₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,275 members, 8,425,768 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 04:07 AM

Toggle theme

Slimfitdiva's Posts

Nairaland ForumSlimfitdiva's ProfileSlimfitdiva's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:13pm On Jun 08, 2016
Ann2016:
Slimfitdiva dts a group for those posted to Kano.pls do u know of any for Bauchi?
Oh. No dear. Sorry I don't.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:08pm On Jun 08, 2016
kaywiluv:
09097812877
Kk. Have forwarded ur num to the admin. You will be added Welkom to d group
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:28am On Jun 08, 2016
okitaiji:
Advice accepted bt no tell slimfitdiva honeybash oo because i don wan to loose dem far far. EbyNicole welcom to my world, u are d only one standing in my sight now
Hin don tey we me I know say ur luv carry machete....... That's me sef don dey find my way:p
Good riddance to bad husby.....
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:24am On Jun 08, 2016
kaywiluv:
@jubrealguy is der WhatsApp group for kano pcm ? If any mail me. Thanks
Yes dear. There is.
Drop ur num to be added.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:59pm On Jun 07, 2016
ray4000:
funny things? I don't like funny things with girls. Na hard things me like to do.
Lmao......baddest nigga.....no try hard thing with me ooooo
Cuz I go bend am kom melt am join
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:55pm On Jun 07, 2016
dipznano:
Oh no yawa na, na Adamawa dem fling me but I go camp for Taraba. Bcuz of u I no go use flight, I go come lag, lap u reach Jos. U den find ur way. I try grin
Na u biko. U try small sha.......oya chop knuckles..
Thanks but grin no thanks
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:51pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
As ur lawyer mk i advce uu, mk uu divorce slimfitdiva nd honeybash...Den u cum n pay d marriages rites of EbyNicole...Yu shd b faithfl to her
Story for the Gods.... undecided see opportunity wey me nd abishaddy don dey luk for......me no mind oooo
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:39pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
no wahala baba, but anything were ur eyes see make you take am oo because I know sey I get some lioness were d design people face, if am lying ask slimfitdiva
You no lie ahswear........but ray4000 don bkom my paadi as hin brot me sum wears 4RM Saudi ....so dier4.......this lioness no go design him face.....but I cannot guarantee his safety if he tries anytin funny with me sha oooogrin
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:41pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
u both are fantastically kwarrapt
Gift the liargrin abeg park wella cuz this wan no be one of ur cases ooo
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:33pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lmao... Babe u are welcom to my world, u dont have anytin to worry about babe, I will be ur german machine...
Cool......me luv the sound of that........up next, the feel of that loading...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:27pm On Jun 07, 2016
[quote author=dipznano post=46363510]OK make I epp, whr are u camping grin embarassed na kano oo
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:24pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
babe as per dat forbiden fruit wey u talk, I sabi one wey I fit recommend give u o... Infact u go too like am...
Guy, I gbadun u.......
Now u spark my languagegrin talk, am listening
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:18pm On Jun 07, 2016
dipznano:
Owusagifoundation/brooklynIDPs\SOS@antykemi.mustgo.com

