Solowande's Posts
Nairaland Forum › Solowande's Profile › Solowande's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 (of 55 pages)
it's just another headline way nor get head. abeg next comment |
who don short don short unless u nor dey grateful 4 wetin Oghene give u. |
nothing. it's just waste of time and money. dstv is just suckin us dry with subcription. |
Krasid: I don't quite agree with number one because watching some programs in the television can be educative.d writer neva say don't watch TV, he only say minimise ur time watchin TV |
Krasid: I don't quite agree with number one because watching some programs in the television can be educative.d neva say don't watch TV, he only say minimise ur time watchin TV |
Myself2: Errr,Mr governor,why do you think your people hate you so much,if Akpabio or Oshiomhole or Amaechi or even Fashola fell sick,I don't think their people in their states would wish them dead.na u be God? who know no sin shld cast d first stone |
kelvincoll: Source pls!guy u bi learner? |
djon78: But we were told that 19 governors voted for Amechi while I know that 18 is half of 36. This shows that the election was a stalmate.na chess game u dey play? |
i'm tryin to relate dis two guys 4 years wat they hav in common. na i know. chelsea, nawa |
Tinnasmile: I celebrated mine in my house n u ppl did nt post it on nairaland.God is watchinu get level? |
to be sincere, i didn't see any wrong doing in his(mr Reno) comment. |
no sense of humour |
we used to watch papiluwe, jaguar, house man number 13, wiliwili, gregory & clarus, robin hood, wwf and so lot more i can't remember na. i remember dat time our hse dey full remain |
[quote author=money-hungry ]drY.[/quote]wetin concern u if he dry |
gmailpictures: why dem no use their private jet na ? these are big boysthe one u buy 4 dem? |
vc online: f*ck you!talk ur own and stop fuckin pipo |
guy wetin concern u. nor b busybody u dey so? |
Odunnu: Please, I beg you in the name of whatever it is you hold sacred, stop stalking me. I made my post from a very innocent mind, please do not adulterate it. Drop yours and move on. Dont try to start a fight here, especially with Cutiena wao! fighting over d dead dat's nt related to u |
@eyencalabar wat is nt fair? there are some basic things we ought to know. hw can a head of govt agency can't or rather do nt know his organisation website... my oga at d top go vex for me if i continue |
[quote author=@kenyattaMoore]cos d guy is cookin and d wife is busy pressing remote control changing channels. dat y it's awkward |
is dis nt love on d side of guy? |
but at least, she shld hav been in d kitchen assistin d guy |
guys, have you been in dat awkward situation of cooking in the kitchen for about 2 hours and your wife is lying in the couch in the sitting room watching channel 154 in DSTV |
wat a pity. but u know say i neva chop. hw i wan tak kor help person way dey bankrupt way u know say i neva chop since yester night |
Donovan: Omo, this one na technical knock-out o.for where, expect d KOP(knock out punch) from Abati. uncle Fani watch ur back o |
whoaaaa!!! dat's a hot punch from uncle Kayode. Fani 2 Abati 1. bro Abati if u nor reply with hot punch, den u fall ur hand |
if he's a gay hw does dat affect anybody. y can't we mind our own business and let d sleeping dog lie. busybody pipo |
wat is she protestin abt? her husband is right na d most popular and talk abt person in social networks. y can't dis so call 'my oga at the top' guy use dis to his advantage. na wao!! |
dis match has ended 4-1 in favour of kano pillar |
my oga at the top dey on compulsory leave. anytime she return she go tell una wetin happen |
op must u remind us of our jobless status? well sha i nor blame u na my oga at d top i blame |
brownlord: Did i read, "we sent them account number and we have still not receive alert, whos account and whos phone are they expecting the alert? chineke, of what use is it if they pay this money and it ends up in one mans pocket, njahelp me ask dem. |

