Scobaba's Posts
Nairaland Forum › Scobaba's Profile › Scobaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 38 pages)
Yungwizzzy:see one of the people wey yemi dump ![]() |
i no think say all these MASSOB Supporters hear the story about the civil war. obviously dem papa no fight, so nobody tell them the truth. we wey our papa fight, dem always end the war story with..agha di njo( war is bad). make these zuwos dey der dey form secession, me(igbo boi) i go carry gun on the naija side. ![]() The war no go tey. |
shey all these big men dotas no dey marry ni? ![]() |
who be dat boy for the first photo? |
dat kind country wey dem dey. beta motor no dey run d road? |
sinaj:Team brown sugar..see your nose . |
keep records sha. but try what we call 'comfortable 2.1' (3.8 to 4.4) if first class is out of your reach. All these govt no computer schools exam dept workers have caused pains to thousands of graduating students. weda na finger dem dey take calculate result i no come know. I left with 3.7 calculating 3.9 for my self...imagine say na 3.6 i calculate for myself...i for come see 3.4 for dem own records. na 2.2 be dat n popsy and barrister eze wey train me for Keeee mi ![]() |
2015 Elections: SUDDENLY SUDDENLY...I will run up to the dark corner of my upper room, popcorn with orijin in hand, watching from a peephole with rapt attention the drama on how 'dem boys' will be crushed in 6WEEKS...smh! 'dem boys' have been running the show for 5 straight years unchallenged but suddenly suddenly. 'voltron, defender of the universe' wants to perform magic in 6WEEKS....see toy story! The headmaster who 4 yrs ago gave a clean slate and awarded the 'lucky guy' 4yrs scholarship has suddenly suddenly become the 'bad guy' and plans are in place to replace him sharply before the next scholarship exams....this one pain me. This. 'lucky guy' who graduated with a 3Rd class after 4yrs is suddenly suddenly asking PTA to give him another scholarship so he can make first class this tym......abeg which school ds one dey happen? ur school? I like knw your school dear reader. This 'lucky guy' who has enjoyed free unmerited scholarship for years based on luck suddenly suddenly no longer thinks dat luck wud be on his side ds tym......cos u no dey show working na oga. Finally...Still on the certificate matter, a fellow scholarship contender for several years suddenly suddenly is considered not fit to seek the scholarship. Naija I Go foreva dey hail thee as we watch how this final season of 'game of thrones' will end. |
strenghtofawoman: igbo girl how far? |
Imo state girls and money. she has flexed the cash for 5 years and now discovered that the cash is not everthing. I am from Imo State but as at my 12th birthday, i already knew i will not marry an igbo girl, talk more of IMO state. Friends and family said "scobaba u r a first son, u must marry an igbo girl". i laff till i marry urhobo delta girl May last year. achomi ma.(I no won know). dont get me wrong ooo, we have good igbo girls out there, so all igbo NL girls before una begin cry for my neck, some of una dey try. But me, i just vowed not to come close to any...shekina. |
God bless your hussle brother. But words like the FIRST Nairalander to bla bla bla doesn't make sense. Keep thanking God for achievements, not this one you are doing on NL. U know how many Nairalanders buy 2014 cars in 2014? Broooooooos... |
APC strong points........let the tournament begin...in shang sung's voice(mortal kombat) |
jazz dey waka seperately for ds guy back i swear. d one wey dey him body small. |
na OP gan be the prophet. |
Those NSO Guys Bleep.ed up his government big tym ![]() |
e be like say ds one no know say if power change hand, e jokes no go funny again. na for burial e go dey do mc. |
is kili we stronger than super dele that came to my school in 1993? ![]() super dele strong gan. |
D baby resemble Stereo Man----ekwe ![]() |
holatin:see Salawa Abeni die hard fan dey beef another person. ![]() |
in kcee's voice, omo na turn by turn... but then..... which kind cloth ds guy wear ![]() |
menesheh:Abia state. Nevaeva get governor...its. so. Unfortunate. Dem dey live. like Panama prison for prison break...no. law...nutyn. |
Lola. Be like who go like. Competition and quarrel. Ifeoma. Be like who go sabi form. Madam as per. Senior broda wife. Anita....da babe fyn die ![]() |
I love. Abuja. Road users. Every. Road user in warri. And benin should be jailed ![]() |
BokoHaramm:smh......those who da gods want to kill, they first make go mad. |
BokoHaramm:shey ds one normal so? ![]() which nkoro are u coming out from? oya no go school na, with the hope say u go be billionaire. jona relative. ![]() |
donifez:did u not see the laff sign dat showed i was playing?..jonathan. |
With ur grammatical error...u have a bigger problem than ashi. ![]() |
She accepted snapping with them cos na ayiri brother. dat name ayiri commands oil cash in warri....so i no too blame d babe ![]() |
dull guy ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 38 pages)




