Semid4lyfe's Posts
Nairaland Forum › Semid4lyfe's Profile › Semid4lyfe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 396 397 398 399 400 401 402 403 404 (of 406 pages)
Lynxnoon,na lie u talk o.The bobaat link is not corrupted.I downloaded 4rm dat link on tuesday nite & I downloaded d pbs4e7 again about 1 hr ago.I've extracted it on my pc & its playing fine. |
@fadajasi,thanks man.So 4 22 weeks,omo boy go dey go pb cinema every tuesday night?wonderful. I use a sony ericsson K800i phone.Its a 3G java phone with a 3.2 megapixel camera. |
Fadajasi,na wa 4 u o!Aren't u a free browsing tricknocrat.Well just 4 d avoidance of doubt,we have soccer teams based on their national colours representing d gsm networks in naija. So as 4 brazilian cheat,I'm sure u can now figure it out. @jtlyrics,where u @.hope u got ur ass out of bed & made it 2 lectures or work as d case may be? @suxxi,u're 1 bad guy o.so u downloaded e1-6 undercover without holla-ing @ us abi u no know say u gas collect license 1st.wellcome bro.Its good 2 have u join us. @alec,any idea as 2 how many episodes are in dis s4 of pb?. |
Alec,thanks jare cos 1 of my guyz dey argue with me sey na sunday,no be monday. |
@ all peeps having problems watching d films on pc like honsule,Pls download & install km player,gom player or kantaris player.Dey have all d codecs & can play any format in dis world.They'll also be invaluable additions 2 ur pc.I have all 3 & more but my fvrite is km player.pls download it 4rm here http://www.kmplayer.com/beta/kmp.zip u'll love it,I assure u. |
Jtlyrics,yes o.film don end.Why cj come dey blame sucre?Even if na miss world I dey marry I no go pass away awoof oportunity like that o,afta all d best things in life are free. Every little thing that happens has a significance in d overall plot. Kai,so micheal inherited his mumsie's genius brain along with her sickness?Na now I just dey understand lincon's alarm when he saw micheal bleeding from d nose. @Alec,on what day of d week is pb shown in yankee? @toluxa1,whazzup.u put jazz 4 mouth dey talk say make I pause d PB? There's is no new trick with d brazilians.I'm just using my good ol opera mod 2.06 brazilian trick 2 download d pb on my phone & transferring 2 my pc 2 watch as there is no download proxy 4 d brazilians on pc yet.The speed u're getting is probably due 2 ur lcxn,Minna cos all my guyz who downloaded it last nite here in lag did 40kb/s steady on their brazilian phone cheat btwn 8pm-12am. Adios. |
Jtlyrics,how u dey man?Mission download was completed about 28 mins after my last post.We did exactly d same speed @ 44kb/s.The brazilians sure came to the party last night.I envy u guys with symbian phones o.As 4 me,I need 2 transfer 2 my lapy before I can watch it but u guys with symbian phones will just put ur earphones in ur ears & get lost in d world of PB @any fucking time or place via smartmovie player & co.lol, @ least dats exactly what my bro does, ,, Damn,I need 2 get me a symbian phone! I'm watchin it right now so I'll catch u on d oda side. @ALEC,u've done it again.Keep up d good work man.Your head correct no be small. 1 love 2 all d PB addicts. Ciao. |
Alec,u're d man!Thanks 4 d bobaat link.May u have mo moni without no problems. @ceejay,its good 2 have u back man.u've been missing 4 2 pages 2 long. guys,I'm off 2 download d e7.I just hope my brazilian cheat will be firing on all cylinders. Adios. |
Is the S.E pc suite vista compatible cos d 1 dat came with my K800i which I bought june dis year did not install on my vista laptop but installed on my xp desktop. |
Guyz,correct me if I'm wrong but I thought freegate only worked with zain?which 1 come concern ehmteahen?or am I missing out on something? |
Alec,whazup!where's my bobaat link @.please upload it on bobaat quickly 4 us cos dat megaupload ain't it. Nice job,man. |
Alec,whazup!where's my bobaat link @.please upload it on bobaat quickly 4 us cos dat megaupload ain't it. Nice job,man. |
