NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:28am On May 11, 2016 |
okitaiji: bae u are not going out of this house today because fraiser has sent his boys to kidnap you already... na green snake for your own pleasure jor cc: slimfitdiva Nah,, fraiser wundnt do anytin in d world 2 hurt me.......if him send his boys..na 2 giv me d date 4 d elders meeting.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:26am On May 11, 2016 |
Fraiser: lol...babe u understant wot am saying dan I do sef, u know dat moment wen ur body go dey do u lyk sey dem dey tickle u wit d tip of a sharp broom, u go really need for convent dat very money... No worry abt ma welfare jare.....I go go take cold shower nd sprinkle holy essence in case if DT shele.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:16am On May 11, 2016 |
okitaiji: noo na the tent wer govt build for us in the office to rest at break time I can see d irony ooo.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:12am On May 11, 2016 |
okitaiji: lmao... yes me and u will go to moon and have a home dey so that the whole world will hear and read about us... all those pulling are for formalities 7 Abeg leave trash 4 lawma joor |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:02am On May 11, 2016 |
Precious91: Okitaiji and Fraiser,make I help una finish ya fight over Slimfitdiva...oya come to papa,baby. .Top of the morning to PCMs.Have a great day. Hmmmmm......are u sure u ain't birds of d same feathers? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:53am On May 11, 2016 |
Fraiser: lol... Dat will be better dia, bur in case ur body dey do tirinrin tirinrin wen u dey convent dont hesitate to request for my service babe... Lmao, guy I tell u...body no be Nokia ooo. Which wan b DT ringing tone nah |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:33am On May 11, 2016 |
okitaiji: no even try am, nobody fit take away your joy,you are happily married to okitaiji *playing Bryan Adams please forgive me* for your listening pleasure Cool...me sef don dey play* eamon , I don't want u back* and swaying ma hips to 2 Beyonce*all d single ladies* |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:29am On May 11, 2016 |
okitaiji: my lovely diamond morning to you, yea we will soon print our CUL... and because of that I foresee heavy traffic/gridlock here so therefore as day progresses I will constitute crowd control officers to checkmate them to avoid break down of law and order in the village U can go 2 d moon nd bak 4 all I care....after DT stunt u just pulled wit luvlink nd been pulling wit ur shade ba |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:23am On May 11, 2016 |
okitaiji: why don't you call on me or better still sneak into my room since slimfitdiva punished me yesternight so that we go jollificate like tmao no dey... I no sleep too oo because cold want finish me Fraiser!!! Did u see dis? Infact,, na 1 mind I tk dey hear u b4....BT now, I don concur oooo......I want a divorce okitaiji.... Giftie...... U promised ne a gud lawyer.......villagegoat.....abeg gader all da elders nd plz remind dem dis can't even wait till d nxt eke market........sunnypa eeeee....mk all of una kom 2 ma rescue ooo.....maccabi...I need a Knight in blazing armour |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:16am On May 11, 2016 |
okitaiji: babe as I said before me and abishaddy share the same shade in the office, so if you want me to resign my appointment to the detriment of our family pleasure then the ball is in court
make whose nyt?? if I hear
cc:slimfitdiva Hmmm. U mean d same shade under d bedspread rite  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:13am On May 11, 2016 |
okitaiji: sweetheart I was unable to sleep because of the way you about to fall easily to the blasphemy of saboteurs, little rumor carrying about just to destroy our beautiful marriage baffled me. OK let forget what happened in the night and the cold you allow to enter my body. don't ever listed to them at all today... hope u slept well too Yeah, I sure did after d midnight meeting I did with giftie, sunny, fraiser nd d pple concerned abt my well fare. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 10:07am On May 11, 2016 |
giftiebrown: cme to my house lemme pray 4u...
Gd mrnin villagers...Y'all shd av a nice day...
