₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,106 members, 8,420,360 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 05:30 PM

Toggle theme

Silvertuke's Posts

Nairaland ForumSilvertuke's ProfileSilvertuke's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 41 pages)

RomanceRe: If U A Naija Babe And U Chase Sugar Daddies Oya Raise Ur Hand by silvertuke(m): 5:16pm On Nov 08, 2011
lefulefu:
If u be a naija babe and a nairalander wey dey run after big belle sugar daddies oya raise up your two hands and your two legs make we recorgnise u.Pls dont be ashamed oo and say the truth and let the devil be ashamed grin
Stupid question, you expect them to agree?
RomanceRe: When You Dont Go On Facebook For Weeks by silvertuke(m): 5:13pm On Nov 08, 2011
And why do ladies have more friends than men?
RomanceRe: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(op): 5:08pm On Nov 08, 2011
olusola200:
we have their love life history .we also know who they are and their background .most of them has rotten history
its only stranger that can take them for a wife .its better for them so that they can live freely and changer their shell finally to a better one
Bad Guy
RomanceRe: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(op): 7:12am On Nov 08, 2011
annawhite:
silvertuke aw many ladies u wan eye for dis thread?u no even dey amelica,dat your account wey dormant tey tey u no even get ID card to go update am sef tongue
Ok na America guy u dey find? the way when u take dey talk this America matter, he come dey make me feel say America na Heaven. Remember I am an Africa man so am entitled to marry more than one wife, well it's me and my one and only Love freecocoa aka Mr and Mrs Bronzetuke.
RomanceRe: Difference Between White Babes And Naija Babes. by silvertuke(op): 7:04am On Nov 08, 2011
Lord_Reed:
@silvertuke
Either You fell and bumped your head or the babe you toasted no gree for you to be posting this rubbish.
Toasting Naija Babes is not a problem as long as you have what it’s take, you and I know that.
RomanceRe: Every Man I Become Close To Proposes To Me, Why? by silvertuke(m): 6:57am On Nov 08, 2011
so your vajina is so BIG?
RomanceRe: Lefulefu Swag by silvertuke(m): 7:48pm On Nov 07, 2011
so the Guys where tripping for you and the Ladies were eying you? it obvious you stay in a Local area where them never first see whity.
RomanceRe: Dbanj Increases Church Attendance By 300% by silvertuke(m): 7:43pm On Nov 07, 2011
is Don Jazzy Again
RomanceRe: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(op): 7:39pm On Nov 07, 2011
annawhite:
oya lets get started!
Your ATM pin please!
Take mine, he is broke for now 8041, please don't withdraw more than 350,000.00K and don't also forget to bring me the balance statement slip.
RomanceRe: Is That How You Are? by silvertuke(m): 6:47pm On Nov 07, 2011
BIGVAJINA:
i told you ytday lots of guys propose to me and you couldnt give me any wise advice.i thought there were wise peoples here, no knowing many crazy peoples here.i know you will take me on but i careless, BUUULLSHIT! angry
Ok your profile pics look Beautiful ooo is that you?? so do I sound wisely?
RomanceRe: Difference Between White Babes And Naija Babes. by silvertuke(op): 6:42pm On Nov 07, 2011
lefulefu:
no worry i dey gidigba for your side cheesy
OK
RomanceRe: When Love Was Love by silvertuke(op): 5:58pm On Nov 07, 2011
lefulefu:
now na quarrel dem go use chase a bobo comot frm house grin
LOL grin grin grin grin grin
RomanceRe: Difference Between White Babes And Naija Babes. by silvertuke(op): 5:47pm On Nov 07, 2011
justwise:
[b][/b]

You have being sleeping with pensioners
how do you know, is your father a Warder?
RomanceRe: Difference Between White Babes And Naija Babes. by silvertuke(op): 5:45pm On Nov 07, 2011
omega25red:
poster

grin grin grin obviously you dont know what you are talking about so i will leave it at that.
how do you know, is your father a Warder?

lefulefu:
guy i don already form thread like this.anyway sha i agree with all wetin u talk cheesy
Nor vex oooo I for seek permission from you first abi?
FashionRe: Boys Don't Care About Your Expensive Hair by silvertuke(m): 5:16pm On Nov 07, 2011
Babes wen don fine don fine nor be by hair, Even if she barb abolo. I wonder why girls dey do everything to make sure say them fix Brazilian, Indian Hair, who don fine don Fine jor, if a guy sees a Beautiful girl he will definitely know even if the Babe is without make up.
RomanceRe: When Love Was Love by silvertuke(op): 5:09pm On Nov 07, 2011
When love was love women kiss their man good luck kiss before going to work.
RomanceDifference Between White Babes And Naija Babes. by silvertuke(op): 3:47pm On Nov 07, 2011
Difference between White Babes and Naija Babes.

I like white Babes for some reasons, due to my experience. I understand that

1 White Babes don’t pretend, if they like you dey open up straight. But Naija Babes hardly open up to a guy about their feelings and if a guy they like is asking them out, instead them go agree for once, Dey will be acting like they don’t care, them go dey form say them dey play hard to get, watin you dey play hard to get for? Agree for am if you like am Simple.

2 White Babes don’t wait for their guys to take them out, if they want to go outing dey go outing with their guys and take responsibilities of everything. But Naija always waiting for their guys to take them out because they don’t want to spend their money even if dey have.

3 White Babes don’t get attracted to you because of ur materialistic things or money, but Naija babes can easily be attracted to you because of ur materialistic things or money.

4 White Babes don’t pretend. Like saying this is the first time I am doing this, they kindly tell you how dey want you to do it, in a way that dey will enjoy it to the fullest. But Naija Babes will pretend and lie. They will tell you to please take it easy that this is their first time or it’s been so long they have done it. Meanwhile them be Chairlady for the matter sooo.

