NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:08pm On May 12, 2016 |
okitaiji: haba bae da play no enter inside nah, na only for mouth *whisper to giftiebrown, abeg continue press d button her mind don d soft smalsmal* abishaddy where art thou.... Which button..if gift find or try press my button..... Hin no go see soft one press oooo. Na danger button hin go hit straight.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:05pm On May 12, 2016 |
okitaiji: thank God that means it's true because day has turn night already lol.. Lol....igbayii LA ro ee. Stop beating abt d bush....d night wey kom now nah d full moon night wey go see 2 our divorce.... Still waiting on elders fraiser, sunny, maccabbi, village ewu, aiboocar, oyehomie and DT mumu gift to gader 4 d village square |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:51pm On May 12, 2016 |
SMartins1: Slimfitdiva, why you wan put the full camp for trouble? This kind weather feet make person rape ooo...na beg I dey ooo. Lolzzzzzzzz... U sef no go wan try am.....na jail term b DT dear |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:12pm On May 12, 2016 |
maccabi: Lmao ... So u mean say na * standard living* we dey try pronounce those days na wa oooo Na real wa jare... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:10pm On May 12, 2016 |
iamdynamite: thank God you know.....and i heard taraba is so hot this period......i no go gree ooooooooo Na all north in general jare.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 5:37pm On May 12, 2016 |
terrymason: hahahaha you dey game, na so me and my real G dey call am back then in school... Yes my guy....me sef don jazzy am ooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 5:35pm On May 12, 2016 |
Petilicious: .....we didn't kuku know d word was 'standard living' (lol) we just sang along with our teachers.....may God EPP us!  Heheheh....na so......na sandalili...... sandalili we dey sing den Amen 2 DT dear |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 5:29pm On May 12, 2016 |
giftiebrown: No mind am....Him luv fr women no gt cure....We go sha try carry Okitaiji go reHAB
Berryice on my mind... I hope say DT rehab na sambisa forest.....mk nysc throw am dier |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 5:25pm On May 12, 2016 |
iamdynamite: guy e no funny oooooooooooo......how them wan make i go taraba.....as i fair so i no wan black at all... Truly said....I guess skin color dey fear we light skin....DTS why we dey reject north......but anyways sha...me no gbadun north joor |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 5:21pm On May 12, 2016 |
giftiebrown: U ds geh! shey FORGIVE no dey ur dictionary ni Its allowed....but FORGET ain't allowed..... If I say mk I concur now, him go still continue as iwa o kin fi oni wa sile.....shey u no see all d stunt him dey play wit d village maidens nii abi u wear bra 4 eyes  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 5:12pm On May 12, 2016 |
okitaiji: chai!!! this my wife the cast me too much because of small misunderstanding, I don repent sweetheart Hahahahahahahahqh. You repent??....day wan turn to night be DT! Repent my ASS!!! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 5:03pm On May 12, 2016 |
terrymason: gbam! afa my guy any camery 4 me, u suppose know watin i mean, padded one  Hmmmmm.....coded nigga....but in case fraiser no see Camry giv u, padded one at that,....I get d 90s model oooo......free of charge.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 5:00pm On May 12, 2016 |
okitaiji: nothing change from the initial plan, giftiebrown my lawyer has won the case from elders court 4 d dream wey u just wake up from  ....u wish....na wen we do d meeting? Na under d full moon elders put d meeting.. Lale yii.....wa da mo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:51pm On May 12, 2016 |
jubrealguy: wahdidido sir No mind am...na so hin lyk to dey run hin mouth.....notin him fit do except pursue anytin in skirt |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:46pm On May 12, 2016 |
Na dis kain 2day weather I pray 4 all thru our 3weeks camp....no rain, no sun everything nd everywhere just cool 4 body..... Person no go sweat or feel tired sef |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:21pm On May 12, 2016 |
GentlemanAyo: Two states left for me, Akwa Ibom and Kaduna. God pls I don't want Kaduna o. ehnehn. No worry.... We dey gader go akwa-ibom nii |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:09pm On May 12, 2016 |
Petilicious: my dear i went to farm jare.......dunno which is now more expensive (tomatoes or fuel).... keeping my fingers crossed I tell u sis....guess dos standard living... standard living. We do sing bk den isn't reality..... Now gangan is da era of standard living. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:59pm On May 12, 2016 |
giftiebrown: dnt worri na same bus we go enta go AKS frm Akure...