Skiduski,wellcome man.Its good 2 have u with us.Go to page 9 of dis thread & u'll see rapidshare and bobaat links 4 download of PB s7e1-6.I'll advise u 2 use d bobaat links cos its what I used & most peeps experienced problems with d rapidshare link.any how sha d choice na your own.U beta hurry cos e7 is dropping 2morrow and u don't want 2 be left behind.happy & succesfull downloading. @jtlyrics,where u dey.hope se u don set o Ciao |
Kai,some peeps just make crackle with laughter. @honsule,na u of all peeps ibo boy dey job like dat?As u dey browse free,y u no join us download am 4 here? @Samtek,u're 4ny o.so u wan take powerdvd watch AVI film 4 pc?guy,just download & install km player,kantaris player or gom player.there is no 4mat dey cannot play as dey have all d codecs. @cj80,where ya @?heard u're a bit under d weather.get well soon bro. Alec & fadajasi,that 1 mean say u guyz gas fill in & I hope say cj shoes no go too big 4 una? No dulling o.make una 1st arrange d e7 4 bobaat link 4 us as na em we dey take download pass. @all pb addicts,more kishi 2 una pockets. 1 love Adios |
Kai,some peeps just make crackle with laughter. @honsule,na u of all peeps ibo boy dey job like dat?As u dey browse free,y u no join us download am 4 here? @Samtek,u're 4ny o.so u wan take powerdvd watch AVI film 4 pc?guy,just download & install km player,kantaris player or gom player.there is no 4mat dey cannot play as dey have all d codecs. @cj80,where ya @?heard u're a bit under d weather.get well soon bro. Alec & fadajasi,that 1 mean say u guyz gas fill in & I hope say cj shoes no go too big 4 una? No dulling o.make una 1st arrange d e7 4 bobaat link 4 us as na em we dey take download pass. @all pb addicts,more kishi 2 una pockets. 1 love Adios |
@moonraker,thanks 4 d useful tips.The 60 days norton internet security has since expired( about a month ago)but funny enuff d ms office suite hasn't & 2 think I activated & started using both on d pc on d same day?any ideas as 2 why dis is so?& 2 think I had already installed openoffice 2.4.1 suite.Anyhow sha,I'll definitely holla u an email if I need help. 1 love bro. Adios. |
Jtlyrics,thnx 4 cnfirmin dat tbag ate d fat guy.With d fire & his near vmtin,there was no oda cnclxn but d prson I wxchd it with dsagrd.she don too watch homevideo wey dey dull brain cos dey're not subtle in their story tellin,as in they say go & spell it 4 u G-O.I don tell her say make she stop 2 dey watch h-v,but she no gree. @cj,d court scene where mahone was rescued is totally believable cos its a pre-trial,u know when u're chrged 2 court & d charges r read so scrty aint 2 tite m'rova mahone knew sum'tin was up so he was rdy. @cabali,did u unzipin d files on pc or on phone? @cj,alec,fadajasi & oda link prvdrs, no dullin o.Let tuesday b tuesday cos dis pb virus don enta my body wella & only d pb antidote fit cure am.More kishi 2 una pockets. 1love. |
Ceejay,good mornin o,but y u come dey tell me d remnin part of d ep6 na?U 4 wait make I watch am finish & discover 4 myself,now u don spoil d fun 4 me.just kiddin anyway.I think dis s4 is more predctble dan d earlier seasons.u know what will happen,but what u don't know is how it will happen.4 me d hylte of dis s4 is findin out dat sarah is still alive. Wetin dey cause michl bleedn nose?why dem comot lj 4rm d tory?will gretchen finally team up with scfld & co 2 bring down d company?Will mahone kill d assassin b4 he kills 1 of dem.Is micheal havn a mental brkdwn, kai, all dese qxns & many more just dey my mind, , oya guyz drop una opinion. Did tbag roast & eat d fat guy? |
