₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,809 members, 8,513,800 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:33 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 9:10pm On Sep 10, 2008
abeg make the guy man carry him cross jare cool
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:09pm On Sep 10, 2008
she be bat wey dey only see road for night na  grin
infact sauce don give up after the discovery  grin
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by studio43(m): 9:07pm On Sep 10, 2008
which one be enough boobies na?
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:05pm On Sep 10, 2008
why u wan know?
Roforofo,
oya go sleep before i open my eyez angry
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:03pm On Sep 10, 2008
keep telling the world wetin u dey do people grand mama lately grin
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 9:02pm On Sep 10, 2008
him dey complain?
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:01pm On Sep 10, 2008
u don dey take style style dey tell us wetin u dey do other other grand mama wehenever she dey alone abi? grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:59pm On Sep 10, 2008
fear ke?
life too sweet to let go now grin
abeg!
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by studio43(m): 8:58pm On Sep 10, 2008
see as 1000peeps dey fight over one crown,
na wa o
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:56pm On Sep 10, 2008
i never wan die grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:55pm On Sep 10, 2008
lol, bros u see me for dream this afternoon? grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:54pm On Sep 10, 2008
40ft ke,
i reject am jare,
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:51pm On Sep 10, 2008
untop your head grin
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 8:49pm On Sep 10, 2008
who dash monkey banana? grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:48pm On Sep 10, 2008
ibkaye:
hehehehehehehe grin
see typos
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 8:47pm On Sep 10, 2008
i wonder wetin CLEM go tell u two when she returns grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:45pm On Sep 10, 2008
may the god's of kuvuki seal up that your mouth grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:41pm On Sep 10, 2008
your papa for dia,
, wetin wan bring nonsense from you now.?
abi u chop winch
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:37pm On Sep 10, 2008
hehehe, infact ehn
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:32pm On Sep 10, 2008
i could ever meet, shocked
meaning other peeps wey i don meet u better pass them abi?   angry

chaii, na now i know sey na true this guyz they yarn   cool
Jokes Etc › Re: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by studio43(m): 8:29pm On Sep 10, 2008
gilgee:
Those guys them fine ooo. Una chop winch witch?
devil baptise that ya mouth dia,
na u give us the winch?
oniranu angry
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:26pm On Sep 10, 2008
jesus,
the person wey ask that question drink concentrated paraga?

ermm, come babe, lol, tell me the trust, she u dey koloment for real?  grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:20pm On Sep 10, 2008
wetin be coocoo sef,
i never hear-am before cool
babe u get any idea? tongue
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:18pm On Sep 10, 2008
chaii,
igbo kwenu,
ummune ke ifene meni grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:16pm On Sep 10, 2008
is it true u are goin coocoo?


well, im good and never stop missing you as usual wink grin
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by studio43(m): 8:14pm On Sep 10, 2008
not until saucekid is here wink grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:12pm On Sep 10, 2008
well, how u dey na?
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:08pm On Sep 10, 2008
wetin wan cause ya screaming na?
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 8:06pm On Sep 10, 2008
were she get the extraconnect from?
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:00pm On Sep 10, 2008
spenchuks:
how i go do u bad belle
u be my guy na grin grin
but try dey control ya mouth
well, i dey communicate with hand and not mouth  grin


@ibkaye,
babe wetin u see?
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by studio43(m): 7:52pm On Sep 10, 2008
maybe he's a child molestor, cool
Jokes Etc › Re: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by studio43(m): 7:46pm On Sep 10, 2008
@gabbrryyyll,

i still fine jare grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 394 pages)