Jokes Etc › Re: Trust Naija Guys Now (pics): lol by studio43(m): 10:55pm On Jan 07, 2010 |
Chai, See as madness dey escalate for here |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 10:41pm On Jan 07, 2010 |
Lol |
|
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 10:08pm On Jan 07, 2010 |
Dont be afraid to die with me cuz we going to heaven together |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 9:52pm On Jan 07, 2010 |
Nor near me cuz i carry bomb for body o |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 9:49pm On Jan 07, 2010 |
Chai, . Who make dat one wey nor sabi how to count money a sales rep sef? All those runs gurls go take bre.st deceive am o |
Jokes Etc › Re: Beautiful Wife! by studio43(m): 9:38pm On Jan 07, 2010 |
Carry your face clear go backyard i wan pass,
Erm wey that pharoahlistic guy wey hin waist nor dey stay one place sef? |
|
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 9:21pm On Jan 07, 2010 |
Clear make i buy fuel jor |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 9:06pm On Jan 07, 2010 |
Jumps fence |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:44pm On Jan 07, 2010 |
Dey deceive yourself dia, magga |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:39pm On Jan 07, 2010 |
Those opeke gurls wey dia yansh nor dey siddon one place don dry hin pocket naw, Na hin name be magga number 6 on their list |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 7:33pm On Jan 07, 2010 |
U f.ck and no pay |
Jokes Etc › Re: O Ni Fee Tee Now! by studio43(m): 7:30pm On Jan 07, 2010 |
Emi omo, ombe, Iwo ati tani lon jeun lodo iya basira gan sef? Lol, Ori mi o tobi o. Camera lo jeko ribe, Ikeja ni mongbe ojo toba ri aye ko je kinmo, *winks*
clem my dog dey sleep stop shouting jor lol |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:27am On Jan 06, 2010 |
U don dey take style confess the things wey u dey do abi? |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 7:24am On Jan 06, 2010 |
Dickele dey only baff once a day he's the dirty boi, I hope the yeye fowl go change dis new year |
Jokes Etc › Re: O Ni Fee Tee Now! by studio43(m): 7:22am On Jan 06, 2010 |
Ile mi ke? How come u are so invisible, Se ale pade ni? Atleast a lunch together *winks* lol |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 8:37pm On Jan 05, 2010 |
Lol ben has turn a new leaf |
Jokes Etc › Re: Trust Naija Guys Now (pics): lol by studio43(m): 8:21pm On Jan 05, 2010 |
Oh gawd, I nor dey fit see the picture well naw |
Jokes Etc › Re: Marriage Issues: by studio43(m): 8:02pm On Jan 05, 2010 |
*laugh responsibly naw habb* lol |
Jokes Etc › Re: Marriage Issues: by studio43(m): 8:01pm On Jan 05, 2010 |
Like responsibly naw habba |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures Of Police by studio43(m): 7:58pm On Jan 05, 2010 |
From here to there road block and failure to coporate, just forget bout going home for that day lol |
Jokes Etc › Re: O Ni Fee Tee Now! by studio43(m): 7:56pm On Jan 05, 2010 |
Lol, Iyawo mi dun gan jor, Lepa lomo lol, Onbe, Nibo lowa jor? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures Of Police by studio43(m): 7:25pm On Jan 05, 2010 |
Afterall police is your friend |
Jokes Etc › Re: Commandments For Men: by studio43(m): 7:22pm On Jan 05, 2010 |
Lol, We are in trouble |
Jokes Etc › Re: Please Read before opening any thread!!!!!!!!!!!! by studio43(m): 7:20pm On Jan 05, 2010 |
Lol no comment |
|
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 7:17pm On Jan 05, 2010 |
Yet your babe dumped u for mua bah |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:15pm On Jan 05, 2010 |
Lol, Ful |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:08pm On Jan 05, 2010 |
Dem never pay u abi? |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 7:07pm On Jan 05, 2010 |
Whats there to recognise? That your mercedes 190 wey dey blow smoke anyhow for area? |
Jokes Etc › Re: Please Read before opening any thread!!!!!!!!!!!! by studio43(m): 6:59pm On Jan 05, 2010 |
Im not with u, U are on your own , period! |