Showbobo's Posts
Nairaland Forum › Showbobo's Profile › Showbobo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 112 pages)
my investment wey i dey lavish money on |
very funny title ![]() |
dannylyte:season 5 ke??na you act am?? |
[quote author=inspired_m link=topic=164761.msg2734850#msg2734850 date=1220219485]For avoidance of Conflicts this car was manufactured 1960. PS Any interested ? should call 08023050886 for Personal Inspection. Thanks[/quote]U no serious ![]() |
texazzpete:A sharp tongue doesnt mean you have a keen mind.The seller already stated in his ad that the price is negotiable so whats the fuzz all about,ehn??No be only you sabi talk ooo i reserve my comment anyway |
Crumbs indeed. . . 8.5Million naira and not cefa ![]() |
Nothing would stop me from using my manhood for money rituals with all these i'm seeing. Nice car bro ![]() |
cbase:This guy case dey deteriorate everyminute.Abeg,wetin una think say we fit do help this guy now,ehn?? |
U better leave for your shrine on time and dont get late,ok ![]() |
I no pursue am ooo.Him go steal [b]POOR[/b]verty ni him dey come back soon. ![]() |
who n you n me n us,all join. ![]() |
Na Playboy magazines my boy dey read oooo. They are educative and informative ![]() |
Person wey i don charm.She's going nowhere and even if she goes she would definitely come back to me ![]() |
Wetin wan make her miss you,ehn We would get her a better steward if na that one. ![]() |
Like you,huh?? |
Funeral song |
Na everything small pikin like u dey see,ehn?? Come on shatap dia and continue reading your books |
Being the Kings inlaw makes me have an Immunity.Its impossicant i cant fit go to jail ![]() |
You mean Malaysian Jay Z,huh ![]() |
gabrywyl:You know something?I could have gone the rest of my life without knowing that ![]() |
No mind the [b]POOR[/b]verty infested scum jare wey wan steal Poverty.Him no know say wetin dey do am worse pass Poverty na [b]POOR[/b]verty |
Dont worry Gabry.You wont miss him at all.I'm a good substitute ![]() |
No mind them jare.Dem two get Bsc,Msc and doctorate degree for Amebology. ![]() |
Coz he has it. . . Jeovy is infected ![]() |
You this Gabry sha and your rhymes.Na you dey teach Clem bad thing ![]() |
Small pikin that knows what blah blah is . . . ehn?? ![]() |
No mind DRE because him don get privilege to dey sell Medicine for inside MOLUE him dey feel like don. |
gabrywyl:Have you ever heard of ODESHI(african bulletproof).I'm fortified ![]() @Tufe Its a job welldone bro.Since Sam is injured now you can dethrone him,ok ![]() |
These boys sha.Dem still never wake up.na wah oo |
gabrywyl:You this Gabry sha.Very funny ;DHow e take happen??Na ur head dem suppose break bottle ![]() |
FEEL!FEEL!!FEEL!!! very wonderful and puzzling word ![]() |
Ques 2=Mary christmas Ques 5=Queue I'm a genius ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 112 pages)


