Samflex's Posts
Nairaland Forum › Samflex's Profile › Samflex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
OliverPin:Lmao! |
Mehn I hate breakups, just brokeup wt ma girl ystday..wasn't easy. There was no special antics, jst told her I cnt continue cos of her secretive lifestylee dat I had someone already and trust me she brought hell on earth but I'm not moved, I've already made up my mind like pharoah ![]() |
When I was in pry 5 I bought pronto for my crush and she showed all the girls in my class...was so embarassed |
SCAM ALERT!! |
Amusaopeyemi: Ijebu ode too, u no evn fit wear any colour of ur choice, or jeans wit embroidery,or face cap.Ikorodu is worst also, birds disturbing and oppressing..dem no dey allow person rest |
This babe too cute, keri allow me shine ur congo jst 4 a night na ![]() |
U 4get to add "nice pic angel" silly photo commetns some dude make on fb jst to get a girls"s attention even when they knw she's ugly as Bleep |
Some guys dey Bleep up, u leave complete girls dey Bleep after 4 no b even after 1. Punny wey no get nutrient again..na wa o. And as 4 u woman, u think u are enjoying or paying back ur husband in same coin abi...no worry hope u don't hv a female child amongst ur kids. How I even sure this thread no b fiction? Cos it looks lyk a nollywood script ![]() |
![]() Airforce1: U nko?Errm na who get this expired booby? |
kalufelix: u dey crase. Na testmony u wan cum giv here?Lwkmd!!!! U gv am ur virginity, Na who we go ask na? |
Love sweet sha but 9ja babes dey use am scam wella |
Lmao and all d dark skin girls taking it personal |
According to fela, hiv na oyinbo disease to prevent black man from straffing...lmao ![]() |
nne3870: Thanks @op constipation is really dealing with me and I take a lot of water though but for where sometimes I wonder if the shi t turns to stone in my stomach cos once I enter toilet na to dey shout as the thing go strong chei,Lwkmd!=D your mess no go good o |
![]()
|
no pictures of her and waje sharing the cigarette? *yimu* |
Airforce1: ThrashAre u a learner? ![]() |
![]() |
Donjassy, niggars still dey crack head, no much money to even eat, i still dey hustle. donjassy your car wey you flash on twitter worth over 100million naira, one of 2face car na over 10million, wiskid get accident with car worth 15million, psquare get jet like 200million, davido dey shi...t na money dey come out for hin yansh and you say make i come donate. donjassy how na?
how make
