Showbobo's Posts
Nairaland Forum › Showbobo's Profile › Showbobo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 112 pages)
ohilebo:Yes,It means farm. |
you this girl no go kill us for here ![]() |
gabrywyl:I for say make we sell am but nobody go gree buy waste. ![]() |
gabrywyl:wetin do u wey u open mouth,huh??Or u don shit for body already ![]() |
Who cares. . . . ![]() ![]() |
Your signature depicts your stupidity chei i don find trouble |
Chatting with 10 peeps Or u don turn MATCHMAKER true true ![]() |
I HATE YOU ITUEN. . . . Where have you been bloke |
gabrywyl:You bera no make am deceive you,you go shit for body for public one day ontop this mess matter ![]() |
Thats me please |
sima:Your keyboard get fault ? ![]() |
gabrywyl:Haaaaa |
gabrywyl:Shebi u don turn Nairaland Customer Care Rep,abi ![]() |
@jmk[b]bond[/b] Shebi na you BOND dem as son and mother abi Na me go dilute this your bond solution sef ![]() |
mykali:You this WOGLY creature,What are you doing here Na who comot u for ur cage![]() ![]() |
gabrywyl:You be nurse. . . . Or na nightnurse you be?? ![]() |
gabrywyl:He was trying to point out OKO which means farm in yoruba.Dont get it twisted ![]() |
infobaba:I know Gabry is talented and can come up with something better than mine.Or you get any rhyme for us Info ![]() gabrywyl:No jo. . . Dont let me bite your bum o ![]() |
![]() |
God. . . This dumbfcuk again. . . . . |
Na until una waste Seun threads finish with unnecessary posts everywhere. |
I pity this guys |
Gabry stop lieing jo |
Alright my son ![]() |
abeg make una two carry unaselves go open french thread jo. . . . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 112 pages)


