NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:09pm On May 11, 2016 |
okitaiji: dear come back please.. guard.. guard.. secuuriity what is your problem just to on gen u are der dulling my bae? eheee NEPA has restore the light,, no go anywhere abeg D no u are trying 2 call, is not available at d moment, plz try again lerra... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:05pm On May 11, 2016 |
maccabi: Light dey here Gallant come charge ur cell and other gadgets u have ... I have DSTV intact for your entertainment and if u care for cocktail self its all iced ... *whisper* I never see melody today sha oooo bring her oooo make we kontinu our album Tanx spaghetti..... Ur villa ta le nu dieee.......abeg who b d architect wey construct ur sky scraper? I go nid him contact.... Ose 4 d charging nd entertainment wey I received..... No wori....I go pursue melody kom ya Syd. O jeee |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:01pm On May 11, 2016 |
okitaiji: haba nah.. is it not me and u go and hid the Cof O for bank that day? U nd who  ....OK I understand say na 4 ur dream b DT abi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:46pm On May 11, 2016 |
Oki! Oki!! Okitai!!! Since u no gree power d gen....I dey go maccaroni mansion go charge my phone oooo. If u lyk bring honey wetin she call her name sef home b4 I kom bk....I go smell ur boxers 2 b sure u no do anytin funny behind ma back......*closes door* ........opens back....nd poke head insyd....no entertain DT gift b4 I kom bk oooo...he's not welcomed here as him dey ginger ur swagger......later |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:39pm On May 11, 2016 |
ganie: babe na kwara,ondo,kaduna n edo o. Only kwara in common but me no want dier ooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:38pm On May 11, 2016 |
okitaiji: lol hardiodun abeg run welwel make slimfitdiva love no catch u o if not ur name na sorry Lol..mk me no catch am abi mk ur wee wee no catch am.....some ow |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:35pm On May 11, 2016 |
maccabi: *rage mood * means say na format he dey give u chai , means say if them wan black mail *sunnepa* we self go talk say Mr oki rapped u ni ooooo so make case sweet , since u said the nigga no get property . Oh yeah, now u ar sparking my language...... Na so |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:32pm On May 11, 2016 |
ganie: it is my real face o,i heard precious d dark skinned pretty gal is nw in camp too,u knw why i mentioned her Awwwww...... U sabi we we tru tru.....yeah she dey osun nw.....mk dem komot Fri make we sef park in ni oooo Na wier b ur SODs? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:24pm On May 11, 2016 |
eaglevision: lol,i for give u summary abt EKSU baes but batry no dae,meanwhile slimfitdiva is giving u some intro already Na soo.but ma ba3 sef don dey holla at me.....okitaiji....... Go on DT gen joor |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:22pm On May 11, 2016 |
ganie: Whao! Neva knew dis slimfitdiva is whom i know o, i rep bfn dept Eksu Me no sabi ur face ooooo....abi dis is not ur real face niiii |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:21pm On May 11, 2016 |
maccabi: No be say backing out oooo ... U no go see ur rightful advantages .. U know say for developed countries them go need share the property for u to enjoy as a lady .. But naija no get such service shey u get ? I see....but oki no 2 get properties sha......na lie d guy just dey lie.....all dos tinz he said earlier abt ous in d moon na scam |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:18pm On May 11, 2016 |
giftiebrown: haha! yu nd I dey gada go AKS Berra pray say mk I no jam u dier.....if not...... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:15pm On May 11, 2016 |
eaglevision: for ur left mind,i be cadet o. Nd I be kunfu ninja |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:13pm On May 11, 2016 |
giftiebrown: haha!!! Yu will knw abt dt wen dey post both of us to akwa ibom Na u sabi.......una don kill my ba3 nah..... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:10pm On May 11, 2016 |
giftiebrown: I heared alot abt EKSU babes...stil 1dring y i neva visited dat sch fr scouting Its not too late to go....pray mk dem post u go Ekiti na |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:08pm On May 11, 2016 |
Sunnepa17: ⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥Ơ̴̴̴͡k⌣̊┈̥-̶̯͡ ...agba to ba lo mi ninu, kin pa ri wo...till den Tell dem jawe....empty barrel dem be |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:06pm On May 11, 2016 |