#AnticipatingCUL
top of d mrnin to Meeddah nd Berryice Na until u turn Reverend fader I go kom |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:43am On May 11, 2016 |
Fraiser: slimfitdiva dis tin he is telling u is d same tin he told abishaddy o... Feelings hurt.....I think I will just go nd join d village Catholic sis..... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:40am On May 11, 2016 |
CandiceJay: Good morning, lovelies. May today's Board Meeting be in our favour. Nothing shall stop us from ptintimg our CUL on frida and resuming camp come 21st. AMEN
See you all later Amen sis.......aiit. Do av a blessed day |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:37am On May 11, 2016 |
ayGodsdelight: another beautiful day... 21st draws nearer...y'all should have fun Yes oooo..... Nd u too |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:31am On May 11, 2016 |
okitaiji: bae I no hear anything jor... Guard go and close the gate to the village, it's time to sleep sweetheart come and laying beside me here.. GOOD NIGHT FAMS U GUYS HAVE MADE MY DAY. special shout out to my one and only slimfitdiva candicejay marvluv lvlink my abishaddy.... Morning darling.....guess u enjoyed ur lonely night alone 4 d guest room I catapulted u to....no morning kisses nd hugs 4 u dis cold morn.....grounded till 4da notice. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:28am On May 11, 2016 |
Fraiser: lol... Naso okitaiji own b o, hin like to dey swap btw cold shade nd warmth, i advice u go start to dey gim nd learn skills in boxin now because hin wife na iron lady o, if she catch you... Oyo will b ur case o... Gudmorni cute babe gal... I belive I make your nyt as usual No mind am.....I don reg 4 d village gym jare......BT na karate I go use 4 dem both |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:26am On May 11, 2016 |
ray4000: Good morin everybody. See them as dem dey sleep after all d doro everything una do yesterday. Lolz. #in 2 face voice# my broda no b small tin ooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:24am On May 11, 2016 |
Morning famz. Am sure you peeps had a memorable night wit such a blessed weather dierin.few days 2 go 60%...........cul up,,,we don over ready fa |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:01pm On May 10, 2016 |
Fraiser: lol... No let calaba pple get u ooo, olomi lo ma re abi... Wa sere jor omo to gbaski... Make we dey see den... Lolzzz...no let oki hear DT joor.....until I giv am divorce paper sha |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 9:33pm On May 10, 2016 |
Sunnepa17: Lol....he doesn't ooo, he just D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ use ЎO̶̲̥̅̊ΰ quench ooo coz Abishaddy his real wife travelled and ЎO̶̲̥̅̊ΰ no say BODY NO B FIREWOOD Hmmmmm. D body dt we are sharing plus shade abi wet8n u call am will judge ooooio |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 9:28pm On May 10, 2016 |
Sunnepa17: Lol....ati get ee, No more second chance 2 kolabo unless slimfitdiva ʟɨҡɛ polygamous home..buh wait ooo sɦɛ fit don get pregnant ooo. #i reserved my comment#
Cc. Abishaddy Slimfitdiva Baws if na play mk u stop am ooo. I no lik am.....ow person go pray 4 polygamous home.. Poly kor, uni nii. Nope, Belle ke....I b virgin Mary bk oi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:56pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: no vex None taken. But I go need ur help sha.....our marriage don dey shake on d foundation of hypocrisy, unfathomable unfaithfulness, cheating nd odas I Neva knw of..... Do u knw any gud lawyer incase I need file 4 divorce |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:52pm On May 10, 2016 |
Fraiser: lyk serious I never know u are not awear dat okitaiji is married to abishaddy, to tell u d truth he always chill under d shade of abishaddy every seconds of d day nd he even brag around d village about d kul shade of abishaddy Cool shade....after him catch cold finish him kom jolly 4 ma warm shade ba......abeg, who b d chief judge of d village court  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:49pm On May 10, 2016 |
Fraiser: swear if u re aware of d truth u re sayin baba... Abi ooo. I smell rat here. Fraiser, can u see d rat? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:47pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: Yes i do..Jus gv me 1 chance Chai!!! Ee be lyk say dis guy wear bra 4 eyes.....hello oooo...... Sorry, wrong add....qus ain't 4 u just so u knw |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:43pm On May 10, 2016 |
Fraiser: babe u dere not collect 12 inches unless u want to b in coma till may 21st Guy......me sef hotter Dan fire ooo.. Calabar blood dey my gene.....so I no fit dey coma...olo Mi lo ma tire jereee |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:38pm On May 10, 2016 |
Fraiser: ahhahhahh I love dis, ur head dey dia aswear... Make hin swear wit hin joystick... E dere not Fraiser.....I don dey fear ooo. My boo just dey beat abt d bush....e be lyk say u dey rite oooo. U dey chop rite sausage roll ni? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:34pm On May 10, 2016 |
okitaiji: swear no be problem sweetheart bt d wer be say d tin go too strong for u after d gods discharge me of allegation will b harmful to our mariage, so e never reach swear yet bt jst believ me dat i am sayin not bt d truth U just dnt wori abt me....I go ask sunnypa 4 doro whatever he calls it 2 meet up..just tell me d truth. Do u luv me so...... Sad mood |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:29pm On May 10, 2016 |
Fraiser: waooo datx seriou, wen u sqeeze out d petro, I will lyt matches from ur body... U know wot? U will feel d hotness from d head down to ur deepest spot..  Fraiser: waooo datx seriou, wen u sqeeze out d petro, I will lyt matches from ur body... U know wot? U will feel d hotness from d head down to ur deepest spot.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:24pm On May 10, 2016 |
okitaiji: my dear dis are d challenges one has to face in a mariage, dey are all lying Hmmmmm I dey watcha......got ma eyes on u |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 8:22pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: Pls, permit her to go further...I don dey fall inluv with slimfitdiva...Guy, there is luv in sharing Sharing no reach DT level sha ooo....infact if oki give me permission 2 do DT.....na village court I dey drag am go straight 2 get divorce |