Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 9:14pm On May 03, 2009 |
i dey tell you reality, u sit down there dey call yasef a dreamer  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 9:12pm On May 03, 2009 |
na u be the only drum here wey dey make noise na |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 9:11pm On May 03, 2009 |
i just dey speak my mind.  i still like this thread of yours nor be small. nor be sey e funny o. but sey blissieng dey kiss PIG! is something  |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 9:06pm On May 03, 2009 |
BbEEE, u can roll with lara anyhow ya like here. but nor forget sey na me get my thing  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 9:00pm On May 03, 2009 |
nor make me vex now. as u can see i dey fast. |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 8:57pm On May 03, 2009 |
bbeee, if i catch u ehn  |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 8:56pm On May 03, 2009 |
clemcykul: na ur ynash open give ya life to christ clemcycum |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:40pm On May 03, 2009 |
 sylvex sef  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 8:36pm On May 03, 2009 |
moyo, is it that time of the month again  ejike3, igbo kwenu  i still dey relate with Bbee with my church mind. before i do to him what i did to tuface. |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 8:33pm On May 03, 2009 |
laihi lai, blisee who u calling an empty barrell? make i nor see you for that party o  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 8:27pm On May 03, 2009 |
Bbee i dash u blisieng,
leave my lara alone before kasala burst for ya head. One time! |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 6:15pm On May 02, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 6:15pm On May 02, 2009 |
dont worry bout lola, would take care of that. thankx for your understanding. got to run  |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 6:12pm On May 02, 2009 |
your thing huh, hope its not what im thinking that u are talking bout  |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 6:10pm On May 02, 2009 |
just give me a shoulder to lean on. and i will be just fine  |
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 6:08pm On May 02, 2009 |
na so u dey do right from small. so tey your lips just dey long like rat own |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 6:06pm On May 02, 2009 |
heartless friend i have |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 6:01pm On May 02, 2009 |
atleast u don talk were e dey do you. every steps wey i make for any party wey i go, ladies dey code am.  |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 5:55pm On May 02, 2009 |
sylex, me and you go show talent for the party na, just try show ok  |
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 5:53pm On May 02, 2009 |
e nor go work for you |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 5:52pm On May 02, 2009 |
i only dey give u signal so that u dont fuc* up |
Jokes Etc › Re: Hhg by studio43(m): 5:50pm On May 02, 2009 |
jummy watch what u call me , cuz i have a reputation to protect. stuborn little brat  |
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 5:45pm On May 02, 2009 |
wetin person nor go see for here sef  |
Jokes Etc › Re: Hhg by studio43(m): 5:44pm On May 02, 2009 |
 *flings him out* |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 5:43pm On May 02, 2009 |
*leaves the room for the two loverbirds to feel themselves*  |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 5:41pm On May 02, 2009 |
i hate to see my shorty cry cuz i love her so much  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 5:37pm On May 02, 2009 |
continue from were i stop |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 5:36pm On May 02, 2009 |
sharrap jummy  |
|
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 5:22pm On May 02, 2009 |
not what u think my love  lets settle out of nairaland  |
Jokes Etc › Re: How Eve Got Her Nerves: by studio43(m): 5:20pm On May 02, 2009 |
Makes no difference |
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 1:37pm On May 02, 2009 |
atleast she nor tackle me this time  |