Steffoode's Posts
Nairaland Forum › Steffoode's Profile › Steffoode's Posts
1 (of 1 pages)
awesome |
shikshark:. Dear i disagreed wit u, our God is a man dat cn lied nor repent |
mmay the good lord save our children all these men |
the said instead of buhari to rule this country in new version of mama p voice i rather commit sucide dan kill myslf. Nyway may the good lord hav mercy on his soul |
christejames: Where d air conditioner, abi na dey breeze from motor wey dey pass under d air condition am?please dnt b a fool, seen is blivin hav sn it even enter, dia is air conditioner in it |
lilian sexy leelee leav story abt na children u dey talk to |
lied |
denrele please wen nxt u r goin to bed remmba to go wit pen and book, yeye lier |
ssf governmnt please us to put dose men in nice strong room and do please kindly return our kpalakpala(cash) to us, for de men use dem as slave in ur mile industry |
Chinaimporter: [size=18pt]I love this country so much every day is a drama. Whenever i a bored of sitting on my japanese peacock feather couch in my ikoyi waterfront mansion watching luciano pavaroti and ivete sangalo on my 100 inches maximuim defination samsung tv sipping a double xo richelieu cognac,wearing my cool hugo boss cashmere sweater and on my laps sits my 19 yrs old mixed race(multiple cocktail),hour glassed shaped barbadian beauty, i just get into my pegusas italy built luxury yacht and read nigerian newspapers just to laugh and wonder at the life of the poor men and women of nigeria who work for a living because there pappas never made it.[/size]may d good lord help u wit ur mouth |
brownlord: Police should stop arresting boys indiscriminately in the name of cultism, is there no freedom of association in the country? I just need little money and connection I will sue edo state govt, commissioner of police, director of SSS all the VC, Rector and provost of schools for the numbers of youth they've killed.dear u r a fool of making dis kind of statement |
harden: screbble a very good game bt dnt lyk itplease cn u snd me dis scrabble game please!!!!!!!!!! |
Cooljoe1: Mourinho will be squeezinq his face afta seeinq #radamel cum off d bench *nice one #angel di maria, please u better stop it, wetin concern mourinho for ur match na? If na joke please dnt try it again |
the only i no guys do wic is very, they we drop dia contact, eg pin, number etc wen she's nt online, is nt gud even me do it |
guys i see notin bad for one to apreciate sumbdy for accepting ur friendshp requested, bcuz i apreciatd but sex for acceptd my requestd so wit d reason u gave, i disagreed wit u, |
before nkor, na only ugly women dey do force work? |
ammyluv2002:guy is nt funny at all |
panachuku: eyah, his God cud not save himguy dis is nt funny, cnt u guys b serious for once? |
a man wit one eye is good as blind, dey builded d team round messi dat is y dey lost d match germany refused him 2 mak gud impart in d game same tin go 2 brazil. Messi di nt deserve d award |
speechless |
were is the picture? |
tank God, since we cn win gold wit leg atleast we won gold by hand |
speecless |
u get mind oh, so u wnt me 2 call d spirit of my grandparents? Nyway lost dem many years ago may their soul rest in perfect peace |
pay back time, i rest my comment |
boss happy birthday |
alot of water has pass under the bridge over this chibok girl matter, no comment |
angelTI: Lovely gown, ugly face!we all r God's creature please dnt refer 2 sumbdy as ugly, cn u creat fly? |
na wa o, all dose tips na 4 women only abi men no dey tak foto? No tip (s) 4 people lik obj a.k.a baba, oshos e.t.c no b me talk o :-Xna wa o, all dose tips na 4 women only abi men no dey tak foto? No tip (s) 4 people lik obj a.k.a baba, oshos e.t.c no b me talk o |
naija una too much |
1 (of 1 pages)