Samsimple's Posts
Nairaland Forum › Samsimple's Profile › Samsimple's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 (of 81 pages)
Oga flow well done oohh so u dey view dis thread now(4:45pm 11th july).. Bt u no won update...oga flow no vex me oohhhhhhhhhhhhhhhh |
More more we want more oya oga flow come and kwontinue b4 i change am 4 u...or so i thought.. |
boffinjay:na legendary writers u mention so ooohh |
Oga flow...grabs one bottle of udeme mixed wit 1759.., continue dey flow oohhh...i don miss u well well, those days of man wey dey reason and ishilove saga ... Still i follow |
Op wetin con concern u na eehhnn...leave everybody wit their own belief |
Sorry for your loss..face reality bro and stop hopin |
U have been chosen..the first true poultry farmer in the last thousand years...
LEGEND OF THE FARMER |
Ur story can be influenced by excess intake of delta weed... Or u have high fever ...cus ur hallucinations are beyond ordinary |
Q |
This is super story...next time on ur award winning tv programme..
We are notin bt pencil in the hands of the creator |
Oya op come and come and kwontinue dis tori oohh..head go roll oohh...
Headline news @ 10
EDO BOI KILLS OP FOR NT FINISHING STORY... i dey vex oohh op...na joke oohh bt respect d word frm an edo boi
|
opezeroy:eehh wateva bro..why all dis long talk do i luk like an atheist |
Hanabian:d tin weak me oohhh |
Even armed robber has faith ...abeg dress op...check ur dictionary 4 faith .. |
As a guy u go through puberty ..,and also empowered with d power of konji and gradual development of mr P .?abeg which one b no sex b4 marriage abeg make dem dress .. If really dere is a freewill it wont be a sin to commit d above....and if there is no freewill the power of konji and enlargement of ur mr p wud b on ur wedding night |
According to d name of this thread i say unto thee op HE IS A FREE MAN |
66 books agreed, bt where in d bible did they mention a year like 1951 ...stupidity at its peak.. It is pikin dat is worrying u |
Op ur degree of stupidity is so bad it stinks...well what do we expect frm that ur sawdust and water filled head |
Every occupation has its flaws bro...live ur life to d fullest dnt kill ursef over sumtin dats irrelevant...be wise |
Wen mugu fall man go chop ..too bad op i dey feel ur pain..u jst just come nija ni, d wey d guy take scam u na old skul method |
felixomor:BOUNCE! |
Maybe God created torchlight on d first day ..bible forgot to add d "TORCH"...abi wat do ma fellow nairalanders tink ![]() |
R |
See d degree of agenderlessness in nairaland |
Maybelconor feed me more(in the rock voice) oya drop am chapachapaly... ![]() |
Felixomor u have started with all dis ur false prophecy again abi...dnt wori i will call dem 4 u cc. Dalaman hopefullandlord |
SUPERPACK:true, and also in the new testament according to paul every person in d church should bring wat they have willingly to d house of worship and split among demselves equally..bt our modern day nija pastor will never talk about that verse in the bible ..they only talk abt malachi, so it will benefit only dem |
nunamyeong:op u don dey run mental abi u take early momo weed
|
U will get ur answer very soon dont worry..na nairaland u dey chillas..
Cc.hardmirror,hopefulandlord, johnnydon22 |
E b like say breeze of recession neva blow reach una side abi..if big bang is true or nt wu big bang epp... Y are human so curious, why cant u jst sit and tink abt some tin that happens in reality ehhnn, big bang or no big bang oohh will it put food on ur table...ooohh i knw ur problem op.. U are try to create a platform for unnecessary argument that u knw u cant win.. Hopefullandlord abeg finish am |
Lovely story but abeg maybelconor no make dis tin end like nollywood movie ...i want somtin good i mean real good.... Kip it up still i follow |
