Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:46pm On Sep 03, 2008 |
clem for example na, she called me a bat for my back,  |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 8:44pm On Sep 03, 2008 |
i dey arrange babes for people like una wey nor get . and that one no make me ashewo, yeye fowl like you  |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 8:42pm On Sep 03, 2008 |
we nor make am iwu. we dash am  @loffers, since when u become campaign manager for nland? waiting happen to ya terror academy for afghanistan? |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 8:38pm On Sep 03, 2008 |
why u dey depend on other peeps talent na? abi u don use your own f*ck ashewo finish?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:35pm On Sep 03, 2008 |
i never claimed to be anything, just dat some of dem dey see me as a threat pardon me o |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 8:33pm On Sep 03, 2008 |
corruption at high and low places |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 8:32pm On Sep 03, 2008 |
na the remix be that?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:30pm On Sep 03, 2008 |
clem dey talk for my back cuz she nor get the guts to tell me face to face, |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 8:28pm On Sep 03, 2008 |
thats your own version of copywrite shey? |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:26pm On Sep 03, 2008 |
sorry, but my profession is keeping me bussy all day, |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 8:23pm On Sep 03, 2008 |
see as all this undergraduates dey struggle only to gain access to woman yansh, hhmm,  wonders shall never end  |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 8:16pm On Sep 03, 2008 |
loffers: @sam
don't worry i will b your campaing manager i dey your bak always u are winning just forget about the election i will handle every thing by RIGGING? another maurice iwu in the house  hhhmmm, no wonder samilla is very much ahead  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:10pm On Sep 03, 2008 |
clemcykul: i saw some big wicked tins jumping left, ryte, centre, up and down  the thing wey u sey u see get name?  @cbase, i bet your momma nor know sey u spoil reach like dis,  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:24pm On Sep 02, 2008 |
money before service jare, i nor trust igbo boys ,  the babe dey relax inside my bedroom  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 9:18pm On Sep 02, 2008 |
why u dey follow me anywhere i go na? abi i buy u market and nor pay?  |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 9:12pm On Sep 02, 2008 |
life goes on right?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:09pm On Sep 02, 2008 |
no mammy water package for you since u don refused to download me cash money  |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 9:06pm On Sep 02, 2008 |
u are mistaking, olodo rapata |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 9:00pm On Sep 02, 2008 |
wrong code, infact u are banned  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:55pm On Sep 02, 2008 |
i dey jare, my buoy, lol how your side na? |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 8:49pm On Sep 02, 2008 |
oooppp, access denied, please try again  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:47pm On Sep 02, 2008 |
nothing we no go see for Nland,  |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 8:41pm On Sep 02, 2008 |
lyssaa ? sorry, access denied  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:38pm On Sep 02, 2008 |
hhmm, |
Jokes Etc › Re: Checking My Account Balance by studio43(m): 8:31pm On Sep 02, 2008 |
|
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 7:54pm On Sep 02, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 7:52pm On Sep 02, 2008 |
mammywater package babe awaits anyone with usefull information, 
|
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:44pm On Sep 02, 2008 |
if u born again, make i bend  born fire  @spen, no need, i don withdraw the babe wey i wan give am  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:35pm On Sep 02, 2008 |
@clemm, sharrap dia jare ,  @cbase, wetin cause laughter, abi u just dey hear de language for the first time? olodo rapata like you  @gabby, u and tufe are suffering from malaria  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:27pm On Sep 02, 2008 |
@CBASE, thunder fire your left eye dia,  yeye fowl like you,  infact, no more mammywater package babe for u again,  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 7:16pm On Sep 02, 2008 |
ginger |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:35pm On Sep 01, 2008 |
missy |