Soberdrunk's Posts
Nairaland Forum › Soberdrunk's Profile › Soberdrunk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 290 pages)
Ishilove:Grandma!! You scarce ooo!! |
Am i the only one that noticed that 'Winston Churchill" didnt deny the 'std allegation'? . Tonto sef nor try sha, just disgrace the guy anyhow, now anytime people see him they will remember STds ![]() |
Dear future wife by the time we finally meet and decide to get married they will have used all the concepts for pre-wedding pictures, be there giving "the thing" to that guy like its 'free malaria drugs' and you are WHO...... ![]() |
Nah "Wifi boobs" be this, you fit dey room dey suck from parlour....... ![]() |
Her name suppose be 'Teeth'tilope...... ![]() |
OMG!!! "Ghana girl say she wan marry me ooo!!! I hope say she sabi do the ............ Ghanaian girls are blessed!!! Meanwhile all these Nigerian girls way be like day before yesterday beans will now be forming "celibate" ontop 'high mileage" ![]() |
The annoying thing about "Missing cases" in Nigeria is that they never tell us the full story......... ![]() |
Oh boy!!! Na small thing dem dey use end person career ooo "to be the queen of rap, you have to actually rap" "the only time you touched a trigger was wen you .......... Trey Songs" "You ........... A whole empire, who you trying to be? Cookie?". The best option for Nicki nah make she do wetin we yorubas dey call "agbo ma bi won"(i hear but i nor ask them) ![]() |
Na him calling! ![]() |
The papa be like who go give "intending suitors" "FBI level" screening ![]() |
"Rice wine" ![]() |
See as the seal dey flex, he get luck, if to say nah Nigeria nah as he position so dem go take roast am....... ![]() |
Hahaahaha!! Nairaland will not kill me ! See advert oo!! Bros you sef wicked ooo, you for just make am round figure like "5k" |
This "Boko Haram" nor dey finish!!! ? Wetin!!!!!! ![]() |
I feel your pain bro!!! We are in the same situation, i have warned Nicki Minaj several times to stop calling my phone, the fact that she left Meek Mill because of me doesn't mean we must have a relationship............. Since we are being childish ![]() |
Chai!! That is the "saddle" for the horse nah, those way "soji" go understand..... ![]() |
How can somebody sell "Fake injections"??!! The guy selling fake injections deserves the "death penalty"!!! ![]() |
Na cut the guy just dey cut meat from beginning to ending..... ![]() |
Lmao @ Steves combo, if nah Nigeria "gateman and son" combo go dey.... ![]() |
So that 'grandfather' in the third picture dey kidnap too? ![]() |
People can hype rubbish sha! ![]() |
Customer Da Da ni!!! ![]() |
See as cake just plenty..... The guy come dey pose like say fear dey catch am, he isnt looking confident at all...... Baba fit dey calaculate bill ![]() |
Bisola just use that her evil waist confuse that local oyinbo He better win the money because nah only "quality" pampering and vacation fit make this woman "totally" forgive am...... ![]() Ps-I wonder why some men go get fried rice for house but nah concoction' rice go dey hungry them ![]() |
Which one be "facebeat" again? Nah only "panelbeating" me i know oooo ![]() |
This sounds evil but its a valid point....... |
Some have food but cannot eat, some can eat but have no food............. See free party that some people are looking for ![]() |
Magu!!! Magu!!! Magu!!! All hail the Slayer of the yam eaters!! Kneel!!!! I hereby Knight thee "Sir Magustus Eradistus, of House Honesty, first of his kind, Rise!!! Sir M.E and continue your noble work ![]() |
This is what i call "down X X Y O" "Finish him"!!!! Reno abi na Wendell" your move.........l. ![]() |
No "Datsun", " Station Wagon", Mitsubushi Lancer, Colt, Izuzu tiger?? ![]() |
I am a strong supporter of APC and President Buhari but i must say i am 'highly' disappointed that they are playing 'hide and seek' with the 'true' state of Mr presidents health. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 290 pages)
. Tonto sef nor try sha, just disgrace the guy anyhow, now anytime people see him they will remember STds
"Ghana girl say she wan marry me ooo!!! I hope say she sabi do the ............
Ghanaian girls are blessed!!! Meanwhile all these Nigerian girls way be like day before yesterday beans will now be forming "celibate" ontop 'high mileage"
? Wetin!!!!!!