₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,706 members, 8,513,296 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 05:44 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: You Think You're Smart? by studio43(m): 1:34pm On May 02, 2009
Who u dey tell?
Jokes Etc › Re: You Think You're Smart? by studio43(m): 1:31pm On May 02, 2009
Lol
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by studio43(op): 1:29pm On May 02, 2009
sad

Jokes Etc › I'm Really Dispointed: by studio43(op): 1:26pm On May 02, 2009
agbaya women wey still dey pea for body.
after dem go dey form. tsewwww

Romance › Re: Why Are Girls Looking For Made Men On Nairaland. by studio43(m): 1:13pm On May 02, 2009
bluespice:
*doing the victory dance*

i told u grin
grin grin grin grin grin grin grin


errmm, Enemy of Joy? undecided
Jokes Etc › Re: : Needed Urgently!: by studio43(m): 1:09pm On May 02, 2009
lol
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 1:05pm On May 02, 2009
yes, atleast to be kind.
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 1:00pm On May 02, 2009
u top the list na,
u don forget undecided
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 12:35pm On May 02, 2009
yesssss
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 12:25pm On May 02, 2009
sylve11:
pls take it cool, studio is only trying to convey how he feels for ya cool
i would rather go gay cool
Jokes Etc › Re: Women Wahala by studio43(m): 12:22pm On May 02, 2009
my guy if u continue like this, u nor go ever learn.

see as u forget the work wey u dey dey , stand like sugomu , dey look matured minds wey dey play adult sad


erm, have u been kissed before in ya life?

lol, my guy i nor beef you o wink
Celebrities › Re: The Sexiest Man Alive by studio43(m): 12:16pm On May 02, 2009
atleast hin still better pass u wey head big pass belle cool
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 12:13pm On May 02, 2009
this guyz like better thing o, lol

see as them just dey chase my babe everywhere she go sad



sylve11:
i sey i send u, except u delete am with mistake. If u feel sey na to shout make people come to ur aid oya shout na cool
Na by force to reply to your mail again?


blisseing, u sef nor try sha.
Jokes Etc › Re: Jokes about Love and Romance by studio43(m): 12:09pm On May 02, 2009
First of it kind from a minor newbie
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by studio43(m): 12:06pm On May 02, 2009
is this what maturity does to people undecided
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 12:03pm On May 02, 2009
Cbase get ear problem since last year. grin



Lara baby who's that Bbeeee of a guy chasing u all around this forum? Hhhm , i just hope u dont leave me for another man o lol.



TOYIN TOMATO,
you picture is not bad at all, I JUST DEY TRIP FOR YA NATURAL ENDOWNMENT, infact, na so all the gator chicks fine reach?
I'M INTERESTED kiss
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 11:48am On May 02, 2009
i've told that OMO IBO several times that im not a nigerian, but hin nor dey hear word
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:45am On May 02, 2009
nor mind them
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by studio43(m): 11:44am On May 02, 2009
*kicks them out*
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 11:41am On May 02, 2009
hin get fever
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 11:39am On May 02, 2009
better people dey talk. ordinary care taker sef wan talk,

ttsseewwww,
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by studio43(m): 11:36am On May 02, 2009
Na only for YABA LEFT u fit get the right answer.
Jokes Etc › Re: Save A Soul[dont Make Shola A Eunuch At His Prime] by studio43(m): 11:31am On May 02, 2009
lara is it that time of the month lipsrsealed
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by studio43(m): 2:56pm On May 01, 2009
yes
she's pregnant for me and would soon put to bed.
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 2:51pm On May 01, 2009
yep!
cuz i told her im not interested .
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 2:48pm On May 01, 2009
sylvester

go sleep angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 394 pages)