Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 394 pages)
bite me |
sorry? |
its ok if na so u take understand am ![]() |
i dey complain? |
just cruizing |
cbase:see as u dey run mouth at my back like sey you head nor big pass my own, tsewww |
Pappine, sharrap dia jare lol |
stop embarrasing my little brother Ben |
instead of you to defend that allegation wey BEN levelled against you, u sidon for dia dey shine teeths to the sun. ttssewwww |
If that would make u HAPPY, then why not ![]() |
Na big boiz laugh be that o ![]() |
maybe thats her own way of showing some love , hehehehe ![]() |
get ready to continue from where i stop'' |
maybe the babe dey shy to admit am sef, ![]() |
i just dey pass, children make una nor fight o |
i hope u never vex sha , sweety i've missed u lots how are u and that Tatafo little sister of yours |
dekelevra my little brother is anything the matter ![]() |
[quote author=*Toyinrayo link=topic=259410.msg3772426#msg3772426 date=1240522197]LOL! Good, because I got my eyes on your "bling bling" and "shin shin" ![]() Of course na, School spirit ![]() If you're interested, you'll donate $500 for the GN (Gator Nation) [/quote]hahahaha, bling bling huh. lolwell, i'm a BOY EASY! i dont rock much of dem blings and shins except i've got a good catch that i want to impress (u know how we bobo's do naw) ![]() $500 to belong to the gator nation? Dont worry about that. CLEMCYKUL would take care of that trust me TOYIN TOMATO ![]() if i tell u sey u nor sexy, NA SET UP O ![]() Babe let me naw ![]() |
Enemy's of progress ![]() |
lola is not a market woman o jare, develevra 1 |
gator citizens knows no boundaries ![]() this your gator thing ehn, im interested o ![]() |
Toyin, i've got my eyes on you, and no goin back till i see the end of it all. FOR REAL ![]() |
well, what can i say ![]() |
i will |
shola don become dey fall for lolla the wey i dey see hin moves so ![]() |
im a MAN , calling me a boy is an insult, please upgrade my status o jare ![]() |
lol, mama alanta huh, lola must hear this ![]() |
CHELSEA FOR LIFEEEEE ![]() |
i wish lollabey be woman ![]() |
arramyjay:Nat reallyyy Babyy gurrl ![]() |
maray:for your mind abi? Well, for me , DURELLA IS JUST TOO HOT ABEG, Na my own make una hear ![]() |
thegame:lol, ol boy u need to see how i just dey turn my neck because of sey i wan see woman face ![]() why u dey find dainty? incase u dont know, she dey do home work inside my bedroom ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 394 pages)







