Seanwilliam's Posts
Nairaland Forum › Seanwilliam's Profile › Seanwilliam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 247 248 249 250 251 252 253 254 255 (of 574 pages)
UwaMmebii:Bro. I am talking about my first SALARY AFTER school Wey be say 5 naira I no comot inside. I had to borrow money to live on till the next month ... I lent her the whole sAlary .. even though I am more than the money today , anytime I think about it , I felt like a foool. I can never borrow anyone money I can’t let go no matter what u tell me.. |
I lent my sister my WHOLE first salary . 6 months I no see am collect . She just Dey use emotional tactics on me. E pain me reach bone marrow.. These days before u even talk of me borrowing u money , I go don give u problem talk Wey be say u self go shut up and pity me |
NewSoul:lol u see say u be ode, I know you will associate your bad luck to a woman u fhuck... the light has be a full voltage prior to the time (a day) the girl came around. The light was not stable. The light mostly would’ be a normal voltage if nepa just bring am, all of a sudden e go full.. in that same area, some people light go low sotey u will barely notice say dem get light . Now let me explain to u if u don’t know you dummy .. this was a problem from the transformer. The light spoiled most people electronics especially people wey no Dey off their stuffs when going out . The stuff also affected some Wey no Dey pay attention to light voltage like me even at that self I thought my stabilizer will regulate am. I do leave all my chargers and electronics plug connected to the socket Incase dem bring light in the middle of night . The day my tv got burnt it was due to the fact that I didn’t disconnect it from power source before sleep carry me go for night . I woke up the following morning and discover my tv, mp3 and other things don burn.. if you checked my post sometimes last year you will see where I asked people if insurance cover the tv cos it was a new Tv.. did I fhuck that day ? no. And funnily enough them bring that same voltage this morning so if u left your stuffs on at home while u went out, I’m sure u go don Dey blame yourself now . This same light happened few days ago too Wey burn so people socket o. and about the bad investment , a friend posted something to me on WhatsApp , I didn’t bother making further research I just put money in expectation say i go chop easy money , gbam the stuff chop my money.. of which thousands of other people self shared same fate.. The only one I can’t explain is the lost charger. MR man , check your life, na u be your own problem no be any girl. The day my tv and other stuffs burnt , if I didn’t leave it connected before sleep carry me go , e no go burn. If I payed attention to the light voltage my chargers no go burn Most neighbors wey their things burn , if they didn’t leave it on at on while they went out, e no go burn . I know u lack common sense sir, but try Dey think sometime. Edited: the light still Dey right now . So full like Mad |
richiemcgold:amin e po |
ekene101:lol. Go to ashewo thread and read all my sexcapade. I get life outside nairaland bro |
MykOnyxo:Prove the bolded |
jimmyolasun:shey u no Dey forget something ni ?? I no Dey date am again nah. She don Dey lekki now Abeg. Btw I don repent ; how u bin Dey nah ? E don tey wey I see your break light boss |
MykOnyxo:girl wey Dey insist on raw or nothing .. although she sweet gan but I no go try am for a very long time jare ![]() |
JidennaJason:imagine a girl with yam leg kicks your balls ![]() |
jimmyolasun:brotherly .. long time |
Kanoski:the battery is good. This is what my girlfriend using. But the screen is not oled. It’s just like iPhone 11 except one camera and processor |
doggedfighter:lol ye, I don piss for body. This guy u no well Atall .. which one be brainless bat Anyway I really don’t believe in this bad luck of a thing .. but I believe in coincidence .. 2days ago I fhuck a girl , she left , my two phones charger burnt , laptop charger burnt , new expensive charger I bought self lost that same day .. Lost so much on bad investment that same day . I begin Dey think say na the girl carry Ill luck give me.. it was this morning I realized that the power voltage was so high that it spoiled my neighbors things too from their fridge to filter to tv. And I didn’t know cos the bulb I’m using na all this designer bulb Wey u no go know if him full. About the bad investment , person told me about something on WhatsApp and I didn’t bother to make further research I just put money , gbam! Naso all the money gone . Everything is now my fault to Be honest. But I don use it as game on the girl by telling her I’m going through depression ( God forbid ) so that she no go find me come house ( I’m not chasing her , I’m not just ready for commitment )..So most things that happened to us are most due to bad plannings or poor observation If I mastubate , I will never have a productive day cos I will just be so weak and sleeping all days .. So all those things no mean jare .. Im not denying if spirit exists or not. I’m talking for myself |
YunqTee:Buhari-Tinubu-Cryptocurrency sir |
Lol this is very normal for naija girls nah |
talk2hb1:Oga if person old pass you for naija and una Dey any kind of relationship , na your senior she be. Respect her ! If I was the woman , I’ll slap the op the day him cal me name without putting sister lagbaja itrespective of the fact that we’re dating .. Arrant nonsense ![]() |
The5DME:lol .. na guys we be. We no need to Dey sugar coat anything for ourselves when no be say na woman wey I one toast the guy no no the frustration wey Dey ahead of him .. but watch as him go attack me say I be bad energy ![]() Even if na last day drip, the guy no do . I pray him go see transport fare enter lag from Yola from the look of things ![]() No joy for this country brother .. How ur side ? |
Rolly22:he fit put 600k to Cryto and and live on 200 till him gain go come on crypto. Btc is 60k this morning bro ![]() |
continue with the work that gave u 800k |
Omo guy you have a long way to go o. U no even drip atall .. see girls u pack full body self. Anyway I wish u a favorable labor market. U don’t need to say amen , enter stress husle .. cos from the look of thing I no sure say u Dey connected o |
abatically:this one Dey slow bah? I no sabi read speed but my internet slow fa
|
I doubt if my currently girlfriends can reject my proposal . Girls wey Dey cry if I no reply their chats for morning till night due to busyness, if I kon propose to them , dem go sharparly say yes .. Btw, I can’t kneel and propose to a woman . Never ! |
godblessuyirich:tuccitrading@gmail.com I can see you’re trying to send me pm. Make use of that email or send me a message with my number |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 247 248 249 250 251 252 253 254 255 (of 574 pages)
I no Dey date am again nah. She don Dey lekki now Abeg. 