Fraiser u don collect ur cErt my clearance form still dey registrar office Akure ke? U need kom Lagos join me b DT...so DT no b only me go waka kom |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:44pm On May 12, 2016 |
giftiebrown: we don agree say na me go hep u guys print ur CUL na...afta i print am, i wil photoshop it. Okitaiji ur new SOD go b Taraba, slimfitdiva Kano and Abishaddy AKS... Na true u talk but nw, story don change as I wan divorce am...God 4bid kano... Na aks me want |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 1:15pm On May 12, 2016 |
jubrealguy: u mean d flat gate wey i don abandon VillageGOAT and okitaiji put Noooo. Dnt get it twisted.....village ewu sef don relocate BT oki dey use dier as rendezvous wit his concubines |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 1:09pm On May 12, 2016 |
teemakagu: lol..... funny u... all dis rumour mongers na den go go by oct/nov 2025.....  Haba babe.....DT means say na dem and my last born go serve 2geda be dt ......2025!!! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 12:36pm On May 12, 2016 |
jubrealguy: lolz, how u know say na hin no close door, u sef dey close to d door b dat na....... lolz Haba jubreal.....u don 4get say na ur flat gate dey directly opposite d door nii |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:54am On May 12, 2016 |
VillageGOAT: Throwback picture of sunnepa17 somewhere in oshogbo Hehehehe......... Myself laff in hindu....sunnypa padi eeee, abeg carry egun 4 okitaiji on top my matter oooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:51am On May 12, 2016 |
Geegar: tz not dat am against wuh okitaiji said oh..ah also observd Dsamfin ..d way ah see dah spirit in u tz obvious dat godz of diz village cant banish it..t well sureli possess anodr body..t cant b mi dats all...u wont undrstnd now till aftr d cleansin nd deliveranc!!no OFFENSE ah swear!! dont stress t u must go 4rit uh?! #Or... Jegaaaaa....I swear 2 d gods, u just fall ma hands.....are u 4 or against me? Cleansing nd deliverance ni kan kor.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:47am On May 12, 2016 |
VillageGOAT: ha, her royal highness slimfitdiva toh tus.h, e ma binu, i will discuss with elder okitaiji to take you as his personal love and wifey, and other girl that is eyeing okitaiji, i repeat, any other girl that is eyeing okitaiji will face the council of elders  No oooo ooooo.......I no want oki again ooooo........no need 2 discusss wit da elders xcept na on top d divorce matter. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:51am On May 12, 2016 |
VillageGOAT: lolz... She go understand say you get one baby mama before her, so which of them come be the main chick and side chick between abishaddy and slimfitdiva? Village ewu....y u sef dey draw bk d golden hands of tym nah  No need 4 oki 2 and DT question.... Maka gini?.....today ni ko ni di ola.....nise LA MA San oju Abe ni ko.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:48am On May 12, 2016 |
lollydope: Gal...don't give yourself unnecessary headache jawe... Headache nibo......u rem mum telling us wen we were little twinnie, DT any diva wey die bcuz of 1 man, say na trillion man go step her grave pass.....ose jare. Shey o sun daradara? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:44am On May 12, 2016 |
okitaiji: abeg make slimfitdiva no see this one oo lol.. Isshhhhhh.....*flash news* na 4 3D I dey view am sef |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:39am On May 12, 2016 |
Sunnepa17: Lol...Top of d morning 2u sis nd Ho̶̶̷̲̥̩̥̅̊͡ was ya nite.
Am just among d village elders, Oyehomie is our lawyer Na true u talk ooo.no p nah.....
Nite was blissful dear. Hope urs as well |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:37am On May 12, 2016 |
okitaiji: calm down bae if you pack out what will bcom of me? I'm nothing without u on my side Abegiii....save that phrase 4 *sexy ass*........as 4.me nd abishaddy.... We will find our path......dis is dedicated 2 ya all d single men.in d village....watch out 4 d return of abishaddy nd slimfitdiva... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:36am On May 12, 2016 |
okitaiji: calm down bae if you pack out what will bcom of me? I'm nothing without u on my side Abegiii....save that phrase 4 *sexy ass*........as 4.me nd abishaddy.... We will find our path......dis is dedicated 2 ya all d single men.of d village....watch out 4 d return of abishaddy nd slimfitdiva... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:36am On May 12, 2016 |
okitaiji: calm down bae if you pack out what will bcom of me? I'm nothing without u on my side Abegiii....save that phrase 4 *sexy ass*........as 4.me nd abishaddy.... We will find our path......dis is dedicated 2 ya all d single men.....watch out 4 d return of abishaddy nd slimfitdiva... |