₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,945 members, 8,447,863 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 08:01 AM

Toggle theme

Smilleydr's Posts

Nairaland ForumSmilleydr's ProfileSmilleydr's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)

Jobs/VacanciesRe: What Skill Can A 35 Year Old Graduate Learn? by Smilleydr(m): 7:32pm On Mar 10, 2025
okpouman:
What Skill can a 35 year old graduate learn?

I am thinking of going to do my MASTERS in geology,but i don't currently work as a geologist as i couldn't land a job in my field 10years after graduation.I currently work as an inventory staff(which i currently desire to leave).I am not sure if doing masters will be worth it.

I am also thinking maybe to also go into tech,is web development still viable at this time considering my age?
I am also thinking tech support and networking
I am thinking HSE (health and safety) also.

which can i go for or are there better options? Thanks.
bro you just won dey spend money for government, you no dey tired, the certificate wey dey your hand you never still use am get better job you still dey think about Master, nawaooo una dey try shaa @35 you still dey talk about Master wey the one wey you don acqure before self you never use am get better government work, you won read till you die without money,

Bro better go learn tech or forex and leave master for your unborn children.....ire oooo
RomanceRe: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by Smilleydr(m): 7:23pm On Mar 10, 2025
Karlifate:
Compile your ordeals, you am write book, or script to produce film tilted; ''Things We Do For Love'' cheesy grin
hahahaha, you get mouth bro, na lusguad I just lusguad today, because I never simp like this befoer

And those yeye girls nowadays once you ask of there number inside car na sharp sharp Dem go give you, because Dem know say you go won pay there T. Fare
RomanceRe: Barcelona Goalkeeper Ter Stegen Announces Divorce With Wife Over Infidelity by Smilleydr(m): 6:38pm On Mar 10, 2025
Sonnobax15:
lipsrsealed
Just imagine angry collecting doggy on a stead from the same man whom your husband has been paying to make you look fit angry

If a whole footballer who has seen and touched money couldn't keep the heart of a banny just like the balls he has been keeping and catching,then tell,who am I ,an ordinary Keke rider wey agbero dey show shege steadily for road wey wan take banny matter serious? No na.... Over my dead body angry

Anyways,I hope this won't affect their UCL match against Benficca tomorrow cuz I wan carry all my transport money take play Barca to win tomorrow angry
the only mistake I do today and uptill now I never chop e dey pain me e b like say Dem use charm hit me up

I see his Corper for inside bus talk to her make she give me her number she immediately give me, when agbero dey collect money from passengers I tell the girl make she no worry nasoo I pay for the give thinkin I go withdraw to continue my journey because that was the last cash in my hand

Low and behold as I drop from bus nasoo my phone switch off no way to do transfer again, my people of God na leg I take Treck reach house inside hot sun

Since now I don dey chart this girl up she no reply my charts and she no pick my calls, I never simp like this before ooo the thing still dey pain me up till now, because the kind sun wey beat me today I never see am befoer.
PhonesRe: How Much Is Phone Charging At Your Area? by Smilleydr(m): 2:25pm On Mar 09, 2025
Babalegba:
5k for petrol
kiss kiss kiss kiss
RomanceRe: Top 5 Worst Addictions Or Vices by Smilleydr(m): 10:41am On Mar 09, 2025
Prudoh:
Thanks to God

That's always my prayer also, #cuz it always strike anytime...#

The real destiny killer goes to masturbation
yes that s why we need to stop watching all this pornography on phone.
PhonesRe: How Much Is Phone Charging At Your Area? by Smilleydr(m): 10:06am On Mar 09, 2025
People dey cash out shaaa so if I charge 20phns and 10power bank 7000
RomanceRe: What Do You Think About Her? by Smilleydr(m): 3:12am On Mar 09, 2025
aswani:
See K leg, she should take up football, dat her K leg go good to take in swinging corner kick.
person cross leg you say na k leg, who dey sell this thing wey una dey smoke this days for una?
RomanceRe: Top 5 Worst Addictions Or Vices by Smilleydr(m): 2:18am On Mar 09, 2025
Prudoh:
This comment is underated


If you say this in public, there'll see you as being over religious...

Addiction that will make you leave your prayer just to masturbate


When praying, all the porn you watch will be bombarding in your brain...

You dreams won't be clear anymore


Addiction that will pull you up at night, just to masturbate...


