Smithe113's Posts
Nairaland Forum › Smithe113's Profile › Smithe113's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
The action for this story don dey pass dat of 24(jack bauer) sef.......nice one bro |
Oyinprince: Naturally, females yield easily dan males.hmmm....guess their spirit is weaker |
Dayoung4532: Na evil spirit dey inside dem......the same tin for my church....i tirebros are u naw saying evil spirit no dey catch bois cause i hardly see a guy fall during deliverance service |
my brothers and sisters in the lord, pls why is it that it is mostly girls that fall during deliverance program, i've only seen a few boys/men fall pls i want to be enlightened |
No update 4rm rock= no sleep for smithe |
Following |
Wow.....this last update is touching,thank God for your life.....i pity phillip and musa sha I learnt alot from this story : 1)never to keep bad company 2)girls are dangerous 3)keep away from cult related activities 4)keep away from blackmailing 5)farming is lucrative I pray you move to high places with this your story in jesus name........nice one bro |
Ebubest: No b all cause my gf fine die.Yeah ....you ar right but some gals ugly die na wig dem use dey cover up |
I swear na to dash vivian anoda round of hot blows for tryin to seperate u guys na......the gal na witch of the first order |
Dayoung4532: bros una no good oh.....see as u finish dis galsI no finish dem....i just dey warn u my guyz sai "not all dat glitters is gold" |
Rocky where una dey na.......come sama us lyk 4 updates na |
Funny maan
|
Check dis out.....boiz be careful o
|
mr ogunowo= puff daddy.......this man dey bring im wyf puff puff cum skul to help her sell #tasuess #jogs |
dridowu: James Bond 007= Rev Odusina VPUp jogs.....i see u |
I swear i fit blow foxy's head for startin this story and dumpin us halfway.......God is watchin u |
dis suspence na die o.......abeg update early 2mao |
Pple dey ask me say, wetin dey make me laff ?? , i cum dey tell dem say na ade dey make me laff.I dey feel u bro |
Oh my good God......this suspence is damn too much |
*walks into thread to mark register.....see's winnie wit AK47.....runs out of thread* |
rock u be baba......enjoyed ur stori 4rm the first update to the last....patiently waitin for season two |
omo see gobe |
E no good as u pple just abandon us for dis thread o.....God is watchin you |
sisqology: For manager of d week?or season?You can check it on the website......check how to play |
sisqology: How much will we collect oU fit win smart phone, i pad ,a trip to uk and other prizes ![]() |
sisqology: Yes kethen you have to wait till all the matches are played for you to know your point and position for the week......who knows u might win the manager of the week ,month or season |
Uduak, where art thou? |
sisqology: joined oya whats nextHave you selected your team for the week? |
Dayoung4532: I think kratos fights better.....his moves are superbBut dante is more swift than kratos |
I scored 126 points this week and my week's position is 251 |
Giunness football managers lets meet here to share our points and position for the week. Also join Nairaland league with pin 6919 You can also become a manager by visiting www.gfm.guinnessvip.com to register |
Mango and lacasera ![]() |
?? , i cum dey tell dem say na ade dey make me laff.
