Literature › Re: The Preacher's Son!!! by smithe113(m): 2:59pm On Sep 19, 2013 |
Winnie1950: This anthonia sef na wa o. See the kind question wey she dey ask. If na me be you i for tell her say na banana wey i bring na im i hide for there  |
Literature › Re: SCHOOL LIFE by smithe113(m): 1:25pm On Sep 19, 2013*. Modified: 3:04pm On Sep 19, 2013 |
Damn!!!....see aw spring up spoil ur parol lyk dat....hope say u teach am lesson b4 u leave dat skul sha? |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by smithe113(m): 11:03am On Sep 09, 2013 |
YES....i finally meet up wit u guys afta about 12 hours of driving.....na to dey follow bumper to bumper naw o  |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by smithe113(m): 10:52pm On Sep 08, 2013 |
Still on page 9, i don laff throw my blackberry inside well.....nice one bro |
Food › Re: Firm Introduces Refined Garri. by smithe113(m): 10:17am On Aug 23, 2013 |
hmmmmmmmm......yummy yummy
|
Literature › Re: SCHOOL LIFE by smithe113(m): 7:25am On Aug 23, 2013 |
Hmmmmmmmm |
Literature › Re: SCHOOL LIFE by smithe113(m): 9:12pm On Aug 19, 2013 |
chistar i see u  |
|
|
Literature › Re: SCHOOL LIFE by smithe113(m): 12:50pm On Aug 18, 2013 |
Oya na....lets go dere |
Education › Re: Nlng Undergraduate Scholarship 2013/2014: How To Apply by smithe113(m): 9:48am On Aug 06, 2013 |
@mayorxy....i am also encounterin same problem...pls help o |
Education › Re: Nlng Undergraduate Scholarship 2013/2014: How To Apply by smithe113(m): 8:28am On Aug 06, 2013 |
A message was sent to me yesterday dat i shld print my photocard nd check my email for more details bt i couldnt find anytin in my mail......pls help o |
Literature › Re: My Complicated Love Story by smithe113(m): 6:08pm On Aug 02, 2013 |
|
Literature › Re: My Complicated Love Story by smithe113(m): 12:58pm On Aug 02, 2013 |
Chistar baba...oya continue to share us ur complicated love story jare...bad belle people(i mean copy nd passte people) don lose jhor....oya update us sharparly |
Celebrities › Re: Taiwo Oyebanjo And Dotun’s Traditional Wedding Pictures by smithe113(m): 10:12pm On Jul 27, 2013 |
dat's gud |
Literature › Re: Ghost-full by smithe113(m): 4:32pm On Jul 25, 2013 |
I can bet it wit anybody , i luv dis story more dan any body do.......  |
Art, Graphics & Video › Re: Amazing Paintings Using Fingers Dipped In Ink . by smithe113(m): 6:03pm On Jul 15, 2013 |
She tried  |