Showbobo's Posts
Nairaland Forum › Showbobo's Profile › Showbobo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 112 pages)
lysaa:New Style. . . .Some people be pornstars for this sit. so tay them don try all the styles wey dey for this life finish. ![]() |
Mojostic IndecentStar ![]() |
@Poster Those praising you are are either deceiving you or mocking you behind your back.The joke is fcuken lame/stale.It was posted 5767 times in 2006,4900 times in 2007 and this is the 3987th time its being posted this year. ![]() |
ayusman16:Na the JOB dey turn your head like this or she mistakingly bite your kini ![]() |
mykali:You're making things worse ![]() |
I hope London 2012 would be this challenging and thrilling.I would like my girls lyssa,Clem and Gabry to participate in the gymnastics or long-jumps. |
lysaa:who??Not me i guess ![]() |
naijababe2:You better pray say make God decline your prayer.If person eyes dey closed and him dey constitute nuisance like this, if him eyes come open nko ehn?? |
tufe:When devil turn beta person wey dey pray,ehn?? ![]() clemcykul:Madam Gagu,i dey jare.How market ![]() |
*Too much noise and smoke*The neighbours are already dialing 911,all of una don enter wahala especially those that would be apprehended with weed.I would be bailing only the ladies out sha anyway.Make the guys know in advance say na OYO dem dey. |
what a puerile joke. |
keenchiori:Not a bad idea |
@Gabry Instead of sharing my napkin with the toilet cleaners(tufe, Cayon, Dani and chase da cbase) why don't you give them one of your catapults ohh i mean G-strings or do you want people to die of GABRILOCOCUS. |
promise72:WORD jare my brother If not for the fact that some of us are misers,i wonder what must have instigated them to buying RHD and converting it to LHD if not for stinginess. |
@Seller No mind those oversabi na [b]POOR[/b]verty dey cause am.Maybe he's hating simply cos he cant afford it. ![]() |
we need answers pls. . . . ![]() |
Na today. . . |
I love the hourglass category.Just perfect and they tend to be smart. . . yaddamean ![]() |
na devil work be that |
salopwa:which kain horrible photoshop image be this ![]() |
Ebonyj:This is pure cheating.You're being biased.How can you award 1 out of 5 to this lame joke,ehn?i was expecting less than that ![]() |
Since its not in the DIC-tionary then it should be in the TIT-ionary ![]() |
@clem did you just say great JOB? |
@Mykali Welcome home my brother . . . .Lemme greet you in our dialectuforstupid abinow tankgod forme rgreknhjthmumumu mumu grehgn ewf odeode wereofwrgtu |
cbase:which one be okoko rite again??e be like say u don craze before,huh? ![]() |
infobaba:Oh i see.So,it actually worked for you,huh?? |
naijababe2:Ladies first,so you go first ![]() |
gabrywyl:6 ![]() |
You be consular ![]() |
Cheiii.This weed wey Tufe and co dey give this girl smoke na him cause all this wahala oo,ehn? |
to make your so called scratching sweeter.Get a bowl of hot water,pour it on the area and start scratching harder.E go sweet you so tay you fit even faint sef ![]() |
cbase:Yes ooo.Make una no turn birthday to crusade/carnival.Na all him pocket money him don spend finish ontop buffday. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 112 pages)


ehn??