Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 394 pages)
should i class this as joke or a true life story? |
some people don dey indirect dey ttalk to me abi ![]() |
make una nor fight o ![]() |
i dey fine, u nko? |
then shut the fuc* up |
Your business? |
lol, why u dey ask? u get interest ![]() |
*can never be a gurl i meant* |
i dont even know if that fella(lola) is a he or she, i bet can never be a dude |
u don pass exam.clap for ya sef |
Oh My! |
i dont care. |
hhhmmm |
ged a life man. No time ![]() |
mean people |
because its that time of the year for you. |
hhmm when u see a young man waving broom at you in the afternoon, its either he's a lunatic or a native doctor ![]() |
yes naw habba, ![]() |
stop drinking that garri so u go fit get good eyes to read well |
lol ![]() |
helep me ask am |
bbeee its ok if na for village u dey. afterall bible talk sey nor be everybody go enter heaven ![]() lollaaaaa, comot with ya teeth |
i beg to differ |
u want to see what i can do abi? ![]() lets wait till then u nor surface, wo wagbaa emi lo so be |
Bbeee, IKEJA ! lagos 10am to 5pm ATLEAST U DEY HERE OF ALLEN AVENUE ABI? Bbee this is no time for creep ups, u hear me, NO TIME! bliseing, u think so? u go dey deceive yaself, cuz i know how to suprise people ![]() |
u don dey run mouth like sey tomorow nor dey abi? which person ass u fit handle and how u wan take handle am if i may ask? atleast single bed room still better pass that CONTAINER wey pejee dey sleep in every night. life nor is good jare, hope u are comming for our party sha? u will be in trouble if u nor come, shogbo? |
God is my strength, all my enemies go run down! |
TOYIN, u are invited to our party(jokers party) comming up on 18th DEC 2009. 10am to 5pm at the ikeja airport hotel ikeja (pool section) If u nor come ehn, me and you go put leg for the same trouser. ![]() its a promise ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 394 pages)