5 White Babes don't depend on their guys, But Naija Babes always depend on their Guys not all shall.

6 White Babes don't compete, unlike Naija Babes My friend has a Black Berry I also need one.

7 White Babes don't save guys numbers with female names just like Naija Babes do.

Babes sorry but I am saying this due to my Experience, I still Love my Naija babes wella to the fullest.
RomanceRe: When Love Was Love by silvertuke(op): 3:40pm On Nov 07, 2011
Sijo01:
[b][/b]
@Sijo01 who's responsibility is it to cook for the family?
RomanceRe: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(op): 2:24pm On Nov 07, 2011
Nayah:
Dear poster, geographical position doesn't conditionate any feelings, or else this is not love
Ok noted
RomanceRe: When Love Was Love by silvertuke(op): 2:08pm On Nov 07, 2011
NEGZY:
@silvertuke. Sharing with a man when der is notin is no problem bt wen plenty cums he begins to share with oda women
Not all Babe.

When Love was Love women would wake up at 5am and prepare Breakfast for their Men.
Nairaland GeneralRe: Where Is 190? by silvertuke(m): 1:38pm On Nov 07, 2011
He dey Kirikiri na so I hear ooooo
Nairaland GeneralRe: Have You Ever Meet With Any Follow Nl Pals? by silvertuke(op): 1:26pm On Nov 07, 2011
Meklex:
that was in 2010, I got some doe to trash around, so I lured one in coz her name got 'sexy' screaming all over it, dday was here, I iron cloth, did some shaving, stashing the money for pocket, I stepped out, my neighbours dey look me like person wey don win lottery, me no blame 'em coz dey got no chance, I com enta okada go place of meet-up, na so I call the chick ask her which kin clothes she wear, she tell me say na red top, I lookd around for red top, and I saw one wowolic inside the red top, her fatness na jumbo size, with stretchd marks and big nose and one scary eyes like that my legs now pinching me for a marathon, na so I run all the way back, reach house change my username 4 nairaland, the girl sef stil dey claim sexy, I pity her mirror oh.
LOL bad guy, but you for just compliment her now, why you go just run like that you go let her see well both of una go run things wella make she dey hope.

Sijo01:

Me too!
Maybe you will be the First that I will invite on a Date. how u see see am?

freecocoa:
Hmmm
Meklek,I can only imagine how you felt that day,LOL
Have I met wit anyone?hmmmm I'll have to think about that but I've met plenty in my dream sha especially Badosky,I wonder why she dey pursue me for dream,paddy me come answer o.
Freecocoa My Love, when are we going on a Date now? I can wait to see my NL Angel ooo.
Nairaland GeneralHave You Ever Meet With Any Follow Nl Pals? by silvertuke(op): 2:59am On Nov 07, 2011
I was wondering if anybody here has meet with follow NL pals, if yes how did it go? Share your experience. I have not meet with any yet but hope to meet with 1 someday.
EventsRe: Which Birthday Are You? by silvertuke(m): 2:57am On Nov 07, 2011
JUNE 4 life
CelebritiesUs Model Sacked From Job Over 'passionate' Affair With Gaddafi's Son by silvertuke(op): 1:56am On Nov 07, 2011
RomanceRe: 2go Is Wicked by silvertuke(m): 10:03pm On Nov 06, 2011
ANTI- sex:
2go don carry ma babe and am not joking, i told ha 2go boifrnds r imaginary but no she doesnt see it dat way. now am babeless, and is not funny angry angry angry angry angry angry angry angry
Take Heart
RomanceRe: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(op): 8:58pm On Nov 06, 2011
born2fuck:
Trouble sleep,Yanga dey wake wake,Silverfuck or sillyfanlocked,,,,Abeg no look for my trouble because NA MY FOOD BI DAT
Person go just dey, he go say na born2fuck him want be people dey call am, na wa ooo, and him dey see people dey answer better names like bronzetuke, silvertuke, born2live, born2survive,born2brich,born2bgreat. all these better names dey u nor choose am. u just come dcide say na born2fuck u wan dey answer. I sori 4 u.

annawhite:
silvertuke na which kin bad belle be dis na?
Abeg park well no put sand 4 my garri! Lol!
But I say gudluck na. abi na bad thing I talk?
RomanceRe: When Love Was Love by silvertuke(op): 8:46pm On Nov 06, 2011
Sijo01:

com'on swerry, dnt 4get dere is love in shearing.


kiss kiss kiss kiss kiss kiss@silvertuke
sure there is Love in sharing.
RomanceRe: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(op): 7:28pm On Nov 06, 2011
freecocoa:
Story no go change as long as you remain the bronzetuke I fell for,na ME and YOU,kpararakpata me and you.
Ok oo I believe you ooo.

born2fuck:
Are you talking to me?
Are you burn2fuck?

annawhite:
silvertuke and freecocoa abeg make una go find one bush track for bush discuss una love affair,i wan land one guy for amelica!
Abeg let me and My Love showcase our Love, na our time be dis. Ok so u na 1 of those girls wen dey fall in Love with Naija Guys wen dey Yakin? ok gud luck.
RomanceRe: When Love Was Love by silvertuke(op): 6:29pm On Nov 06, 2011
When Love was Love, a man and a woman would feed with 1loave of Bread and a fish.
RomanceRe: When Love Was Love by silvertuke(op): 6:23pm On Nov 06, 2011
freecocoa:
Eh bronzetuke,don't forget I'm everywhere o,Sijo01 keep off.
I know now, just a compliment on Sijo01 pics.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 41 pages)