Sambroose's Posts
Nairaland Forum › Sambroose's Profile › Sambroose's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Now I see Foxy_Rebirth at it again, I hope the spirit of Flow will make him finish this |
I was expecting a bumper update ...........but hmmmmmmmm......wey dis bukkydan sef com update for me o before I use ur teeth open ma Alomo bottle |
The guy na flop jor.........you need to see how Jodi Alba destroyed the guy in the Confederation Cup |
Astro baba.......baba agba I hail o |
Definitely a front page material..........slickest I fear u o |
Chia oga Mynd you're the bomb........more update please |
Eze Promoe: [color=crimson]I'm going on vacation with HBG0femanu pikin |
Chicken Republic.........omo I shed tears |
Mr. Mynd u'll always have ma support cox ure d best mod on dis forum................no shaking cox I dey ur back kakaraka |
opeano: i wnt doubt if U r one of d praise singaz employed to each mod on nairaland. U r too vulgar, u typed like u were drunk. Guys, who can guess wat happens to me courtesy dis postHehehehehehehehe guy come follow me chop pepper soup cause life ain't worth all the stress ........stop stressing your self over nairaland**onye ara*** |
Y una small small boiz of nowadays dey tackle our oga.mynd like dis.......u guys should compile with the rules na and stop posting dis sexuality stuff. |
Damex333: Hmmmmm,@bukky, i really like d sasha-kind, but nevertheless, can you be my third wife, d first and second position is 4 d sasha-kind ladies. So. If u re a sasha-kind of lady. Holla at me.in personDamex u no get respect o.........bukkydan of all people........go and look for ur sasha kind of ladies elsewhere and stop eyeing our bukkydan |
Dhortunn: Nice one, Eze. A classic storyline i must say. Started reading this morning and it was worth it (Y). Please, give me a wonderful birthday update tomorrow.Eze ma birthday is also tomorrow ......so you better make the update a double double promoe |
Oga.Zubby have you forgotten german police dem |
Hope say dis wan no b anoda dream...........cox I can't wait to see u scream in pains |
Eze oya tell us weytin u du sef...... |
chistar01: lol..:pIkuku no boby fit catch |
mamaaustin: Mr, Slick,Seconded |
inze: Try Upgrading the OS. And if you have the latest version already, try re-installing.tanx ........but pls hw du I upgrade d OS or even re_install |
Pls gurus make una help me I can't receive a text message in ma bold4.....and ma media card always write storage card cannot be accessed due to fatal error, and sometimes its write format.........(And later on it will be fine) ......abeg make una help me |
BukkyDan: Good day everyone...no we can't stop luving u o infact ure ma favorite writer on dis forum |
You guys should un_ban eze promoe o.........before dis place go turn war zone o........ |
Nice story .............foxy I just dey wonder .....u fit dey among does guys sef |
Eze Promoe.................finally u don hammer |
Ure inconsistent man.............abi dem use suspense swear for u ni ..........come update this thing o |

.
.. What were you expecting?? Dat Toyin killed me? Ko possible, abi dem dey catch breeze?