₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,336 members, 8,511,344 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 12:14 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 6:57pm On Jan 05, 2010
I nor be like u wey do pay runs gurls money tire naw, I don blend before u begin wear boxers,
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 6:53pm On Jan 05, 2010
Well u not my league man, Wait make i buy fuel
Jokes Etc › Re: Lets Wish Each Other A Happy New Year Here. by studio43(m): 6:45pm On Jan 05, 2010
Same to u my boy, How are u?
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 6:44pm On Jan 05, 2010
I don hear, erm dress back na u wan step on my converse
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 6:27pm On Jan 05, 2010
Nor forget your slippers
Jokes Etc › Re: Lets Wish Each Other A Happy New Year Here. by studio43(m): 6:06pm On Jan 05, 2010
Lyssa matter too dey scare me
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 6:00pm On Jan 05, 2010
Lol
Jokes Etc › Re: O Ni Fee Tee Now! by studio43(m): 5:59pm On Jan 05, 2010
Emi omo? Onbe, Sahara desert ni won bi e si ni? Oni idi nla
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 5:53pm On Jan 05, 2010
Clem still dey wear diapers for now and her ikebe too big and wide for boxers
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 5:50pm On Jan 05, 2010
Sips henessy and laughs like a king* magga don clear my cheque na my the transfer i dey wait for anytime from now. Who be those badgers wey think sey i nor go make am?
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 5:35pm On Jan 05, 2010
*Jumps fence* oh my boxer'
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:27pm On Jan 05, 2010
Lol
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 5:24pm On Jan 05, 2010
Lol
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:22pm On Jan 05, 2010
Who be those tatafos wey just dey shout my sweet name anyhow for here
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 5:18pm On Jan 05, 2010
Clears throat
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 8:11pm On Jan 04, 2010
U nor want make me know sey u spend the money on booze and women abi? Yahoo boy
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:09pm On Jan 04, 2010
That gurl wey smart pass anything? Nor make me laugh abeg
Dating And Meet-up Zone › Re: Kunbee Kunbee Kuuuuuuuunnnnnnnnnnnnnnbbbbbbbeeeee! by studio43(m): 8:06pm On Jan 04, 2010
Sorry lover boi kunbee has gone back to school. She left sunday afternoon. U get any message u want me to help send accross?
Jokes Etc › Re: Lets Wish Each Other A Happy New Year Here. by studio43(m): 8:02pm On Jan 04, 2010
U nor be fence na , i nor wan talk too much just do as i say
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 7:58pm On Jan 04, 2010
Your darling since when? Lol
Jokes Etc › Re: Funny Pictures Of Police by studio43(m): 7:56pm On Jan 04, 2010
Carry your laughter go oneside jare
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 7:53pm On Jan 04, 2010
Na lyssa fault
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:51pm On Jan 04, 2010
Hhmm na war if lyssa get to see all dis gossips bout her thing o *jumps fence*
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:49pm On Jan 04, 2010
Wetin u take the money do?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:45pm On Jan 04, 2010
Lol wetin dey dia wey i wan see?
Jokes Etc › Re: The Name Microsoft by studio43(m): 7:43pm On Jan 04, 2010
Lol elenu gbeske jumaingirl to bad
Jokes Etc › Re: The Mad Man And The School Teacher! by studio43(m): 7:41pm On Jan 04, 2010
Stale u meant baby
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:38pm On Jan 04, 2010
Well. Not that big sha lol
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 7:36pm On Jan 04, 2010
Dress back na Abi u wan enter my mouth before u talk? Habba
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:31pm On Jan 04, 2010
Na local u still dey do, U never upgrade jor

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 394 pages)