Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by sambroose(m): 11:12am On Aug 26, 2013 |
|
Literature › Re: My Blackberry Phone Experience by sambroose(m): 11:11am On Aug 26, 2013 |
NOKLA ...... 1 Like |
Literature › Re: My Blackberry Phone Experience by sambroose(m): 8:54pm On Aug 24, 2013 |
Ibo boi abeg don't keep us waiting |
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by sambroose(m): 9:51pm On Aug 23, 2013 |
yemi2plus2: the one you give belle foxy no mind am e tink say evrybody go b him wey dey giv gals belle anyhow |
Literature › Re: Chukwufunanya by sambroose(m): 9:38pm On Aug 23, 2013 |
Nawa o .....Na Fictional autobiography evrybody just dey write for dis forum anyway following ######### |
Literature › Re: Chukwufunanya by sambroose(m): 3:56pm On Aug 23, 2013 |
Imagine na two(2)lines person use start story...........****they say first impression matters |
Nairaland General › Re: Man Who Spent 20-Years Living In A Mountain Cave (photos) by sambroose(m): 3:29pm On Aug 23, 2013 |
OMG!!!!!!!!!!!!why always china |
Celebrities › Re: Kaffy Shows-off Her Baby Bump As She Expect Baby Number 2 (photos) by sambroose(m): 9:58pm On Aug 21, 2013 |
Rubbish just dey born full house, ordinary traditional marriage u no fit du |
Sports › Re: by sambroose(op): 9:47pm On Aug 21, 2013*. Modified: 4:05am On Oct 06, 2013 |
|
Sports › Re: Manchester United Players On Team Bonding by sambroose(m): 7:38pm On Aug 21, 2013 |
Cleverly babe na one million abi na d babe dey make am no sabi play anytin........vidic and Rvp babes too get klas, finaly I wan tell young and jonz make dem change babes abeg |
Sports › Re: by sambroose(op): 5:48pm On Aug 21, 2013*. Modified: 4:05am On Oct 06, 2013 |
|
|
Sports › Re: by sambroose(op): 12:31pm On Aug 20, 2013*. Modified: 4:04am On Oct 06, 2013 |
|
Sports › by sambroose(op): 12:28pm On Aug 20, 2013*. Modified: 4:03am On Oct 06, 2013 |
|
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by sambroose(m): 5:55pm On Aug 19, 2013 |
More update plzzzzzzzzzzzzz |
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by sambroose(m): 9:16pm On Aug 18, 2013 |
See how flow dey command Attai |
Literature › Re: Prisoners Of War by sambroose(m): 1:43pm On Aug 18, 2013 |
rushes inside with two Alomo's .....*Eze one for you one for me......chai ihe neme, anyway welcome back. |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Swansea Vs Manchester United 1 - 4 On 17 August 2013 by sambroose(m): 2:52pm On Aug 17, 2013 |
God abeg let both teams to score, I don't care who wins,Money is involved******************UNITED till I die |
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by sambroose(m): 8:23am On Aug 17, 2013 |
Kia Attai you be our man............keep it coming |
Literature › Re: Nigerian Story - Chocolates And Sushi by sambroose(m): 12:35pm On Aug 13, 2013 |
Ope o........tank God say she no die... |
Forum Games › Re: Let's Play This Word Game Called Last Man Standing by sambroose(m): 12:16pm On Aug 13, 2013 |
Damex333: survive in this planet earth is my motto. See you, I already survived, cooling ma head near the creator |
Foreign Affairs › Re: Norwegian Prime Minister Works As A Taxi Driver by sambroose(m): 9:43am On Aug 12, 2013 |
Oga GEJ no go try am .......abi una wan kill am inside the taxi |
Literature › Re: Nigerian Story - Chocolates And Sushi by sambroose(m): 4:55pm On Aug 11, 2013 |
God dam it.....dis is getting scary.........glowing ure d bomb***More MB's to ur internet bundle 1 Like |
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by sambroose(m): 10:28am On Aug 10, 2013 |
Wasere Jor......Nice thugs ......I guess I'll recommend buhari to you guys ....countdown to 2015 1 Like |
|
Nairaland General › Re: Annoying Things Nigerians Do by sambroose(m): 5:46pm On Aug 09, 2013 |
You ask your neighbor abeg you get MTN free browsing cheat and he started looking at you in an unholy way..........like say him sef no dey find am |
|
|
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by sambroose(m): 12:59pm On Aug 09, 2013 |
Damex333: You just used my name foxy_flow. Oya carry dey go. But i no know why all of una no dey get my character right. Arm robber like you |
|
Literature › Re: <<<The Guardians: Rise of the Powers that Be>>> by sambroose(m): 3:18pm On Aug 08, 2013 |
|