grin grin grin


I hear say plenty loan dey ground
;o ;o ....... I no trust Dis link joor
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:16pm On Jun 07, 2016
EbyNicole:
Lmao no be small tin and he was there promising heaven and earth,well he won't even see my back
No be today. ...that's his way jare.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:06pm On Jun 07, 2016
EbyNicole:
Lol.. join ko,joint account ni,I don't even know him
All na join dearie......on his behalf, I plead you give him a chance cuz me wan port komot be that......in BTW, have you met abishaddy? She be the head of wives
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:35pm On Jun 07, 2016
EbyNicole:
please do I know u? undecided
Elo bae.....welkom to the world of oki where him joystick is the only language he understands. At your own risk, feel free to join his list of wifey.....after all grin king Solomon do pass am
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:25pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lol... No go customise dis freezer o, no wahala den i go use d money flex u for kano
As u don freeze my fragile heart nah...get used to it
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:21pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
u kno sey na 40inchis rode hin get why bae no go run away lol
Are you kidding me? shocked
OH MI GUSH!!! So freezer is this giftedgrin..... Oki I need divorce! Freezer , here I come!
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:17pm On Jun 07, 2016
ray4000:
Babe leave dis guys okitaiji n fraiser dey have nothing to offer u. Na yesterday I come back from Saudi i purposely buy u hijab that are very expensive.
My own love no be here o
Owwwww kiss u such a darling! But nah wen u travel go shocked
Doesn't matter sha.....oya take e-hugs.....
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:12pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
naso jare make we tie yansh wit rapper or make we tie rapper wit yansh, make yansh no empty na hin b koko... Btw am very gud too, now we are good to go... Congtrats dear...
grin grin na so dear.....same here
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:09pm On Jun 07, 2016
7kahfe:
my sister in the Lord we dey together for the same page on this,I wan go collect loan for Bank of Industry (BOI) tomorrow. sheh u go follow me? may be if dem see ur slimfit body dem fit grant u
grin na DT wan go spoil show ooo.......dem no dey use am collect money4 bank nahshocked u know whathuh U go alone......wetin me I go do na 2 4ward my acc no 2 you...... tongue
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:04pm On Jun 07, 2016
iamdynamite:
na the same shoe we dey...i don spend my salary recklessly.i think say na after ramadan we go enter camp ni,make i collect june salary chaaaaiiiii.
cool sorry..... I can feel our pain
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:57pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
in dt case, b ready to br**st feed thse aboki Wey dey sell sugar cane fr der...Dem go line up fr ur frntage...
:O :O :O dem don miss road be that.....Oyo is their case
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:53pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
lmao... u kno sey ebynicole dey new for dat tin, she d shy to do am roughfu roughfu so na me nd u wer kno hw to do am tey tey na we supose play d music tonight. try nd print b4 it disapear because nobody trust nysc again oo, dey can do nd undo
No worry, give her wine to drink.....that shyness go disappear onetimegrin grin practice makes perfect, so teach am......me too wan go eat another forbidden fruit joor
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:36pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
my one nd only bae, all other one na counterfeit, kno tell anybody oo. hw can i do without u, u wil ever remain blossom in my heart... u kno sey everybody has its one day, honeybash na 2days back so today na ur turn nd tnk god sey dis weather na kill so prepare to ginger my swagger wella.. bae i miss die. hope u hav print ur CUL
You and who? Berra go rock ya boat with your new found love ebynicole......as for me.....na all night out with........google his name.....ama twist nd whine away my prowess.
Not yet...will go print later
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:31pm On Jun 07, 2016
dipznano:
Brooklyn is not far from Owusagi, do u want my address grin grin
grin
dipznano:
Brooklyn is not far from Owusagi, do u want my address grin grin
oya forward am to my e-mail kia kia
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:29pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
why u dey miss my angel slimfitdiva, abi u get anytin wit am? u ar indeed a freezer
Dude, wier u go offload last nighthuh Freezer, abeg no buy the hijab u promised me again....me sef wan show myself nd no need to compromise 4 oki again .......
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:21pm On Jun 07, 2016
undisputedk:
Babe, you're not alone. In fact, I've caused major damage to my provisions already.
Lol.......ee be lyk say na da same canoe me nd u dey paddle so oooo
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:19pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
na dat okitaiji prayer me cum lyk...Hpe u don buy ur hijab ...
Lmao.......I no dey buy any hijab again.......I go dey display oki property as him sef dey show hin own. ..........in psquare's voice
*Do me......I do you......God no go vex*
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:15pm On Jun 07, 2016
I don chop my tfare oooo. Now I dey Brooklyn.... I need person wey go borrow me money.......will pay bak after my 1st alawee ;

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)