsense. |
I thought they said GEJ is the epitome of clueless?? How comes he is addressing a bunch of white peeps at Oxford....... Or are they clueless as well? In the main time..... Let me peep in the OTHER ROOM...... ![]() |
them turn the man to alien my anambra people self ![]() |
skin and bone ...... This one fit injure person cassava ..... What am I even saying........ Lord have mercy. |
[quote author=dhakingpin post=50395402][/quote]Bros you are the one by the right hand side of the pix and your best buddy is the other dude bros you like to play too much ![]() |
they are arguing among themselves who is going to share the OTHER ROOM with oga this night ![]() |
If that ostrich vex give am better shallon kick for blokos him go know ![]() |
If men wia to be God.... Hmmmm mm, we go dey buy oxygen and sleep. |
if it's your idea, then it must be another lie ![]() |
Na because him be senator them award am 10M, if say na just ordinary man, the case no go even smell court room.... Next! |
The heart of man is wicked.......... Even eight month baby |
#if you don't kill them...... They will kill you. Rest on bro.
|
propaganda ![]() |
Adamawa state get governor? I never hear of that state before ![]() Humility at its peak. |
This man Don sell us ooo ooo.! Lalasticlala abeg how much him sell us ![]() |
I even think say na better coffin...... I no know say na stretcher way Nigerian league dey use comot player way injure during football match. ![]() Abeg when D price of rice go fall? |
Dear precious jesus |
everybody dey vex for this country ![]() Na so one bus conductor pull screw driver over 10 naira |
Chineke nna biko may obonnye ezige |
![]() This is one of the reasons suarez bite people ![]() |
Shame shame shame shame shame shame Him village people follow am well. |
Dust to dust and ash to ash Rest in peace sweet heart |
nma24:Wow ... I wish I could take you off the market. If wishes were horses beggars might ride ![]() |
nma24: araria wetin?..... Make flood carry me.......? ![]() You kwanu you never enter market? Thanks ![]() |
Hunger in the land Baba God save your pikins from bubu ![]() |
This guy curse strong o .... All the wise men for synagogue go take one month to deliver the guy .... |
Singing..... I am married to jesus Satan leave me alone ![]() To marry for this Buhari regime na die..... Bag of rice na how much again The Bible talk say.... He that findth a wife.... Findth a good thing and obtain favour from the Lord. Me self I dey market D find wife |