maccabi: *whispering* shey u no say divorce no dey work wella for naija make u no go lose oooo ..like u said u be banking & finance graduate .. U suppose know say for * every credit entry there must be a corresponding debit entry * no dull if u need some tip on wht to do make I gist u ASAP before. Village court holds oooo Maccaroni,, are u backing out on me too  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:05pm On May 11, 2016 |
giftiebrown: haha! wat do uuu knw abt law...u knw nufin... Nd u fink u knw somtin? Mtchew...d**k head |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:03pm On May 11, 2016 |
eaglevision: o baby i dae fear u o,u dae talk like those guys wey dae stay Adebayo lol,omo aye mo ki eeee gidi gan. Lmao....dude no fear....i Neva start but u don dey feel my demo....Oga ju |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 4:01pm On May 11, 2016 |
okitaiji: yes... my bae taking a decision... fraiser is a loser Tah!!! Na ow 2 knock u down she dey contemplate so......just so u knw |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:58pm On May 11, 2016 |
okitaiji: hahaha na play I dey play with her nah, how I go follow another person apart from you Hmmm....lips sealed |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:55pm On May 11, 2016 |
Precious91: I no get bae I dey crush on for here.My babe is in Rivers I fit lend u ma granny oooo.....she dey free |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:53pm On May 11, 2016 |
Lvlink: don't mind him jare. He's gat nothing to say! Awwwww....lvlink....u such a darling..... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:49pm On May 11, 2016 |
giftiebrown: Okitaiji u c say she don dey fear...Wetin concern her wit ur lawyer's qualificatns....Babe, i wld rather yu tear d divorce paper nd drop d case...I am yet to loose a case. Yu tink say e dey easy to becum a SAN D whole of bauchi state no get SAN...babe b wise A WHOLE SAN  HEHEHEHEHE.......LAFFING IN SPANISH. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:47pm On May 11, 2016 |
hardiodun: Lol, my brother abeg no chase shadows ooo Sis from anoda mother..... Abeg run 4 ur tin oooo...sorry life I mean |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:45pm On May 11, 2016 |
Sunnepa17: Hmmm, padi mi ЎO̶̲̥̅̊ΰ sabi rope person oo, all ɖɨs act ЎO̶̲̥̅̊ΰ lied against will b used as truth against yuu in d court of law.
Think ko fink ni...my wife dunt nid ur regards coz ЎO̶̲̥̅̊ΰ b confam Alagbere...lol Confirma! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:43pm On May 11, 2016 |
okitaiji: lmao... u know say na u b my crush before and slimfitdiva file a case in court for divorce so if she succeed then my next bus stop is u *folo u in a speed* Mtchewwwwwww.......na catapult I go take fire ur leg kom use g-string pant draw u bk.......anofia |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:39pm On May 11, 2016 |
giftiebrown: dnt worry i go talk to precious91 nd fraiser...Dem go side wit yuu....I knw hardiodun is willing to side wit yu too...i dey work on Sunnepa17..As fr oyehomz1, i go tell to quityjoice to convince him Wherever my enemies are gadered...... Holy ghost...... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:35pm On May 11, 2016 |
eaglevision: Ajuwaya afternoon to yall! hope we all doin fine this afternoon,very sunny here though. Abeg who still dae doubt the fact that we are printing our CUL come May13,raise up ur hand lemme cut it.
so slimfitdiva too dae rep EKSU,i knew it cos their. mouth n finger too sharp. okitaiji wassuping na?. oyehomz dem ban u bkos of ur infidelity lol. jaybabs16 longest time o. sunnepa17 hope say no b u be the sun wey dae pepper me so
shoutout to yall FANTASTICALLY CORRUPT VILLAGERS.Hehe Shuuuu. See levels.....guy u get mouth.....na y u dey chewing gum myself b DT......but oda aye mo........ Omo aye ni eee......dier4, aye n ki eeee. Gbayii |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:31pm On May 11, 2016 |
giftiebrown: debit nd credit ko...Reconciliatn of acount ni... Clapping Mon hands........na so una no go understand each oda again...gbam! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:30pm On May 11, 2016 |
okitaiji: u see.. u are even my learned colleague in debit and credit.. in fact there is no issues in our marriage again. everybody back off now Hmmmmm....hands on chin dey observe.... Cool....nice one dou |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:27pm On May 11, 2016 |
|