If you depend on your will power to overcome masturbation, just forget, it will last for 1-2 months then you masturbate again

You will be crying helplessly for help...


if you struggle with masturbation, just know you're not on fire. That's the first step of spirituality, conquering of flesh. Your flesh must come under God's government


Masturbation and badluck 5&6
you no lie ooo, that thing na destiny killer, but I thank God for my life, at least since when av leave that yeye thing, God has been faithful in my life

Am always happen now, and I pray never to go back there again.
RomanceRe: How To Collect Female Cashier Number by Smilleydr(m): 2:08am On Mar 09, 2025
Samueltemi337:
See who I was exchanging words with few minutes ago
I fuçk up
grin grin grin grin grin
CrimeRe: Driver Beats A Lady Over AC Argument (Photos) by Smilleydr(m): 1:53am On Mar 09, 2025
Jman06:
Your mama 1diot, your papa 1diot!
yes I know say you go reach this stage, me I no go talk to your parents, because I really respect them, I no be bastard, but just try remind your dad make he still run the DNA for you oooo.
RomanceRe: So I Went To An Open Bar by Smilleydr(m): 8:13pm On Mar 08, 2025
So.......
CrimeRe: Driver Beats A Lady Over AC Argument (Photos) by Smilleydr(m): 8:10pm On Mar 08, 2025
Jman06:
No need arguing with fulls on social media. You can only try sh1t where you can. Ozuowor
na idiot you be, you no get brain atall woman rapper like u dey follow me talk
CrimeRe: Driver Beats A Lady Over AC Argument (Photos) by Smilleydr(m): 5:46pm On Mar 08, 2025
Jman06:
Madam, men dey your house sohuh


You no fit try this rubbish with any of my sisters walahi. I go unleash mayhem give you nor be small
you just dey make mouth Allah you and everybody for your family go collect I no won know how you get that power from,


Like this self you dey make me vex, be like say you never see where those ladies provoke person beforr
CrimeRe: Driver Beats A Lady Over AC Argument (Photos) by Smilleydr(m): 3:47pm On Mar 08, 2025
If them see you now Dem go dey pity you and when d wahala start your mouth sharp pass
CareerRe: I Finished My Salary In 3hours (photos) by Smilleydr(m): 5:17am On Mar 08, 2025
youngsum:
which kind of soup is this? grin cheesy I think you're extravagant
Kai may God help me and you, because me self no get oo but I don stay with person wey get befoer

Bro 23k even small to the pot of stew my brother and his wife dey cook, may poverty never blind our brain sotey you go think say person dey waist money

Money s meant to be spend oooo
CareerWhat Is That Thing You Have Regret ?? by Smilleydr(op): 6:42pm On Mar 07, 2025
Me I regret quiting my job, because I took advice from a mad man

Now see me roaming round the street like a madman
RomanceRe: Marriage: A Man’s Greatest Responsibility Or Biggest Liability? by Smilleydr(m): 2:18pm On Mar 07, 2025
Dpsychologist:
Loneliness? Then I guess you have a minimal social life.

Do you know married men still feel lonely even in marriage?
hiannnn that one deep ooo
RomanceRe: I Am Afraid I Might Just Go Mad by Smilleydr(m): 2:17pm On Mar 07, 2025
Goodlyhrt:
I am a disabled, my mum is suffering from stroke. My dad is also diabetic and failing health. First son. Siblings struggling on their own to survive too.

What do you say to this.
imagine na that one no be problem now start TikTok

Carry your sick father put for background and start dancing, bro you go get plenty followers so far you are disable, that s what Nigeria want you will see they will pity you and start following you, just make sure you arrange your sick father and your mother for back, you go come stay for front dey dance,

Bro if you can do this you will thank me later, I know you go tell me say you no get phone, use this one you dey take write on naira land even if the video no clear.
RomanceRe: Marriage: A Man’s Greatest Responsibility Or Biggest Liability? by Smilleydr(m): 1:30pm On Mar 07, 2025
Dpsychologist:
Last time I checked. To marry isn't a must.

That's why I said if you can't handle the responsibility don't rush.
yeah to marry isn't must, just that sometimes the loneliness no be here, the last time I sick only me dey inside, I dey reason what if I die like this, nobody to talk to, no wife no children just only my and my God on bed, sometimes you just need to consider the loneliness and get a companionship ooo
RomanceRe: Be Completely Honest. What's Hard About Dating You by Smilleydr(m): 8:34am On Mar 07, 2025
luscioustrish:
If you offend me I can ignore you till you begin to doubt your own existence lipsrsealed but that's if I don't get an apology tongue
.
I get coconut head,I no dey hear word grin
.
I'm very playful and if you're too serious e go hard oh
.
Etc
I think we should be friends, because even me I too like play ooo, and I no dey like make girl too serious

Na one thing wey dey pain me for my ex she too dey take life serious

Babe abeg let be friend see my WhatsApp 09039231211
RomanceRe: Marriage: A Man’s Greatest Responsibility Or Biggest Liability? by Smilleydr(m): 8:23am On Mar 07, 2025
And if you keep on thinking about the responsibility have it in mind that you will never marry, because problem no dey finished ooo
The prayer be say make you get woman wey go fit build with you, and undts that life s gradual processing,
RomanceRe: Really Frustrated My Wife Keeps Denying Me Sex by Smilleydr(m): 7:54am On Mar 07, 2025
Starz825:
this your experience dey make me think Esther go wan deny me sex if I eventually marry her
but how far, for now try dey give Esther back to back ooo so that you eventually marry her, you no go too dey reason her pussy like that even if she no give you

