Jokes Etc › Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by showbobo(m): 7:49pm On Sep 24, 2008 |
R.I.P In Advance. . . . . Adieu Old-deal i mean Newdeal  |
Jokes Etc › Re: Obedient Maid by showbobo(m): 7:46pm On Sep 24, 2008 |
Person dey call Ituen WB(Wicked Bastard) and him dey happy |
Jokes Etc › Re: Shocking Revelation About Lysaa by showbobo(m): 7:40pm On Sep 24, 2008 |
mykali: i agree only in the case of lysaa pepper soup, and not gabrywyl stew.  if na Gabry stew nko?? |
Jokes Etc › Re: Very Funny! Got To Read This: by showbobo(op): 7:33pm On Sep 24, 2008 |
E pass fight sef na war. . . . Make my buddy Scopium brutalize them haters |
Jokes Etc › Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by showbobo(m): 4:32pm On Sep 24, 2008 |
You go fear na. . . . . Decayed complete set |
Jokes Etc › Re: Very Funny! Got To Read This: by showbobo(op): 4:28pm On Sep 24, 2008 |
THANKS FOR ALL THE CRUCIFICATION OOOOO  :DI thank all of una oooo |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by showbobo(m): 4:20pm On Sep 24, 2008 |
alrighty bro  |
Jokes Etc › Re: Mad People Doing Crazy Thangs! by showbobo(m): 4:18pm On Sep 24, 2008 |
clemcykul: abi o  where u dey since?? |
Nairaland General › Re: More Passport Photos Of Nairalanders: Latest N D Newest N Really Updated! by showbobo(m): 4:17pm On Sep 24, 2008 |
How come Clem is so cool  Na Ojoro be this ooooo |
Celebrities › Re: Mr Olu Maintain's Latest Asset(pic). by showbobo(op): 3:39pm On Sep 24, 2008 |
skipo87: serious stuff the girl hs got shootin ouy her top from her chest. i guess normally she has big boobs but the way she wore the bra makes it pump out lookin bigger than it is. i've seen a lot of gals wit their boobs like that although might not be that lucious. that is a serious MONTAIN indeed.  |
|
Music/Radio › Re: Songs On Scamming Should Be Banned! by showbobo(m): 3:18pm On Sep 24, 2008 |
|
|
Nairaland General › Re: More Passport Photos Of Nairalanders: Latest N D Newest N Really Updated! by showbobo(m): 10:36am On Sep 24, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by showbobo(m): 10:27am On Sep 24, 2008 |
gabrywyl: Info, don't tell me you have never farted before? You be mutated Monkey boy ohhh E be like say two of una get some kind hidden business together. . . Maybe una dey plan coup to take over nairaland  |
Jokes Etc › Re: Real Pictures Of Tope,clem,migines,tessy And The Rest by showbobo(op): 10:19am On Sep 24, 2008 |
What size are we talking about here we need know for future reference |
|
Celebrities › Re: Olumaintain by showbobo(m): 12:32am On Sep 24, 2008 |
sima: who has his number. .?  hmmmm |
Jokes Etc › Re: Ugly People Dating Site by showbobo(m): 11:11pm On Sep 23, 2008 |
infobaba: @ Clem
WHAT'S HOT? Your brain. . . . . Go to bed time don reach for small pikin make him go sleep,skul dey tomorrow. . . You hia  |
Jokes Etc › Re: Very Funny! Got To Read This: by showbobo(op): 11:02pm On Sep 23, 2008 |
my teeth dey smell make i close mouth  |
Jokes Etc › Re: The World's Smartest Man by showbobo(m): 11:00pm On Sep 23, 2008 |
SAM MILLA: yahoo boy who be yahoo boy??me i be google boy  |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by showbobo(m): 10:00pm On Sep 23, 2008 |
wetin dem dey call am before  |
Jokes Etc › Re: Real Pictures Of Tope,clem,migines,tessy And The Rest by showbobo(op): 9:56pm On Sep 23, 2008 |
;d ;d |
Jokes Etc › Re: Hurry Now!Enter For This Competition And Win Big by showbobo(op): 9:55pm On Sep 23, 2008 |
GABRY!!!!!!!! |
Jokes Etc › Re: Yearbook Pictures by showbobo(m): 9:51pm On Sep 23, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Nicknames For My Fellow Nairalanders by showbobo(m): 9:48pm On Sep 23, 2008 |
jaymobb: pick on someone ur own size and leave garby to deal wit hers  see big bros. . . . U go fear na  |
Jokes Etc › Re: What Do These Names Have In Common? by showbobo(m): 9:44pm On Sep 23, 2008 |
dreday: Oops,didn't know that. Showbobo,no vex oooooo You wey u don spoil finish. . . . No corrupt me oooo  |
Jokes Etc › Re: A G00d Laugh by showbobo(m): 9:41pm On Sep 23, 2008 |
As we no see the original pictures look,snap your yansh come make we dey look then  |
Jokes Etc › Re: Why Gabrywyl Farts Always by showbobo(op): 9:39pm On Sep 23, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: S*x S*x by showbobo(m): 9:38pm On Sep 23, 2008 |
@Poster Are you this dumb or you're just making a special effort today  |
Jokes Etc › Re: Who Get Cure For White Bia-bia? by showbobo(m): 9:35pm On Sep 23, 2008 |
tammyswits: Accept it you are rotting with age! Thanks jare. . . . The way you accepted yours,huh  dreday: Showbobo, Why u dey do half job nah? You no tell am the kain acid wey hin go use. Poster,I apologise on Showbobo's behalf. Na Conc. HCl u go use,u fit add Conc H2SO4 Thanks for the further clarification. |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by showbobo(m): 9:34pm On Sep 23, 2008 |
Jeovy: I bow for the guy O  You better run before him cast spell on you |