Simonoyewole4's Posts
Nairaland Forum › Simonoyewole4's Profile › Simonoyewole4's Posts
1 (of 1 pages)
OGA! gboju i.e commot face on top d matter nd move on with yur life...tho sm ladies do look at dah bfore going for a relation nd Kudos to her for telln yu d fact asap...or elso she go jst dey play yu nd also collect yur money...while some oda gel...if yu like be like dwarf..so far yu get money...yu dey on point...Baba cntinue enjoyn jooor...dis life is too wide...enuf baes outside dier waitn fr yu.. |
sebi na Nija..we dey...NPF fit manage some amount buh if na outside 9ja forget ohhh..na prison straight foward!..LOLxx |
rosy4u:Amen |
I can actually advice you to try your luck dis second time, buh if thesame responds still persist...its better yu neglect her side, starve her with yur chats nd redeuce yur attentions towards her...cos most ladies nowadays dey like keeping guys to kill boredom or as a side guy. |
LOLx @Ologogoro, nice tips tho! More greese to yur elbows |
YEAH! The writer ws right..i had dsame experience wen i travelled to Kaduna, what i heard abt dem are true, dey r friendly, simple lifestyle, kind infact dey like d the Yoruba's, |
hmmmm...dats part of d field trip experience...you learn new things evry day of yur life, tho yu guys r already in lagos, dat shudnt got yu scared! |
Wonders shall never end ohhh! Though its a good innovation |
guy! D best thng yu can do to her is to let go of her...dia r two thnz involved, its either she is into anoda relatnship or she is tayad of d relatnship...dsame thn is hapening to me too...same as yu av explained buh wat i did ws dat after i called her, i explained nd expressed my feelns to her, i made her to see dat she hz nt bn doing as expected..immediately i switchd off my emmotions towards her...despite d fact dat i love her...though its nt easy! Buh yu jst av to do it. |
1 (of 1 pages)