If you like her try to make sure say the pussy don wornout so that later you no go even reason am if she no give you Bleep.
RomanceRe: I Am Afraid I Might Just Go Mad by Smilleydr(m): 7:22am On Mar 07, 2025
Bro life dey be like that sometimes, infact e don happen to me befoer, but waiting I do just travel for some weeks, you can also visit hospital see things goin there bro you will be happy that s money that s your problem not health

Some people dey that hospital no food no money no good health, brof just try visit hospital you will be thanking God for your position now

And again never compare your self with some of your friends that are doin better than you just run your own race pray to God and you will see your own happiness will come

I thank one of the nairalander that also advise me when I was in this same situation then s not that things has really got better but I thank God I av came out of depression and serious headache

Cheers
RomanceRe: How Can An Introvert Lady, Who Works Remotely Make New Friends by Smilleydr(m): 7:09am On Mar 07, 2025
Michelle55:
Yours is better, you still go to the office which means you enjoy the outside scenery more, you visit friends and more( that's an improvement if you ask me)
Me on the other hand is a different story, lol. My girlfriend is tired of being the only one visiting, she even suggested paying for my ride but I still don't see the need to leave the comfort of my home to go anywhere. The only time you see me outside is to stock up the house with food stuff and I do that once a month, any other thing is no business of mine.
You honestly don't need to keep too many friends, just surround yourself with the real ones even if they are just two and you are good to go.
Enjoy!
same here bro, I love my home most expecially when there s light, I no get time to dey Waka Waka Friend up and down after all na alcohol then fit offer no any way Forward thinking,

The alcohol self don wound me so I don quit make I dey face my life inside my house dey pray to God for good wife.
RomanceRe: Finding A Good Wife In Nigeria Is Hard; Is Every Pretty Lady Into Runs? by Smilleydr(m): 7:02am On Mar 07, 2025
Manjoe you don come back from Dubai ??

And you no fit even tell us, I don dey message you for your WhatsApp you no dey reply
RomanceRe: This Girl Has Changed by Smilleydr(op): 7:22pm On Mar 06, 2025
Cerebellum:
Ntin you won tell me, nah from oje or beere from IB you come fromgrin
Odamo
RomanceRe: This Girl Has Changed by Smilleydr(op): 7:48pm On Mar 05, 2025
MrCork:
Is she lightskin? angry
yes you know am?

Abi na your girlfriend?
FamilyRe: 'How My Husband Snatched Me from A Doctor With His A-Game' - Lady Confesses by Smilleydr(m): 3:04pm On Mar 05, 2025
Lalami3232:
cheesy
Oga Doctor dey believe a woman wey say "he's just a friend" 😆. Your husband used the "swimming pool" technique. Now for those of una wey no know wetin the swimming pool technique mean, make I tell y'all. It says and I quote verbatim:
DON'T BOTHER ABOUT WHO'S SWIMMING WITH YOU, WHO SWAM BEFORE YOU OR WHO WILL SWIM AFTER YOU, JUST SWIM AND GO. grin
Your husband sabi the game but the doctor no sabi am, hence he was concerned about your husband making you laff back then. If you no meet your woman as a virgin, bros no need trying to take full control over it. Just eat to your satisfaction and pass her to the next guy, till one king in a shining armour finds his "queen". If to say her ex no chop and pass am to you, how you for take get your portion to eat? Dear men, don't be stingy oooooooo.
What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news
lalami s wanted
RomanceRe: This Girl Has Changed by Smilleydr(op): 2:12pm On Mar 05, 2025
Eberechukwu4u:
She has collected your destiny
Alaye baje which destiny your papa gethuh
RomanceRe: This Girl Has Changed by Smilleydr(op): 2:09pm On Mar 05, 2025
Tightpussy2024:
I am very sorry to say this. Please forgive me in advance.
For a woman to give you sex without money on commitment given to her,it means there was an attraction.

That is why when you chat someone up online don't delay past 1 week before meeting,to know how much you will be attracted to them physically.

She didn't like what she saw or experienced.
Forgive me,but your grammar while typing shows that alot of work needs to be done.

There is a reason why well meaning people are still single.some habits,mannerisms or even something you have no control over(looks or height) comes in place.

That is why you see some virgins still in their father house. Could be hygiene issue,pettiness, miserly (order for breakable bottle coke instead of rubber coke in order to save money. Or maybe when you put her in bike,you waited to collect change).

Men are moved by their eyes,women are moved to bonding moments ,intimacy, conversations etc... did you get to know her? Or you just climbed her and tatata.


Don't feel bad . At least your intentions were just sex,and not pure.you haven't invested emotionally. So don't feel bad
no be lie shaa but the thing be say if we no Bleep that day we no know when we go jam again, that s why I say make I no come later loose her, mind you no be say me self force am ooooo,


We don already talk am for phone say we go run am Anyday we see
RomanceRe: The Only Thing You Need To Do When She Cheats On You by Smilleydr(m): 12:30pm On Mar 05, 2025
This life just get as e be, if you never marry Dem no go allow you rest if you come marry again nasoo nasoo problem up and down

Nasoo you go dey pampam baby dey look for waiting d baby go chop school fees still dey ooo clothing no still carry last oooo

Omo

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)