Smartdoy's Posts
Nairaland Forum › Smartdoy's Profile › Smartdoy's Posts
Lovexme: Was expecting a signatory Terry G beat..The beat was ripped off from a South African song..can't remember the name of d artiste or song title nowthem d0n c0me again o! |
dan55: rubbishuna get pr0blem |
4 dis music thread 4 nairaland, i n0r knw wetin dey do dem na all music n0 dey sweet 4 dem ear. Th0ugh there r s0me crappy 0nes buh they c0ndemn all. Let me d0wnl0ad dis 1 1st! I knw is terry g so i sh0uld expect madness and bell s0unds |
Powerfull lyrics there! Listen Up! These is n0t club banging banger!! As 4 me, these is nt naija kinda genre, naija lyk s0mething 'gbi gbi gbi' buh 2baba. U m0uthed |
My window 7 w0uld neva 2 dat with0ut internet c0nnecti0n? |
MTN! MTN! MTN! Dem n0 go die well! I subscribed 4 dt 2hrs to test run, c0uld u believe dat as i plug am 2 my pc, he n0 c0nnect buh if i use am wit ph0ne operamini he go go! Na like dat i l0ok am til d wh0le tin expire |
My own inspir0n 1525 n0rmally do dat tin buh if i d0n try straighten d cable, he go naw begin dy charge |
A mug of dat 50 naira sachet nescafe g0od m0rning with h0llandia milk, 2 cubes of sugar and value bread makes me feel like a king! |
I n0 fit Bleep pers0n wey em r0om next 2 me talkles of dating |
Its n0T Only you... Never think dat maybe s0mething is wr0ng wit u or whatever! God has a plan for you! Just h0ld on till u c ur final girl... I'm lyk u and i've zero my mind |
POVERTY!!! CHEI! DID U THINK 700 NAIRA CAN S0LVE UR PR0BLEM? |
S0rry ehn! Try etisalat |
Thanks @digriz... Please can you give me s0me of th0se sites? |
As 4 me, I wont condemn these buh i w0uld say they are starting 4rm d wr0ng place... Shey wøn rò pé o lè possible sha? |
What I l0ve in his reply was 'it depends on individual' ... I l0ve dat! Though i drink n0t and sm0ke n0t! |
Leyelyzo: Hmmm these guy, how many are these guy?u knw what i mean... After all we r nt in a english class |
1st I nid sites 2 download good games and softwares for my pc and 2ndly these softwares dat asks 4 registration c0des, how do i go abt it? In an attempt to register on their site they ask you to pay in dollars and the rest.! Which account number person go pay d m0ney? |
N0 mind d guy jaré! D link he pastd self na dead link |
Them go still fl0g dis man c0m0t 4 dis c0untry! Keep pr0phecising death |
To me, TB Joshua is n0t a man of God! Jesus during his time perf0rm miracles like waking d dead, turning water in to wine, dis yeye past0r na pers0n wey go die him dey see! Mtsheeew! |
D downl0ad link d0esnt exist |
I'm interestd! Na price remain and y r u selin it? |
This T B Joshua gan sef! Na wa! Shey na d tin wey him God send am b dat? |
I love mo' cheddah |
Jamb questi0n! |
Make 0na leave these guy na |
Did u mean Super chicken Wow! They r gonna drop points 2day again with dat tacticaless MAGA AMODU[color=#990000][/color] |
So, nigeria is nw an adult (49 years) but still looks like a teenager nw! Well I d0ubt it c0s A FOOL @49 is likely (if care is nt taking) to be a fool 4EVA[color=#990000][/color] |
Wow! They r gonna drop points 2day again with dat tacticaless MAGA AMODU[color=#990000][/color]