Scobaba's Posts
Nairaland Forum › Scobaba's Profile › Scobaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 38 pages)
as i no get money send my wife abroad, i don relocate am to her mama house for Delta State for now, make i dey ds abuja dey watch as tyns dey happen. |
e don be for the corporal. For the following reasons. 1. when civilian like me rape ordinary babe, na wahala. 2. when civilian like me come rape military man pikin na double wahala. 3. when Supposed defender of the law come rape civilian wey e suppose dey defend na war. 4. When defender of the law come rape fellow defender of the law pikin, na im be friend tif friend..........ok make we leave am there ![]() COS NA GENOCIDE OF THE OFFENDER FAMILY I SEE SO. |
who snap my mum 18yrs ago, come kep am till today? |
na so those my yeye friends for FGC XXXX take force me go chiyk chioma. ![]() Even as i dey SS3 i no get liver chick SS2 babe, so omaXXsXXn and bXXsXXng come package chioma SS 1 girl...SHE STILL NO GREE...aka awuo(hands falling ).I dont know what happened between SS3 and second year in uni, cos by then, babes don reach 15 wey pass through me, by final year, scobaba don turn he goat...chics full everywhere. by first three working years for Bank, scobaba don mad, na porn remain make e act, tidy friends, distant cousins, two enemies etc what really happened to me? no answer till date. I don mary sha ![]() |
Olutola88: bros i hail.no stingy with LIKES ooooo, make karma no visit u when u drop one post wey hot for your mind but u come pray for LIKES, e no come. ![]() |
I believe karma die. November 7th 2000, I got to Ojota to board a bus to Enugu so as to pay my Acceptance fee in UNN where i had just gained admiss I had plenty cash on me(popsy was happy this sturborn son finally gained admission and so dropped pepper wella ).One guy walked up to me and asked for 200naira, dat was small cash, but i did not give him. he looked like he just misplaced his wallet that early morning from the shock on his face, but i no still give am(stingy me). To cut the story short, exactly 2weeks after that incidence, i begged for 200naira on the other side of the pedestrian bridge at ojota(just opposite where that guy begged me).I had spent all my cash in UNN cos i stayed back to enjoy school environment after paying the acceptance fee, so i had just my transport from Enugu to Lag and had to beg for transport from Ojota to my house. 2004.......Close to final year, UNN asked us to go get our original SSCE Result. i schooled far away in a boarding school, so popsy gave me 20k for transport, accomodation and any other expense...story, i use am buy timberland boot and plenty baggy jeans when i discovered UNN dint take the issue seriously. 2007, After my interview with my first Job in the Bank, H.R was going through our certificates and i was told to go get the original of my SSCE, i left for that distant town immediately, came back two days later with the result, by then they had cleared those who dint have issues. Alongside other guys with issues, i was told to wait for the next batch of training. i waited 6 Months cos of 20k i spent in 2004 and as a result missed a salary of 150k * 6months...900k in 2007 ![]() I nearly krase. ![]() |
vislabraye:Hahahahha, my guy say weda. I. Dey krase..? Lol. So u dey find woman wey go doleout 100m....success in ur gulder ultimate. Search. ![]() |
vislabraye:When u say 'a job' wetin u mean? U go do homo? Co's I knw say no politician Go pay u 100m to campaign. |
ds one well so? ![]() |
the man is ryt sha. An actor friend confirmed it further, that prostitution na the koko for the industry. male and female organised runs. |
FrancisTony:Dem plenty na. Nkoli nwa nsukka for instance is. Hw many parts? 1. To. 6. Pally bone. |
FrancisTony:Who be ds one? Where u from come out. U. Dey forbid to praise quality work. E no Go hard. You. Now to talk say na tribal issue. Mirror boi and ije were blockbusters, they were quality productions. I know the. Movies. I'm. Referin to when I said asaba movies. Oga those movies u guys producin. Part 1. To 50 will soon Go out. Of. Bizness. Rubbish. |
Dat south Africa movie, where one old man went to school for show face now. ![]() Meanwhile half of a yellow sun...hw far? nutyn nutyn? ![]() All these nnewi and asaba naija movie producers shey una dey see substance over form. It's not by producin 3000 junk movies every year, usin Same quarter baked Actors. No deception...our eyes don open. Quality and value for money na in win am. |
oFeghe... |
For this old age, e still be upcoming, to worsen matter, him target no be to grow quickly but to sample gene odobio...na wao. |
kilokeys:Pally you are absolutely correct. NYSC handbook it is. One mofo kept sendin me different texts dat he's got a job openin where he works and wants to know if i'm interested. Today he will say it's shell, 2morw Mobil, upper week chevron etc. The day he stopped was when he said he works with agip and I told him I work there and would like to see him since we are in the same office. Jobless mugu. |
film production in KATSINA STATE...... ![]() |
the babe don ball out..arrange booze as replacement. |
dat soldier is like..."i'm out for justice....no mercy" |
Used it in 2005, I wonder how it just left the market. Wetin students come take dey read for nyt now for school ![]() |
Jobless effurun bois wey ayiri don give money. the money will end up in mosco(red light district) or channel 1( beer joint). what do they even know about the politics surrounding Jega. wetin dem know be say, money dey to share after all the noise. mtcheeeew. ![]() |
4 People can actually sleep on that bed. See those two greedy madams as dem spread. na igbo girls for Nsukka and unizik fit do ds kind tyn ![]() |
e see small heat nearly die....smh. children no strong again, i swear. i remember when we dey play ball for Alaba Primary school field under better hot sun wey u go dey see something like steam ahead of you. |
kcee dey dress like say me(scobaba) and am get personal quarrel. e dey always vex me. ![]() but i like d song 'turn by turn' sha. ![]() |
![]() |
He was killed infront of his members? ![]() Today 'runs' na wa. |
na dust we be. na dust we go everly be. |
survived by... among others....her boyfriend ![]() |
ds him body like fowl, good to peel for hot water , make pepper stew. ![]() |
christiane amanpour's husband reporting live on channels tv ![]() |
BreadOfLife:breadoflife....u don see bread chop today so? ![]() |
dadaic: ..this guy don make my oga catch me say i dey do nairaland for office..i don laff like fool now now. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 38 pages)


).


