Safe06's Posts
Nairaland Forum › Safe06's Profile › Safe06's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 37 pages)
williams ooo,willian oooo,all na willi willi...lol davidakinzee: williams bawo. Willian na willian |
lolliporp where are you?pls pop in like coco-pops and hail us. @opelistic,dis missing in action no good oooo,come say hallo na. @greenfruits,i no miss u at all. @beloved,i take God beg u,show face, my teeth iz paining me and I dream say na only u fit tell me d drugs to take. @all missing mamas,hope u are all doing well? God has answered our prayers,and we shall give our testimonies bfor d end of diz year.amin @nictoliscious nictos,no be like this e suppose be ooooo. @tbaby,favored,udoka,adedoyin, and other bellefull mommas,hope shakara still dey ooooo?. |
venuslicious,u are a darlingnus.Abeg I need all the contacts u can get me. Abeg u know person wey don use that their concoction bfor? Make e no be say na earthworm and rat sh*t dem go mix come gif me oooo...Meanyle,how I go go gnc go dey ask of herbs wey I no know,d only herb wey I know na ewedu.lol. @igabe, u are a swtrat,lol,oya Google nd help a sister |
ya man lee yang hun,yi ming hun mi Chang yin in. Ming fee ya hun samanka ya hun shi. All I'm just saying I'z ona goody goody moringus oooooo,im just in a Chinese mood that's y I started with my Chinese tongue.Abegiii ooooooo,who knows any traditional Chinese medicine shop here in naija? ALSO, werin person with high fsh fit do to reduce am oooo,? @hawtmummy,true true u don carry belle,coz if 9:13pm na morning for ya place,then ya bellefull symptom don sure for u..lol @ all,make ona no try me today ooo,evrybory that will comment after dis my post must suggest something,if ona no know,push am to sombori else,if any of u ignore me ehn,werin happen for 1957 go repeat hinsef.#redeyes# Ya hun chin ko lee ming shu . @prettyLee,congrats,u shall have a healthy preggy season amin. Meanyle,diz ya name be like chinko own oooooo,ya hun fin shi lee? |
assalam alaekum my people,hope we are all good and increasing our faith? Insha Allah,we shall have cause to smile soon. @amazeball,im good,thanx for checking me up. Abeg,who has info about our beloved?its realy been long oo,and her email doesn't seem to be functioning. |
@venus,uw. @fruitfulruby, isn't time to stop being a guest and register in to tell us how uv been faring? |
@onlyme07,its called ART(assisted Reproductive technology),.its either IVF(invitro fertilization)where ur semen is extracted through mastu.bation and ur wifey's eggs extracted through a simple technique,then your sperm fertilizes the eggs,then the fertilised egg is then transferred into your wifey's womb,then she will get preggy. @redeemersave,habatically,na joke na,we can't all be too worked up coz of simple misunderstanding s. And for ur info,I need that post. Lol. @slimphemmie,e af get independence belle ooooooo, congratulobia....oya ooooo,let the testimonies start arroving. @goldenbaby,zeezy,nictos,greenfruit,tbaby,iyabetajos,i wee nor ask of ona ooooo. When ona ready,make ona show face. |
stew 0,chelsea 4...finito...Up chelsea!!!!!. |
3mins extra time added. |
lampard tears the net with the 4th goal.. |
nacosprof,i b gal not guy. @all of ona beefing chelsea,i sure say ona be man-U fans,no beef chelsea abeg,no be them say make west Bromwich beat ona to enter relegation.lol. |
tamase tests cech,and as usual cech saves the ball. |
@bamzy,torres went off about the 11th minute,knee injury,but his performance was good bfor he went out. |
mata out,williams in. |
oscar out,azpiculeta in |
azpiculeta warming up to enter. |
filip e af break ramires head ooooo |
cech saves a kick from stanchue.. |
jude,hazard bawo?abeg watch the ball for SS6,and not cartoon network.lol.. Nacosprof,mikel ain't on d field.which ba u dey see? |
chelsea gets a corner,but it doesn't turn out well...22mins to go. |
cech saves a ball,but got his back injured... |
mata's ball hits the post . |
ramires af tear net oooo..goal 3 |
they af break Louis leg ooooooo |
