Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 74 pages)
all twitter has done is to bring information the government doesn't want the masses to know out se na nta go show those things abi crowwe |
in Nigeria or where |
see convoy for just IG of Police, if na Joe Biden nko |
Mr lie's mission looks very very suspect |
if they are trying to show that they really care, make Dem just use vpn tweet not these backstabbing ideas they are using |
buhari na mumu instead of choosing the most senior in the 35th regular course and let the army use the extra budget for something else, he decided to jump to 37th course... mumu man |
land of opportunity...
not somewhere in Africa where the presido dey vex say Dem delete him tweet,
this kin feat no fit happen for naija, no godfather or anything just ur creator |
Vickym1:we for don dey hear unknown gun men upandan attacks twitter hq or twitter hq on fire... |
biscuit rush |
Na she Erica dey follow na wey people dey donate upandan for Dem Formal and official beggers. No bad Belle but we gats dey clear Dem when Dem wan pass their base |
the day someone go handle that piggy ehn I dey wail for you o |
If it's not on video, forget na shehu talk am |
Pls where is the Mansion |
Expressor fc just say shehu not buhari we go grab |
Make I no lie, I no believe this story. When political thugs turn Robin hood wey dey involved in hijacking and sharing stolen goods and even *waiting* for police intercept them... You killed a political figure, the first thing wey go dey ur mind na to Japa and hide, no be this story story abeeg |
pls who knows the entry salary for a tescom teacher |
wait his name na innovation ? hahahahaha
innovation just got you in Trouble fella |
either he or she is a civil servant wey get federal government backing or na lie because Dem suppose announce that kin crime but if na ordinary citizen Dem for don carry white board snap am |
so because he is popular now he should be forgiven bit the ordinary man won't be forgiven... definitely the law is for the poor |
I camped in taraba 19c and there was light at least 22 hrs per day, my phone get 5000 mAh once I charge it full at maami market na till the next day. don't be surprised you won't use that power bank the way you intend to bcause of the activities on camp. waking up to camp ground, to lecture back to your hostels to clean up and back to lecture hall again by afternoon when eating and gisting it is almost 4 for you to go back to the camp ground or field. unless you find you way to the broadcasting team, they are excused from almost all the activities ( those ones no come camp atall) |
Mr spending and shock expresser is back |
the same useless *in*formation arsenal use beat Chelsea home and away, this man dey whine himself Sha if Guardiola use arsenal formation ehn na walkover over b dat o |
lewa don run away with the golden boot |
lai and osogbo weed na 5 and 6 |
but you no tell us how much you dey make per hour/month and how easy it was for you to get a job when you got there... see no come here com disturb us y don't you come back and let's exchange position |
beware of enemies pretending as friends, no be everybody like you na just face |
his promotion just got a leap
wise guy |
After they had one bloody fight on the reunion show, even though they sorted it out But everything na bojuboju after all |
no wonder Ronaldo dey carry babymama Rodriguez up and dan |
rufai wey dey score cheap points back then, he will also apologize like that minister for terrorism |
can some1 tell me what tacha is also contributing to the alleged relationship apart from shaved/unshaved pu**y and purse |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 74 pages)