Software's Posts
Nairaland Forum › Software's Profile › Software's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 (of 64 pages)
yicob:My brother Abeg wetin be valentine, I reallt dont beleive in that thing. hehe hehe I prefer to sleep inside my house, if i have nothing to do. pls girls dont take me up for that. i have reasons for that. ![]() |
mrpataki:My brother, sorry for not replying early enough. Pls dont get me wrong, it is not a sin for a xtian to Join politics. but its very very very verrrrry scarce to find a sincere one. expecially in NAIJA as the subject of matter here. how many oyinbo pastors dey rake hin memeber for church. sebi everything na for naija. take care man |
mamaput:Mamaput, i have always enjoyed ur comments. u be real mama o. u talk like a old mama. hehe hehe. How u dey? na true talk o, many are called but few are chosen.True fact. everywhere now na politics. even pastors are into politics, using xtianity as a cover up. God's wind would soon blow and GOd go naked them. |
debosky:Chairman, u are just repeating yourself. you dont need to tell me u dont accept conceptions. i already know that. you chiken headed Gunners. na una sabi ![]() |
lysaa:Meeeeeeeeen i feel u jare. make dem enter Cage, make we come put big lock make we lock dem pata pata |
debosky:@ Debosky: abeg se na the small grammer u no understand? upon the way wey una dey show una sellf. if na conceptions one confuse u abege visit http://www.wordwebonline.com/search.pl?ww=4&w=conceptions%20c go learn from there. Chelsea we are champions in all things. even for simple english. ![]() |
debosky:debosky, please watch ur words. Gunners, learn to Praise Chelsea. You guys know we are the champions. Always accept conceptions. |
lysaa:@ lysaa: You just dey make my mind sweet as u dey tell them that thing. abeg tell them well well Chelsea Forever. Champions for life. Arsenal don fall tey tey. Chop up all chelsea fans and chop down all u gunners |
justkunmi:@ justkunmi: Na which saide u dey? chelsea or gunners? if ginners, wetin u dey find for this room? thats why i no dey like guuners. them no even knock before them enter this forum. na wa oooooooooo ![]() |
LiquidMind:U mean leave the church, just like dat? U mean say the pastor sef no ogo chop raking? dat means say that pastor JAzz dey more powerffull then. hehehe hehe |
lysaa:True talk Jare. Gunners ko Aresenal ni. CHelsea 4 Life , champions 4 life |
lysaa:true talk my sister. I dont know why i so much dislike the gunners. they never admint faullts, thats simply why i dislike them. Chelsea, na we get this champions leaugue and also the premiership ManU will smell pepper. Gunners will run down! Enjoy! Champions 4 life |
chelsea chelsea we are the champions. i bow for chelsea. i am a living testimony. i use to support those small boys they call gunners. since i con join chelsea, my life has never remain the same. UP CHELSEA 4 life |
Queenzy:Na true talk jare, my sister. sebi na the same holy ghost dey intostigate una 2, |
whitelexi:I support Una Jare. skeleton tru tru |
Dem plenty like dat. make we no just begin mention name. Fake set of people. Na FUFU dem dey chop enter church, so that they go fit push and Scare people to fall flat on the ground. meeeen nawo o. there is no lenght people wount struggle for money reach. ![]() |
Tonyblu:TOny, thanks so much for the link. can u imagine something wey person dey find go sokoto even dey inside my Sokoto. ![]() |
LadyT:I think so too. pls how can i post a new topic on nairaland? Thanks everybody |
Seun:Thats just it. DONT BE A FOOL FOR THE SAKE OF LOVE. pls how can i add a new topic? thanks |
software:I am not taking this personal. i am only talking from how i felt, and how i see most girls these days. U gat a nice comment. take care ![]() |
software:I am not taking this personal. i am only talking from how i felf, and how i see most girls these days. U gat a nice comment. take care |
RE: tope4life Insert Quote you're wrong 'software' or wha is that your name. this is the result of men's dishonesty and disappointment. do u knm wha d guy is done 2 the girl in d first place. my guy, gainin someone's trust is not by a word of mouth but by actions and honesty, do u yourself trust her enough 2 gain her trust if u do n really love her keep trying man. Tope4life, that my name na Emmanco. lets be sincere, Its not only the men that are dishonest or that do disappoint. i dont knowwhy u giirls always put the blame on guys. many girls out there are snakes under the green grass. as far as i am concered if someone is honest it does not take time to know. its very easy. so why the stress, for a girl to keep on posting a guy. na Jamb we dey do? Guys abi na wetin una see to this matter wey dey ground so? |
INfact, Atiku has failed the country. Going abroad, to open naija yansh na big minus for am. He is trying to fiight for coruption, like he said, then let him do it in his country. All Courrupt leaders, God no go let them see the post sef. presently God dey vex with them. |
Abeg, any girl who cant trust a guy trying and doing his best to be Honest, then forget her. besides only very few of them wort such stress. |
Re Prince: Na wetin come be the meaning of this henry picture wey u come put? na the question dem dey ask be dat? |
re: koinde can't remember my first time.still not okay with taking off n landing so i make sure am chewing gum . Abeg my sister, na prayer make u dey fire o, during take off and landing. chewing gum will do nothing. Trust in God. take care. Safe! |
Lets all say the truth too ourselves, A chrstian cant do well in politics. cos we are human. the only chriastian i know who can do well is Jesus Christ. and dats of baba God send him again to this world. even these days pastors, tell their memebers who hold big post with the govt that this is their opportunity and they should make use of it. Let me quikly share this short story. A deacon in the churh becomes a parmanent sece in a state. He was invited for launching of 10 million in the church which he attends b4 he got the post. during launching he donated 10,000 After the launching i was told the pator told the PS he was a disgrace to the church and that they were expectring himto donate at least 2million naira. SO my dear people, even pastors are the more courrupt people especially in our country Nigeria. Safe! |
re:babyosisi I no fit buy h3 tire,how i go buy the whole car eh? you wan make I tief? Babyosisi i hail u o. Abeg no thief o. i no want make u thief o. infact most of the people wey get that hummer in naija didnt get their money from the right source. if proper investigations are done. have a great day babyosisi |
I cant rememeber my first day on a plane. All i can rememeber well is when the place crash occurrence got to a high level in Nigeria. I prayed seriously before i boarded. and while i was in the plane, i prayed and made sure i didnt commit any sin even inside the plane. Make Gos dey protect those wey dey enter plane like motor. its kinda scary these days. |





