Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 394 pages)
Enemy of joy ![]() |
gabrywyl:yes the jokes section party is comming up on > 18th DECEMBER 2009 AIRPORT HOTEL IKEJA(SWIMMING POOL SECTION) 10am - 5pm . its goin to be fulla razzmazzz ![]() 4 real goin to be fun i promise ![]() |
well, yaba left dey find customers |
the babe nor dey hear word. na so she dey do ![]() |
i dont care! do i? |
sylvex, atleast u don see the person wey u fine pass ![]() |
for your mind |
na u be the beggar na. u don forget ![]() |
i nor get time to start up anything with you, im a family man. |
lol ![]() |
Clem is talking from what she experienced from 2 of her male clients under. |
i don tell am sey make hin cool down and learn from the PRO'S like us, hin nor dey listen. maybe hin never see where peeps dey kiss before sef. abi hin think sey dem dey fight with there tongues cuz nothing village man nor fit reason ![]() |
Thanks for reminding my gawd |
jmkbond:lazy after 9rounds? infact i nor do again. ![]() carry your ''THING'' dey go before i faint untop of you jare. |
yes i don come mehn yankee life nor easy o. |
dikele, its unfortunate non this raining kisses from this muda4kaz reach ya side. ![]() so , now u see why i talk sey u nor get mouth ![]() |
hahahaha This Lara. sef ![]() |
That u cant do without SILLY ![]() |
interest u meant, but anyhow sha, Come! lets go. |
My boiz are talking ![]() |
wafy naw, wetin u wan do |
Local yampion like you ![]() |
take style go drop your CV jare |
Hope e never start ![]() |
I knew this agberos and police officers go turn this place to there playing ground. thats one thing bout 9ija people. |
[quote author=*Toyinrayo link=topic=259410.msg3806035#msg3806035 date=1241122548]awww, darling, that's quite impossible. I'd have love to come there to show you some pepper. . . . [/quote]show me pepper ke? How ![]() erm, lol, hope its not with what im thinking ![]() |
Danny1 if i were u, I WOULD MOVE THIS THREAD TO THE SPORTS SECTION ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 394 pages)




cuz nothing village man nor fit reason 
