Skeelo's Posts
Nairaland Forum › Skeelo's Profile › Skeelo's Posts
![]() Kenosky, happen wetin do u wey u no paste this evening. e be like say the food wey u chop don make yu sleep @ Opoks, welcome back, I really missed ur absence, i cant deny that fact, thot u were not going to paste till we celebrate our 100 page anniversary. Thank God u r back I still dey beg biolabee n tombri anywhere wey them dey make them try hail or say something, anyhow GOD DEY gotta to go cheeeeeeeeeeeerrrrrrrrrrrrrs |
pgmi feel u small, ds one wey u saymake i dey take 3 sticks abi no be wetin u talk, u try. after all the speech sey ciga smoking is dangerous to health and say smokers go die young, oh boy, thanks for the advice anyway today has been great and interesting except for the cold, gotta to go now cheeeeeeeersssssssssss to Arsenal fans one luv, |
no be small thing [size=20pt]page 95 now[/size] gotta go ![]() we go yan wella @ Opoks i dey see ur handwork, but i have to go nowwwwww we av to celebrate anyway i am already jumping to keep my self warm from the -3 celsius weather |
![]() this calls for celebration [size=20pt]Opoks is back[/size] this is page 94 well, thanks to :Dkenosky :Dkwena pak kenosymand all the visitors biolabee n tombri, we hope u will find time to just say hello ormayb u r waiting for the 100 page, no wahala I no fit shout now cos Man wetin dem dey call dem flog my boyz any how [size=16pt]cheeeeeeersssssss[/size] |
![]() Hi nairalandersssssssss Hapi val, Take it easy today so u wont end up , as for me, am miles away from my heart, sori luvvvtakia |
![]() Thank God, infact we suppose celebrate today, after much crawling, we are finally on a new page. nice to c kwena, kenosym and others back on the trend pls dont let this trend dieeeeeeeeeeeeeeeeeee seyyaaaaaa |
![]() Just want to be the first person to post today. wish u all a blissful day ahead |
![]() @ pgm, I am glag to know u r back on the trend, No b small thing but we'll get there, really tired gotta to go, hope to c more guys back @ Kenosky, u well so, i no need talk sebi na u talk say parson wey no well no well, that is to say Nobody well at all. |
![]() @ Kenosky, i no go lie , i feel u for ur concern 4 all those that have "refused" to make the trend move. Anyhow for those that read the bible, it says that As for me and my family, We will. , Kenosy, If na only me and U remain, we will make the trend gets to its 100 page, praise the , Opoks, kwena, biolabeee, tombri, hope to hear from u soonest, enjoy and watch out for another semi super sunday |
![]() @ Kenosky, why bother yourself about the great men and women and ladies that made the trene lively "in its time"?I have also thot of it but u know like the elderly will say in Yoruba Onode o le sere for ogun odun. Am sori for those wey no hear yoruba, them say pikin no fit play for 20 years so kenosky take heart, at least u dey enjoy for Akpupool, or cattlepool. just kip in touch and kip the trend on, who knows these guys and ladies might come back again |
Happy Sunday to everyone. Have u ever imagine the scene, u get to a place of worship 20 mins late and u find that the door is locked and u cannot get inside even though u can see people inside . I neva imagined it until it happened to me Anyway, just to say hello. Keep the trend flying ![]() |
@ kenosky na wa o, u chop eba na him u no want make we hear word again, abeg make una advice am, the guy belle no gree enter trouser. the shape don turn something else, u better begin do something before things happen @ opoks where u dey?we don dey miss u for the thread, where u run go?hope u will show quickly @ kwena thanks man for bringing the trend back to life, actually thot we were going to end the trend in disarray and probably the boxing ring, am glad things r back to normalcy @biolabee n tombri make una sef dey try paste something,if una no see anything paste, write poem. una no fit imitate kwena? anyhow e be like say una dey enjoy una self don forget say this trend neva die @ everyone keep working hard and we will all get to the top, ![]() |
[b]Opoks[/b]No be small thing. thax for ur care, luv when u were around. Really it was real fun just that I wasnt there to keep u company cos of some traaaaaaaaaaaiiiiiiiiiiiinnnnnnn!!!!! To be sincere it was real fun and since we have gotten to Hartepool, Uk, It has been more fun. Jogging in the rain at temp of 0 to 4 degrees, it wasnt really easy but it was funReally have to go now, cos i really dont have enuf time to spend online but as soon as our internet facility is set i will inform you. "Opoks, it was real fun having you around "kenosky softly softly dey chop "biolabee, new presido softly with ur policy anyhow safe one luv from Hartepool, UK |
@tombri Who u be?I know u say u dey bonny, but i try find u. I don know kenosky, biolabee, anyhow i go catch u for january. No try ask me who i be Have a blissful weekend ahead @ biolabee and kenosky make u chop small small make una weight no pass the normal one enjoy |
paku really try, no b small, at least u no charge 10k, na gun u 4 carry. i think say na help u wan help people, u try sha mayb wen u wake u go dream, change ur mind, ![]() |
pls send 2 mails4sam@yahoo.com |
hi, just called a call from Nlng telling me to come to the head office on monday 9 am, with 16 passport photographs wetin i dey do wey i no go |
[size=18pt]GUD MORNING NAIRALANDRS. WISH U A BLISSFUL DAY[/size] ![]() |
@ DEleAj, tanx 4 d rely. i will try to comfirm from an internal source |
[size=13pt] Bros, U still dey think,U no need think again. SEND IT RIGHT AWAY. I AM THANKIN U IN ADVANCE[/size] |
As we xpect the november test result, let us Pray and hope for the best. See U at the NEXT LEVEL |
Anyone who attended UBA test in Ibadan will know wat am saying. It was messed up, they organized the test themselves, it was a terrible scene. ;DHeard the cut off mark is 60%, anyone will oda info should inform the hhouse |
hi 2 all, Av been off 4 sometime nw. I got my leta 4 medicals n am xpectin 2 hia 4rm them soon ![]() For those who didnt get their letas, let us hope 4 d best. Av a fulfilled n funfilled wk ahead Sam ![]() |
Anyhow, the GOD that answers by FIRE must surely answer our prayers. These one don do, make i go sleep join Hail all GUNNERS wey dey around them (our rivals) dey yab us say we neva play strong teams na why we still dey on top, abeg tell me say na CHELSEA wey dem players na PENSIONERS n JETLI ( sori Drogba) we go fear, abi na LIVERPOOL wey dey totty and birm we go run from abi MAN U we neva get themselves anyhow i will be w8n till then this one don do Gud nyte ![]() |
![]() AS for the [size=14p]GUNNERS[/size] in the House. Let's keep the flag flying [size=20pt]UP GUNNERS[/size] |
thanks man.at least man must encourage hinself and others.[/col] [color=#006600][size=14pt]Let's just be patient and see what happens.[/size] As for me.am signing off on a good note ds night, see ya tomorrow Ps 121 |
GTB has started calling for medicals, confirm if you attended the interview |
Pls Has anyone heard anything from First Bank since the interview??[color=#006600][/color] i did mine in Ibadan last month. anyone with info should pls mail me at Samm_mii@yahoo.com |
[color=#770077][/color][b][/b]Has anyone heard from GTB?A friend called me last week that he has been invited for medicals. Am yet to receive any call, pls anyone with adequate information should tell me wat's going on |
[b][/b][color=#000099][/color] Hi, am Tunde, not been around for sometime now, all i would say is let's just put our hope in God and we all be smiling soon. Ps 37:1-5 see ya all in training schoool tunde |



pak