@mummyf,what did I done na?lol. @onlyme07,I'm happy u found love,and it's my prayer,u both live a happy and fulfilled life together. Amin.i ll suggest u speak to a fertility expert if u both finally decide to spend the rest of ur lives together. All they will need is how to stimulate u to evacuate and then fertilise ur wifey's egg with it,and u will have your flesh and blood. With God all things are possible. |
@favoredgal,u bera carry ursef commot from diz arena oooo,coz today fight no be for already bellefull mommas.. @bcolah,observer abi?weldone @apinkyapinke,God is good.happy for u. @redeemersave,no b Efri bori be pissmaker,sorry I mean peace maker,i can choose who I wan side,so don't come and go and come and be preaching peace here. @alwaystrue,i do tatafo,sotey film finish.pele dear. @chibuebem, state ur mission here first,bfor we know if it's ur head or legs we will bash. @all,abeg who go fight with me ooooo, i go prefer man,coz my power too much for woman.hmmmmm,santgelo,RipVanWink,Inwangobio,General buhari,which of u mind? |
@prettyrosefave, just thank my bloody network for messing up just when I wanted to reply ur post bfor d last,coz this page no for funny diz nyt.wariz doing u?if morning sickness iz worrying u, no b ur dh wey put u for d condition u go go face?respect urself ooooo,if u no know joke,go nd learn.(abeg no face me oooo,coz I no get power,no be me write all diz things na my hand ). @mamatriplet, y u sef go dey tell prettyrosefave to go siddon for corner?u for just tell am to go siddon ontop roof, corner still better coz chair fit dey there but for roof,na she and lizard go dey gist for there.(abeg no let her hear ooo,coz I no get bori for fight) @wannabeamum,i laff in swahili. Pele jere,no mind those children,u wee win next tym,u hear? @alwaystrue,we wey no get dstv nkor? |
@venuss,u are such a strong woman I admire ur courage, God will pay u double for ur trouble, amin. @Nogen, ,congrats dearie,enjoy ur bellefull season. @bros inwangobio, how's madam nd d 3 star generals? I can't wait for d good news ooooo. God bless u all. @mychildren, happy u are free from the clutches of d devil. |
yes,yes,oya godiyaalways,give alwaystrue e-slap,why she go dey talk like that?if na me be u ehn,hnmm,i no go take am funny ooo, habatically,its not fair,really not fair,no be Efri thing b joke na,inshort me sef don vex,i don tie wrapper for waist, me dey ur back,slap her,kick her,bite her,carry her and trowey her for ground,i still dey ur back,no fear.. @alwaystrue,no mind godiyaalways, she no know joke?wariz doing her sef?,if fight dey worry her make she go face hulk hogan na,no mind her jere,just use one verse from bible slap her.chikena. @ omonikiba,we resemble KG students wey u dey put for suspense? Abeg come tell us the style wey u nd dh do bfor d knackson result to bellefull levels,hope d morning sickness never turn u to size 4? It's well jere my sesky momma. @santgelo,our e-husband,howz wifey and independence? @all,i dey hail oooooo @ honeypie,our mamalawo,abeg wetin I fit take to kee diz my boiled gnut cravings? Meanyle,which time iz much bera for detoxing?bfor/after period? |
goldenbaby,lol. Honiepie24, I'm a makeup artist,not yet a certified skin beautician,but with the little knowledge I have on cosmetics, i ll suggest u combine shea butter with either coconut oil or olive oil, trust me,ur ebony skin will be sparkling. I haven't met anyone that uses bodyshop chocomania,but from the review,i see its majorly a hydrating cosmetic made from real chocolate. So no big deal about it in my opinion. |
goldenbaby, i go sample d koboko ontop u and mamaT bori first,before we endorse am for here. @santgelo,before I completely accept ur apology, hug ur dw and give her only 10 reasons y u married her, then will I forgive u.shikena. @cjnonnzy,ur head dey der,nothing do u.No just allow anything weigh u down,u will bear ur own kids. Amin. @ mcafo,this song wey u just sing for cjnonnzy,na with treble abi baritone voice? |
everton looses their free kick... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 37 pages)