Smithe113's Posts
Nairaland Forum › Smithe113's Profile › Smithe113's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
eyezik3: Nice one the rock!!! U really rock man I need more update sir.U nid more update for 11:56pm....u gat me laffin |
No tell me say u no go tell us wetin u see for her gallery oh.......nice update |
The rock5555: bros abeg check ur mail, i sent it there, the text no wan deliver[/b]I don see am.....tanks man |
Chistar, where art thou ? |
Mtn.....07031940767.......rock u be d man jare |
I guess u saw mojo of d highest order for her gallery |
So Man Must Wack fit leave food cum run go skul because of one girl.....there is nothin love cant do o So i don win awof jst lyk dat ![]() |
If i didnt comment after readin dis your last 3 updates, den i have commited a sin dat can start a war between two nations *in wizkid's voice* Nice one bro |
"a fat big headed ugly looking ,pot bellied young old man".......all dis for one person ![]() Uduak u no good oh ![]() |
Nice one....keep it up bro |
Happy birthday oga chistar.....long life and prosperity |
chewing_gum_gal: are u driving okadaDont mind me jare, dats aw my $127 million BMW 760LI sounds ![]() |
When it comes to fighting, this two really rocks.....who do you think fights better? .......kratos or dante? ![]() For me it's kratos o.....what about you?
|
Hmmmm....rock u be d man jare...more plantain to ur beans |
The rock5555: i don upload my profile pix go see am tell me her i resemble......u too much jhor...lukin kinkin |
This ur update na die.....u don crack 2 of ma ribs |
Hmmmm......This stori is gettin hotter *make i remove my shirt receive fresh air b4 d hotness cook me * |
I finally found wots sweeter dan my gf lips......chistar na ur stori o *hope my gf no dey nairaland sha* |
I havent read d naughty lady o......chistar,abeg help me post d address sharparly |
kasala don burst......yawa don gas....u don enta am |
kasala don burst......yawa don gas....u don enta am |
Saw babie ghagha's heart bein blown away by chistar's stori.....runs afta it nd returns it back to her ![]() |
Oga chistar u be da bomb.....u jst dey blow my mynd sha wit dis ur stori sha....nice one |
Comedy:the preachers son by rock555 Fantasy:my complicated love story by chistar01 Horror:ghost full by slickest Romance:chocolate nd sushi by glowingscenes Adventure:NYSC by mazi |
Creativvity redefined.......nice one bro |
adegwurulez: haba, hw i go mess for class na? i be foxy? infact since my mama born me i neva messhmmmm......all liars shall ![]() |
chistar01: for being the first to comment, I'll tell you a secret, *whispers in ear* the episode one is already on the blog, run an check it, don't tell anybody oh *wink*runs back insyd car drive go chistar's blog ![]() |
zum zum*parks my car nd enter thread* |
I'm waitin |
Chai....dis one na embarrasment of d first order.....waitin patiently for d next update.....u @r@o@c@k |
Make i begin dey pack my load......abeg chistar reserve front seat for me |
Rock 555 nd chistar01 .....i lyk dere story die |



.......kratos or dante?