Sistajay's Posts
Nairaland Forum › Sistajay's Profile › Sistajay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 72 pages)
When he stops lovin me, you heard the sayin don't be no fool when love don't love you!!!! |
I make it over two years!!! |
Make you wait and see what happens when nairaland reaches 1 million users!!! Oya make you watch the space well well oh!!! |
Na wa o, why you dey ask? you wan drop in for coffee and a chat? Me I dey here for nairaland o, hopes it helps!!! |
When I dey for coffee break, why you dey ask!! |
@ Jack tweed E bi like say you don taste sour puss!!! you see wetin woman don turn you into, you dey very bitter. Oya make you look on the bright side at the end of the day you go still end up with a woman, unless you be. . . . . . . . . . ![]() |
@ Poster You dey lucky sef, she no bring the whole nation for you to feed. Na man money sweet pass to spend!!! |
Single life dey sweet oh, why rush into marriage. Wen you enjoy finish as a single and you don old, plenty toy boys dey der for the taken, haba!! |
Welcome to the real world, grab all you can all in the name of LOVE. |
Your papa/mama send you go study, instead na woman problem you go carry put for head! whether na de quiet girl oh or de loud girl oh you want na you sabi, na your choice. Infact make you ask your tin wich one dey please am well well!! |
I'm already datin one. |
We have nothin in common (opposite attract), hence the fireworks everyday, and its bein eight years of dat!! We do love each other like crazy! |
So much for a logical argument on here, poster, how would you feel if she used those finger nails to scratch your face! |
Dang! dang! long post, musta taken agesssssses to write eh! my attention span dey very short! |
I'll wait for as long as it takes for the elusive Mr Right. ![]() |
@ Ben2001 Yes o, dose small girls need serious talkin to, unfortunately the man money sweet pass im tin, I doubt dey go listen to a word we say!! |
Babies should be made to sleep in their crib and not beside they're mother. |
Psalm 94:19 -- When the cares of my heart are many, your consolations cheer my soul |
Deuteronomy 6:5 -- You shall love the Lord your God with all your heart, with all your soul, and with all your strength. |
All You Need is Love Let love be your "lens filter" today. When the urge to judge, criticize or condemn comes over you, look at the situation through the eyes of love -- and then respond. |
@ Poster Good talk o! Those men when will they ever learn, chasin small girls about the place with they're pot belly. |
He is tied up at the moment for bein so naughty, don't worry he is in my safe hands! When he finally shows up don't be surprised he's become a Preacher. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 72 pages)

