₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,813 members, 8,513,815 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:00 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 338 339 340 341 342 343 344 345 346 (of 394 pages)

Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:22pm On Sep 01, 2008
@opslag,
to be a member, u will need to bring> #50k , 3cows, 9 she-goats, 13 cowries, and a glass of hennessy, to perform the ritual grin



@cbase,
well, i go still dey rock easy, even when i marry grin
Jokes Etc › Re: Is It True That Yahoo Yahoo 419 Is A Sin? by studio43(m): 9:13pm On Sep 01, 2008
Pepeye:
Any fraudulent act is a sin
now i see why dem named u 'pepeye''
Jokes Etc › Re: Checking My Account Balance by studio43(m): 9:08pm On Sep 01, 2008
the clerk use her church mind na,
atleast for suffering me, u need a push grin
if u like take your head hit table. na u sabi grin grin grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:02pm On Sep 01, 2008
and u think sey the guy don give up already? grin
well, the bobo still dey rock steady, i pity his wife o grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:57pm On Sep 01, 2008
@jeovy,
u sef nor try o, try terminate those pimps for ya face na grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:53pm On Sep 01, 2008
cbase:
Oya carry em come na. i prefer the average size front yard n moderate backyard, General Assets not too big n not too small, u understand na, cheesy
mammy water package right? grin grin



@jeovy,
chill, your a married man already,
u nor go understand wink grin
Jokes Etc › Re: Checking My Account Balance by studio43(m): 8:47pm On Sep 01, 2008
she just suffer the clerk untop nothing, u can imagine grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:43pm On Sep 01, 2008
wetin u sef find go dia,
abi u think sey jeovy na woman? grin grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:39pm On Sep 01, 2008
then settle me make i arrange chicka bonittas wey go blow your mind like sey tomorow no dey na wink grin
big breasts or small breasts,
big yansh or small yansh babes, no shaking for my side , trust me na grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:34pm On Sep 01, 2008
@jeovy,  grin
test me with your woman lets see na  grin  grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:25pm On Sep 01, 2008
craze dey for ya head,
make i arrange u babes and still bring her come your bunk abi?
i be like ijebu man for your eyes grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:22pm On Sep 01, 2008
no blame me jare, dem no teach me when i small.
i still dey try sha,
i bet u no know were u come from. grin
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:17pm On Sep 01, 2008
gone
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:15pm On Sep 01, 2008
mehn, u never give me my own share of the lottery u win the other day o, grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:13pm On Sep 01, 2008
nna mehn,
ewelu ife neme ebe anua
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:08pm On Sep 01, 2008
see ya head , how runs na?
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 8:05pm On Sep 01, 2008
dake jare,
o kinshe omo yoruba ni?
oniranu grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:02pm On Sep 01, 2008
u don dey grow wings to dey yarn me dust abi?
i nor blame you, grin
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 7:53pm On Sep 01, 2008
universe
Jokes Etc › Re: Checking My Account Balance by studio43(m): 7:50pm On Sep 01, 2008
she pushed u cuz of your account balance status wink
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 7:44pm On Sep 01, 2008
africa
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:41pm On Sep 01, 2008
@cbase,
wetin wan bring dat one from you na?

oya get this message clear.
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:34pm On Sep 01, 2008
well, it's a pity cbase

Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:27pm On Sep 01, 2008
@, i dey fine jare, anyhow, i'm waiting for ya call wink


@tufe, u dey pray make plane crash?, shocked


@tiimmm,
my guy, no place like Nland o,
how u dey na?,


were is dat cbase sef?

wow grin grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:15pm On Sep 01, 2008
sharrap jare,
follow follow like you grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:38pm On Aug 31, 2008
hhmmm, cat and rat grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:33pm On Aug 31, 2008
hehehehe,
dis time mehn, na snake u go smell lol
na offence for someone to dey do the working while another dey do the chopping?
u never know nothing yet, wink grin
Jokes Etc › Re: Roflmao! by studio43(m): 7:28pm On Aug 31, 2008
it to sey i no know ibk, i for think sey she don dey kolo-ment,
anuofia,
u still get the guts to laugh despite the huge fumble angry grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:22pm On Aug 31, 2008
@@ gabbryll,
what are u urhming about? undecided
abi your fingers press pause? grin
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 12:57am On Aug 31, 2008
@perle,

kini iwo nso gan?
shey omo yoruba ni e ni? grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 12:51am On Aug 31, 2008
hahahaha, u be calabar woman ? grin
why u come like dog meat like dis na? grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 12:48am On Aug 31, 2008
outlawcum4 care, showed u much care , he cherished you as if he's whole life depends on you grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 338 339 340 341 342 343 344 345 346 (of 394 pages)