Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by studio43(m): 8:19pm On Sep 13, 2008 |
so Gabbryl don become an investment to you abi? |
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 8:13pm On Sep 13, 2008 |
tufe: thats because u are worthless i dont brag over vanities and i'm not worthless i dont need to flash anything to prove my worth but i know i'm much more comfortable than you are ,  |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 7:36pm On Sep 13, 2008 |
and u wan follow am go grave go collect am? |
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by studio43(m): 7:32pm On Sep 13, 2008 |
see this two country men wey dey fight over another man's property, cheii |
Jokes Etc › Re: My Birth Day Bash. by studio43(m): 8:31pm On Sep 12, 2008 |
u nor be one of those boiz? 
|
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:29pm On Sep 12, 2008 |
dapsins69: sept 16.no mind me my brother. you nor even know the year wey dem born you  olodo rapata |
Jokes Etc › Re: My Birth Day Bash. by studio43(m): 8:25pm On Sep 12, 2008 |
@gabryll, stripper ke? now i see sey your own case don pass becareful. infact , u don graduate from craze to psychomentry  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:22pm On Sep 12, 2008 |
|
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 4:29pm On Sep 12, 2008 |
false |
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 4:02pm On Sep 12, 2008 |
i nor need to make noise to show my worth,  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 3:45pm On Sep 12, 2008 |
cbase: come, no dey form for us here oo, we know u oo as if u dey read my mind |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 3:26pm On Sep 12, 2008 |
tufe: God forbid make i do collabo with studio43. him studio na Ajegunle, and its a wreck.
u no see where i dey. HIP HOP CLINIC BABY. thats where Jay-Z comes to record, so i doont mix with miscreants as studio  my studio dey among the best for 9ija, and was rated 4th in lagos, lol i know it sounds like i'm bragging , but it's true that im talking. p'square dey come here come rehearse before dem finally set up theirs, no be mouth, i nor need danfo driver crooner like you near my studio. but hhmm, i fit consider your situation link you with zule zoo  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 2:59pm On Sep 12, 2008 |
na TOTO be the only beauty of creation wey i like in women, trust me  |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 2:54pm On Sep 12, 2008 |
try it on you na  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 2:50pm On Sep 12, 2008 |
na so your bulala wicked reach?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 2:42pm On Sep 12, 2008 |
hhmm, were u hide princess put sef,  lyssa's ,
|
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 2:30pm On Sep 12, 2008 |
Nylon bags  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 2:27pm On Sep 12, 2008 |
Jeovy: we dey try to get over the other post,you dey add another one,who spoil you like this  u don dey talk as if nor be you spoil am  |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 2:23pm On Sep 12, 2008 |
u don dey use style dey tell us wetin u been dey do abi? |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 2:21pm On Sep 12, 2008 |
yes , and im giving u away for good  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 2:13pm On Sep 12, 2008 |
hhmm, atleast i still better pass some people |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 2:08pm On Sep 12, 2008 |
u wish, dreamer!! |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:09pm On Sep 11, 2008 |
hehehe, NNA TOMOROW NA? NIGHT NIGHT |
Jokes Etc › Re: Here I Am If You Wanna Beat Up On Me by studio43(m): 10:08pm On Sep 11, 2008 |
Opslag: Una two dey craze.how e tak afect u?no go find your own patus to hookup with. opslag abi na yanshsag u call yourself, wetin make u think sey the babe get ya time  cbase: them lie? Nna ehn, people dey vex o |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:58pm On Sep 11, 2008 |
lithium |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:54pm On Sep 11, 2008 |
u nor dey follow dem watch that yeye soap? |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:53pm On Sep 11, 2008 |
sulphate |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:50pm On Sep 11, 2008 |
tufe tufe tufe one eye, X2 tufe tufe tufe big head,X2 u wan snatch my babe think she nor go tell me, when it comes to women, mehn i nor send you. next time i see you near my babe i go poor u hot water |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:45pm On Sep 11, 2008 |
mehn see as everwhere just dry. one time abi dem dey watch second chance?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:41pm On Sep 11, 2008 |
well, i dey interested  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:36pm On Sep 11, 2008 |
chaii |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 9:34pm On Sep 11, 2008 |
wetin wowo get to do with dis na? |