Ceejay,good mornin o,but y u come dey tell me d remnin part of d ep6 na?U 4 wait make I watch am finish & discover 4 myself,now u don spoil d fun 4 me.just kiddin anyway.I think dis s4 is more predctble dan d earlier seasons.u know what will happen,but what u don't know is how it will happen.4 me d hylte of dis s4 is findin out dat sarah is still alive. Wetin dey cause michl bleedn nose?why dem comot lj 4rm d tory?will gretchen finally team up with scfld & co 2 bring down d company?Will mahone kill d assassin b4 he kills 1 of dem.Is micheal havn a mental brkdwn, kai, all dese qxns & many more just dey my mind, , oya guyz drop una opinion. Did tbag roast & eat d fat guy? |
Ceejay,good mornin o,but y u come dey tell me d remnin part of d ep6 na?U 4 wait make I watch am finish & discover 4 myself,now u don spoil d fun 4 me.just kiddin anyway.I think dis s4 is more predctble dan d earlier seasons.u know what will happen,but what u don't know is how it will happen. Wetin dey cause michl bleedn nose?why dem comot lj 4rm d tory?will gretchen finally team up with scfld & co 2 bring down d company?Will mahone kill d assassin b4 he kills 1 of dem.Is micheal havn a mental brkdwn, kai, all dese qxns & many more just dey my mind, , oya guyz drop una opinion. Did tbag roast & eat d fat guy? |
ogbo & odas,dis thrd is 4 prsn brk & not some uslss 19 fbt,so make una no discuss ani oda mata 4 here,una hear? guyz,I just fnshd watchn s4e1-6half abt 20 mins ago cos my lappy bat ran out on me.I stopd @ where mahone was caught while tryng 2 rtrv d card rdr,so I'll finish up later 2day. Imagine birds of dfrnt fedas workn 2geda, scfld,lncn,mahone,blck,sucre,srh,d hckr etc , che na only me but did tbag actually roast & eat d fat dude, kai oyinbo no go kill us with suspense. I also think d love thingy btwn m & s ain't workin 2 well, u know na only che dem spell 4 d chemistry, I even felt d foxriver love-love thingy in s1 more dan dis s4, abi guyz wetin una feel. Pls lets kip dis thread goin by dropin talkn pts 4rm ani epsd u've watchd 2 compliment d e4ts of d link prvdrs, abi wetin we go dey do till tu when e7 go ready, finally I thnk tbag is undrtd, dat guy is f*ng intllgnt.In short he's only 2nd 2 scfld & d guy get survivl instnct die. Abeg,make I catch small sleep,so Adios. |
Jtlyrics,meehn,no be only u dey feel dat bobaat link o. @ceejay & alec,make una no dull us o,as in make una provid bobaat link 4 pbs4e7 as soon as psble. |
Jtlyrics,meehn,no be only u dey feel dat bobaat link o. @ceejay & alec,make una no dull us o,as in make una provid bobaat link 4 pbs4e7 as soon as psble. |
@middylek,u sef!u no wan make our alaba boyz chop @ all?Make u try put small moni 4 their pocket na. @ceejay,goodmorning o.Which time episode 7 go commot? Any how sha,more kishi 2 ur pocket. 1 love. |
@donaseun.because he said its 4 opera 3.10,silly. Wetin come b ur own sef? |
@jtlyrics,Is that ur download snapshot 4 opera mod 2.06 or opera 3.10 because I use opera mod 2.06 & that is exactly how it downloads. |
Just a little tip 4 dose with Non Symbian phones like me.2 watch d movies u'll have 2 transfer to a pc.the films are in avi so ur WMP will not work,so u either use a converter 2 convert d films in2 a format compatible with WMP or u download & install mediaplayers that can play avi.I will recommend km player,kantaris or gom player. Ciao |
No mind dele jare.na oko ashawo na em e be.U don hear of d law of karma, what goes round will surely come around, so make u no worry, as he take collect toby from u,me sef go collect toby from am, lol, ha,ha,ha, as of friday wey we see last e neva download d pbs4 but that 1 no be prob as we dey exchange downloads wella so em go get am from me. I don do d homework finish o.e remain make I transfer am go my lapy as my phone no be symbian na. |
@ceejays,I don dey do my d homework wey u give me 4 anoda window o, e remain 12 minutes make I finish |
@ceejays80,copy dat.As u don give me homework make I go do d assignment. By d way we have a mutual friend, dele james.He said I should holla @ u anytime we jam online. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 396 397 398 399 400 401 402 403 404 (of 406 pages)